Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,515 members, 7,830,529 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 01:47 AM

All These Village Girls - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / All These Village Girls (1627 Views)

In Uyo, Guys No Longer Marry City Girls, But Village Girls (pictures) / Village Girls Aren't The Best For Marriage / Photo Collection Of Beautiful African Village Girls (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

All These Village Girls by Joemara2(m): 8:11pm On Oct 16, 2023
Make Una Help Me Judge This One O, e Get One Girl Wey i Meet For Friendship Matter O she No Answer Me but Now She Don De Stop Me For Road de Talk As In normal Friend Talk Now. In This Case Wetin i Need Do Now Help Me

2 Likes 2 Shares

Re: All These Village Girls by MisteerConcord(m): 8:31pm On Oct 16, 2023
Mtchw

2 Likes

Re: All These Village Girls by yarimo(m): 9:59pm On Oct 16, 2023
Joemara2:
Make Una Help Me Judge This One O, e Get One Girl Wey i Meet For Friendship Matter O she No Answer Me but Now She Don De Stop Me For Road de Talk As In normal Friend Talk Now. In This Case Wetin i Need Do Now Help Me
Where are pictures and videos of her stoping you as you claim

3 Likes

Re: All These Village Girls by Joemara2(m): 10:00am On Oct 17, 2023
What Did U Want To See
Re: All These Village Girls by Meteng: 10:49am On Oct 17, 2023
yarimo:
Where are pictures and videos of her stoping you as you claim
Thank you
Re: All These Village Girls by oneman2k7: 11:35am On Oct 17, 2023
Return that phone to your mother. This is not a kindergarten site.

1 Like

Re: All These Village Girls by Joemara2(m): 11:42am On Oct 17, 2023
Why Did U Say This
Re: All These Village Girls by Gee64: 11:50am On Oct 17, 2023
Some people head dey parrow
Re: All These Village Girls by Obainoman6: 1:08pm On Oct 17, 2023
Just invite her to come to your place, she won't suspect anything, invite your guys over a have turns, a thre e-some.
Re: All These Village Girls by Marynwachukwu21(f): 1:31pm On Oct 17, 2023
She think maybe you go dey follow am like fowl,as she see say you don let am go na hin make she come back come dey talk to you....🤣🤣🤣🤣🤣

2 Likes

Re: All These Village Girls by 234daniel2010(m): 4:17pm On Oct 17, 2023
I hope u passed your WAEC and JAMB, u better use ur time to do something your family will be proud of.

(1) (Reply)

If It Where You ?? / Im Really Confused About This Guy / I Desprately Need Your Help On This

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.