Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,536 members, 7,827,003 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 03:45 AM

Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly (1662 Views)

What Is That Thing That Naija Men Do That Turns You Off Completely? / Men/women Who Date-sleep With-f Uck Married Men/women / Nigerian Men Who Date White Women (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 12:44am On Sep 30, 2011
Man i just dey notice of recent say guys wey get naija women as girlfriends tend to age faster.I know this bobo who is just 32 yrs old and before im get married he was robust looking with a smooth face but that was then oo.Since he"s been married to an ijaw woman for five years i have noticed the guy developing premature wrinkles and im don dey grow grey hair and im don even lose weight sef.He"s not the only one alone because i have noticed other bobos married to naija girls looking more older than their age.There was another one i knew back then wey get afro but since im marriage this bobo don lost all im hair.Na wetin dey happen sef?.Which type of stress naija women dey give these guys?.One guy the other day just dey yarn me say the quickest way for a guy to lost weight na to date a naija girl.Because the stress wey the naija babe go give u go even pass the one u go experience for kirikiri prison.So naija babes why una dey give too much stress to una boyfriends or husbands naa? grin.Abi dem no dey give una enough money to do una hair? grin.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by HighChief4(m): 12:49am On Sep 30, 2011
~~Subscribing~~
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Lax75(m): 12:55am On Sep 30, 2011
Lefu-Swag!!! U don come again ooo. shocked
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 12:57am On Sep 30, 2011
Children. . . . sometimes they just dont grow fast enough.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 1:28am On Sep 30, 2011
Op imagine what dating the poster above me would be like. . . Lawd have mercy
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by HighChief4(m): 1:30am On Sep 30, 2011
^^^ ROTFLMAO cheesy cheesy cheesy grin grin
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 1:36am On Sep 30, 2011
REALITY101:

Op imagine what dating the poster above me would be like. . . Lawd have mercy
You know Ileke-Idi is the type of woman who would use a two headed koboko on her husband if he dared come late from work grin.We dey always hear about naija women wey dey use their husband as punching bags cheesy.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by SAFO(m): 1:42am On Sep 30, 2011
LOL @ thread nja woman too much wahala.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 1:51am On Sep 30, 2011
lefulefu:

You know Ileke-Idi is the type of woman who would use a two headed koboko on her husband if he dared come late from work grin.We dey always hear about naija women wey dey use their husband as punching bags cheesy.

Probably would cut off his d1ck too
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 4:15am On Sep 30, 2011
lefulefu:

Man i just dey notice of recent say guys wey get naija women as girlfriends tend to age faster.I know this bobo who is just 32 yrs old and before im get married he was robust looking with a smooth face but that was then oo.Since he"s been married to an ijaw woman for five years i have noticed the guy developing premature wrinkles and im don dey grow grey hair and im don even lose weight sef.He"s not the only one alone because i have noticed other bobos married to naija girls looking more older than their age.There was another one i knew back then wey get afro but since im marriage this bobo don lost all im hair.Na wetin dey happen sef?.Which type of stress naija women dey give these guys?.One guy the other day just dey yarn me say the quickest way for a guy to lost weight na to date a naija girl.Because the stress wey the naija babe go give u go even pass the one u go experience for kirikiri prison.So naija babes why una dey give too much stress to una boyfriends or husbands naa? grin.Abi dem no dey give una enough money to do una hair? grin.


[size=18pt]LMAO![/size]

*GOES TO UPDATE MY 'BEST POSTER' LIST!* grin grin
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 5:30am On Sep 30, 2011
Ahg grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by MrsChima1(f): 5:34am On Sep 30, 2011
Yawns. Zzzzzzzzz.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 5:44am On Sep 30, 2011
i will double pass
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Princek12(m): 7:03pm On Sep 30, 2011
lefulefu

you are something else

roflmfao
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 7:13pm On Sep 30, 2011
thank God im not dating any.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Dondav(m): 8:03pm On Sep 30, 2011
Naija women are the best!! U're dead wrong.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Goldieluks: 8:34pm On Sep 30, 2011
MsDarkSkin:


[size=18pt]LMAO![/size]

*GOES TO UPDATE MY 'BEST POSTER' LIST!* grin grin





Yes shine your 32 there. Just as Jamo women drives their men nuts and the men starts
abusing drugs and alcohol. Atleast some Nija men gots white hair due to societial stress,but jamo men got
White hair and depend on marijuana due to uncountable numbers of baby mamas. I have to say this cause I see u always jubilate at the slightest move dumb and senseless posters like lefoolefool make to slag his sisters off.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by otokx(m): 11:21pm On Sep 30, 2011
absurd
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by pelumiboi: 4:37pm On Oct 02, 2011
lmao wow now adays its worse with womens rights
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 10:49pm On Oct 02, 2011
Goldieluks:



Yes shine your 32 there. Just as Jamo women drives their men nuts and the men starts
abusing drugs and alcohol. Atleast some Nija men gots white hair due to societial stress,but jamo men got
White hair and depend on marijuana due to uncountable numbers of baby mamas. I have to say this cause I see u always jubilate at the slightest move dumb and senseless pos angryrs like lefoolefool make to slag his sisters off.
angryabeg lef mzdarkskin alone.If to say u sabi dance like brick and lace u think say i for get stress? grin
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 10:52pm On Oct 02, 2011
pelumiboi:

lmao wow now adays its worse with womens rights
I know one bobo who is married to one of these feminist aka femni-nazis grin.This women dey take pleasure in using koboko(whip) on the guy if e no cook for her grin.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Cuddlemii: 10:56pm On Oct 02, 2011
lefulefu:

Man i just dey notice of recent say guys wey get naija women as girlfriends tend to age faster.I know this bobo who is just 32 yrs old and before im get married he was robust looking with a smooth face but that was then oo.Since he"s been married to an ijaw woman for five years i have noticed the guy developing premature wrinkles and im don dey grow grey hair and im don even lose weight sef.He"s not the only one alone because i have noticed other bobos married to naija girls looking more older than their age.There was another one i knew back then wey get afro but since im marriage this bobo don lost all im hair.Na wetin dey happen sef?.Which type of stress naija women dey give these guys?.One guy the other day just dey yarn me say the quickest way for a guy to lost weight na to date a naija girl.Because the stress wey the naija babe go give u go even pass the one u go experience for kirikiri prison.So naija babes why una dey give too much stress to una boyfriends or husbands naa? grin.Abi dem no dey give una enough money to do una hair? grin.
lefulefu:

Man i just dey notice of recent say guys wey get naija women as girlfriends tend to age faster.I know this bobo who is just 32 yrs old and before im get married he was robust looking with a smooth face but that was then oo.Since he"s been married to an ijaw woman for five years i have noticed the guy developing premature wrinkles and im don dey grow grey hair and im don even lose weight sef.He"s not the only one alone because i have noticed other bobos married to naija girls looking more older than their age.There was another one i knew back then wey get afro but since im marriage this bobo don lost all im hair.Na wetin dey happen sef?.Which type of stress naija women dey give these guys?.One guy the other day just dey yarn me say the quickest way for a guy to lost weight na to date a naija girl.Because the stress wey the naija babe go give u go even pass the one u go experience for kirikiri prison.So naija babes why una dey give too much stress to una boyfriends or husbands naa? grin.Abi dem no dey give una enough money to do una hair? grin.


@op

Its like I will just marry a foreigner because of you. I no get power for wahala abeg.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by callme2: 11:54pm On Oct 02, 2011
@lefulefu

naija men like "nakasin" wela

perhaps na the tin wey dey cause am including you wey dey wash oyinbo nyash for penny. old papa
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 12:48am On Oct 03, 2011
call-me:

@lefulefu

naija men like "nakasin" wela

perhaps na the tin wey dey cause am including you wey dey wash oyinbo nyash for penny. old papa
abeg shut up tongue.u wey dey sleep around with bricklayers and agberos for 200 hundred naira a night even get mouth dey talk here sef grin.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by callme2: 4:48pm On Oct 04, 2011
@lefffffuuu
can you even afford just 70 Naira table water?
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 5:02pm On Oct 04, 2011
call-me i fit even buy ur papa house and pay six times of your dowry with no sweat grin
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 5:04pm On Oct 04, 2011
Cuddlemii:


@op

Its like I will just marry a foreigner because of you. I no get power for wahala abeg.
oh na oyibo men wey get small prick u wan start to dey date abi na indian men wey dey smell like curry grin grin grin grin grin grin
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Cuddlemii: 5:28pm On Oct 04, 2011
lefulefu:

oh na oyibo men wey get small prick u wan start to dey date abi na indian men wey dey smell like curry grin grin grin grin grin grin

No I go just bleach your skin with relaxer make im wash the farm produce wey dey your body. den i polish u up small, throw benz for u to cruise around with. I like my men civilized, neat & classy. then all those cutlass them, u go drop am abeg, I have enuf tubers of yam in my store with other food stuff. U will be fine when I am done with u. lefu swag, na oyinbo and indian u wan be, make i know if na dark & lovely or tcp or Ozone action relaxer I go purchase for u with fair & white serum
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 5:39pm On Oct 04, 2011
Cuddlemii:

No I go just bleach your skin with relaxer make im wash the farm produce wey dey your body. den i polish u up small, throw benz for u to cruise around with. I like my men civilized, neat & classy. then all those cutlass them, u go drop am abeg, I have enuf tubers of yam in my store with other food stuff. U will be fine when I am done with u. lefu swag, na oyinbo and indian u wan be, make i know if na dark & lovely or tcp or Ozone action relaxer I go purchase for u with fair & white serum
Come o make u no dey mistake me with all those village boys wey dey toast you for ur neighbourhood.Me i be proper polished guy and the perfume wey i dey wear dem never start to dey import yet for naija cheesy.
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Cuddlemii: 5:49pm On Oct 04, 2011
lefulefu:

Come o make u no dey mistake me with all those village boys wey dey toast you for your neighbourhood.Me i be proper polished guy and the perfume wey i dey wear dem never start to dey import yet for naija cheesy.

really, tell me something. na tony montana eau de perf wey dey scarce becos na only aboki dey sell am u talk say them never import grin grin grin grin. soon u go say micheal jackson never release im song called ghost. civilization never enter ur village? well u r lucky to have met me, will send young shall grow or marcapolo bus over to pick u, i for send my car but i no want make police dey stop us collect all my fones because u look too abnormal to live amongst humans. my fones r on the high side, u know what i mean wink wink wink u don repair u bicycle sha?
Re: Omo Why Is It That Naija Guys Who Date Naija Women Tend To Age Quickly by Nobody: 5:54pm On Oct 04, 2011
cuddlemii na wah for u grin grin grin

(1) (Reply)

Hello! Am Looking For Nairaland / 6 Manly Qualities In Men That Women Absolutely Dig ⁠ / Ladies, Can't Someone Be Jovial Again?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.