Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,477 members, 7,830,397 topics. Date: Thursday, 16 May 2024 at 09:12 PM

Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) - Politics (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) (33779 Views)

“So You Won’t Greet Me?” - Sanwo Olu Jokingly Asks Mr. Macaroni At An Event -Vid / Senator Dino Melaye Sings At AY Show, Says "Don't Laugh oooo". See Reactions / Dino Melaye Sings At Pius Adesanmi's Candle Gathering (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Kukutente23: 3:26pm On Dec 16, 2023
7lives:


Unserious people why always Rivers?.
Amechi vs Patience Jonathan.
Amechi vs Jonathan.
Amechi vs Patience and Jonathan
Amechi vs Wike
Wike vs Fubara.
In the next eight years, another nonsensical fight will still break out between Fubara and the new Governor.
Uneccesary distractions abeg make dem find better work do jor


It's the money. There's too much money in that state
After Lagos, Rivers is easily the richest state in Nigeria

9 Likes 2 Shares

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by DaTruths: 3:43pm On Dec 16, 2023
WorldRichest:
This boy will weep

Like your father did?

3 Likes

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by DaTruths: 3:45pm On Dec 16, 2023
DatNiggaDaz:
SS is immune against servitude. When you wake up, go & bow down to your master godfathers.

SS don't play dat shit

I wish i can like this a thousand times, best reply.

9 Likes

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by alade26632: 4:19pm On Dec 16, 2023
SS is immune against servitude. When you wake up, go & bow down to your master godfathers.SS don't play dat shitSS is immune against servitude. When you wake up, go & bow down to your master godfathers.SS don't play dat shit...

2 Likes

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by maasoap(m): 4:40pm On Dec 16, 2023
Lol.
Was that your agreement before they made you governor? Thief! Typical Nigerian.
Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by id4sho(m): 4:41pm On Dec 16, 2023
Warning shots fired

4 Likes

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by spencekat(m): 4:41pm On Dec 16, 2023
Na so. Farm for your farm oo, make I farm for my own.

3 Likes

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by ednut1(m): 4:42pm On Dec 16, 2023
grin dey your dey Wike

1 Like

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Topmaike007(m): 4:43pm On Dec 16, 2023
WorldRichest:
This boy will weep
like how wike weep when he had issues with Ameachi

3 Likes

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by maasoap(m): 4:43pm On Dec 16, 2023
DatNiggaDaz:
SS is immune against servitude. When you wake up, go & bow down to your master godfathers.

SS don't play dat shit
Since when?
Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Antoeni(m): 4:44pm On Dec 16, 2023
Its Clear That Ex Nyesom Wike Has Been Rejected By The People of Rivers State

4 Likes

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Cantonese: 4:44pm On Dec 16, 2023
Fubara na very good student of Wike before. E learn so tay, get live band join. Now Wike's liveband has outlived its usefulness. Truly nothing is permanent.

Fubara know Wike secret die. E hold Wike for blokos join.

8 Likes 1 Share

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by phemmie06(m): 4:45pm On Dec 16, 2023
A godfather that failed to respect himself will end up in shame.

7 Likes

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by VaginaAcademic: 4:45pm On Dec 16, 2023
Time wey dem for take develop the state dem dey use am quarrel
Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Larryndelaw: 4:46pm On Dec 16, 2023
DatNiggaDaz:
SS is immune against servitude. When you wake up, go & bow down to your master godfathers.

SS don't play dat shit
That's what an ingrate always say. When agreeing with wikke before he became governor...You see why many people are not progressing in life is because they don't appreciate and keep to agreement
Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by yemmywesey(m): 4:47pm On Dec 16, 2023
igbarasdynasty:
😂

As e Dey pain Wike, e go Dey sweet us.
As e Dey sweet us na so e go Dey pain Them. 🛎️🔔

Dey your dey, make I dey my dey.

Rivers state records inc

1 Like

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Donedeal1(m): 4:47pm On Dec 16, 2023
Rivers of drama

Noise but no motion

Next four years.
Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Stanislause94: 4:50pm On Dec 16, 2023
WorldRichest:
This boy will weep
you think say south south

1 Like

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Ofunaofu: 4:50pm On Dec 16, 2023
DatNiggaDaz:
SS is immune against servitude. When you wake up, go & bow down to your master godfathers.

SS don't play dat shit

Don't worry, he has been warned

2 Likes

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by jrusky(m): 4:52pm On Dec 16, 2023
AsomStructures:
Lol, Gov. Sim has really learnt well from his mentor grin

Shay wike think say na only him sabi mad? grin grin grin grin

You see people like you are judas of this country. So is this the way to make peace with the hand that fed you? I don't support godfatherism but "the moment you make the mistake to subscribe to it, pulling a string at your helper is an act of betrayer" and a betrayer can't go unpunished.

Same way you pushed ambode into his political oblivion till today. Anybody you obidients and ipob support politically will ends sink in a matter of time and I can assure you if Fubara don't slow down he will sink soon keep watching.

I know your type I remember years back when okorocha and Aketi faced ts same Tinubu you all cursed mofos here were dancing to spite Tinubu then at the end where is Aketi and Okorocha today Lesson of life don't betray your helper no matter what happened find a way to settle the score so nemesis won't hack you down.
Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by fergieboy: 4:53pm On Dec 16, 2023
In all this fight between politicians

Sadly na the citizens they suffer am pass
Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by tegrianonigltd(m): 4:53pm On Dec 16, 2023
WorldRichest:
This boy will weep


Try stay port harcourt, or warri, Or bayelsa or benin, for like 6 months, feel the difference between south west and south south with south east. It’s not tribal war, I grew up so dogged in Warri, experiencing killings, even my cousins who came from London 1999 killed. It’s a different feeling out there in south south. Everybody with mind of him own. You no fit get one person to loyal for you for so long,we crave freedom.

You see Jonathan too, Obj and co no fit tell am Wetin to do again. It’s just natural. No use Lagos and south west look,

The closest south west state to south south I. Behavior na Ibadan people

2 Likes

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by CoronaVirusPro: 4:54pm On Dec 16, 2023
Fvck Fubara!
Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by nedekid: 4:55pm On Dec 16, 2023
WorldRichest:
This boy will weep
Weep say?
A sitting governor in naija, rivers state for that matter na "boy". We Nigerians too get mouth.
These guys are billionaires, last last he is removed, he relocates or stays and lives a life of luzury.
Is Ambode not enjoying himself?

3 Likes

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Kukutente23: 4:55pm On Dec 16, 2023
maasoap:
Lol.
Was that your agreement before they made you governor? Thief! Typical Nigerian.
Who made him governor
Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by CrossRhodes: 4:55pm On Dec 16, 2023
WorldRichest:
This boy will weep
Keep shut

Go and make him make you follow collect

1 Like

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Kukutente23: 4:55pm On Dec 16, 2023
CoronaVirusPro:
Fvck Fubara!
Who will fvck him? You?

1 Like

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Kam2021: 4:57pm On Dec 16, 2023
This is what he will do till 4 years elapse..nansense after he will shout he's not fighting. Green snake..mtchww.The only beneficiaries of this nonsense is the media team that he will be pushing state funds to.
Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by skywalker240(m): 4:57pm On Dec 16, 2023
DatNiggaDaz:
SS is immune against servitude. When you wake up, go & bow down to your master godfathers.

SS don't play dat shit
Tell the agbado Patriot jare

Them think say we be mumu,?

3 Likes 1 Share

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by CrossRhodes: 4:57pm On Dec 16, 2023
tegrianonigltd:



Try stay port harcourt, or warri, Or bayelsa or benin, for like 6 months, feel the difference between south west and south south with south east. It’s not tribal war, I grew up so dogged in Warri, experiencing killings, even my cousins who came from London 1999 killed. It’s a different feeling out there in south south. Everybody with mind of him own. You no fit get one person to loyal for you for so long,we crave freedom.

You see Jonathan too, Obj and co no fit tell am Wetin to do again. It’s just natural. No use Lagos and south west look,

The closest south west state to south south I. Behavior na Ibadan people
Forget that neophyte

E think say na Lagos be PH

1 Like

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Kukutente23: 4:58pm On Dec 16, 2023
jrusky:


You see people like you are judas of this country. So is this the way to make peace with the hand that fed you? I don't support godfatherism but "the moment you make the mistake to subscribe to it, pulling a string at your helper is an act of betrayer" and a betrayer can't go unpunished.

Same way you pushed ambode into his political oblivion till today. Anybody you obidients and ipob support politically will ends sink in a matter of time and I can assure you if Fubara don't slow down he will sink soon keep watching.

I know your type I remember years back when okorocha and Aketi faced ts same Tinubu you all cursed mofos here were dancing to spite Tinubu then at the end where is Aketi and Okorocha today Lesson of life don't betray your helper no matter what happened find a way to settle the score so nemesis won't hack you down.
You sound stupid
How did Tinubu help Okorocha? How did he help Aketi? Is it not same Aketi who galvanised the Southern govs for him to insist on power shift?
Some of you these Tinubu rats are very daft and rotten to the core

7 Likes 1 Share

Re: Dey Your Dey, Make I Dey My Dey- Gov Fubara’s Live Band Sings At An Event (vid) by Stanislause94: 5:00pm On Dec 16, 2023
jrusky:


You see people like you are judas of this country. So is this the way to make peace with the hand that fed you? I don't support godfatherism but "the moment you make the mistake to subscribe to it, pulling a string at your helper is an act of betrayer" and a betrayer can't go unpunished.

Same way you pushed ambode into his political oblivion till today. Anybody you obidients and ipob support politically will ends sink in a matter of time and I can assure you if Fubara don't slow down he will sink soon keep watching.

I know your type I remember years back when okorocha and Aketi faced ts same Tinubu you all cursed mofos here were dancing to spite Tinubu then at the end where is Aketi and Okorocha today Lesson of life don't betray your helper no matter what happened find a way to settle the score so nemesis won't hack you down.
big f**l, Nigerians don turn chess to una abi, so if mentor no get sense nko?

3 Likes

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Dino Melaye Pictured With Segun Arinze / Secession Agitators Will Be Punished – Osinbajo / 2019: Okorocha, Nnamani, Nwobodo, Ministers, Others Shun Buhari Campaign Meeting

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 56
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.