Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,155,543 members, 7,827,029 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 05:00 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Crime / "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man (33125 Views)
Goat Thief Handcuffed & Forced To Carry The Goat Behind Him (pics/video) / Every Driver Enroute Lagos Ore Benin Expressway Should Carry Gun / Nigerian Men Catch Pregnant Lady Who Gave Them Packaged Drugs To Carry To Italy (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply) (Go Down)
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by bigman001(m): 12:46pm On Jan 05 |
Jennyclay: |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by chaiks: 12:47pm On Jan 05 |
Carry gun go meet who ? |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Ekeneegwu(m): 12:47pm On Jan 05 |
I no talk am .. see them Agbadorians very soon na burn dem go Dey burn una bunch of thieves 1 Like |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by UptownVibes(m): 12:48pm On Jan 05 |
Carry d gun go meet those who supported this wickedness called government o... Leave the innocent ones alone .. 2 Likes |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by abba190: 12:48pm On Jan 05 |
even the people u wan rob no get shi shi 2 Likes 1 Share |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Lovestrong(m): 12:52pm On Jan 05 |
Nicepoker:I dey Tel u. |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by anonymous1759(m): 12:52pm On Jan 05 |
emnite: How do you know who he voted for ? OBIDIENTs are retard humans always full of bitterness. 1 Like |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Peacfulmindset: 12:54pm On Jan 05 |
Kirikiri is always open to welcome him |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Felaincarnated: 12:54pm On Jan 05 |
Badt guy😁 oldguyman: |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Fatbam005: 12:54pm On Jan 05 |
Ur mate dey prison. Proceed 1 Like 1 Share |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by judedwriter(m): 12:55pm On Jan 05 |
Navigate your anger in a more productive way.... Become a boxer or wrestler |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by ayokellany: 12:55pm On Jan 05 |
But he sound like Igbo now, Hunger wan finish his foolish head. This one fit de among those that come online to claim billionaire. emnite: |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by HimName: 12:56pm On Jan 05 |
Sadly, d same pple wey dey manage life like am nai e go dey use gun dey terrorise. Shey u wan go rub senator, governor or president with heavy security presence? Mumu man! |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by ayokellany: 12:56pm On Jan 05 |
So long he carry the gun n go back to his ipob region no wahala ruggedboych: |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Felaincarnated: 12:57pm On Jan 05 |
Who did u vote for? AGBADORIANS are hungry bastard humans always full of aggression anonymous1759: 2 Likes 1 Share |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Felaincarnated: 12:59pm On Jan 05 |
Everytime rape. Are u a victim? Jennyclay: |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Enemyofpeace: 12:59pm On Jan 05 |
To be forwarned is to be for armed. Prettygirl200 please take note The reason I usually sing in the bathroom is to avoid" sorry I didn't know u were inside" after they've see everything 😂😂 |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by franchasofficia: 1:00pm On Jan 05 |
Ronu miscreants, is this how you people planned to teach Omo ïgbo lesson after voting in a known criminal druggie that stole Lagos state dry for 23 years? Ebi pa wa jati jati 2 Likes |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by jerryok(m): 1:01pm On Jan 05 |
Someone is asking him to carry gun because he voted. If he carries the gun who will he use it on? Govt or masses? |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by franchasofficia: 1:04pm On Jan 05 |
ayokellany:Una don de deny una fellow Ronu miscreant sharp sharp Ebi pa wa people 6 Likes 1 Share |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by GloriousGbola: 1:04pm On Jan 05 |
Angelfrost: One of the benefits of the way our society is now is reduced cash. It is only kidnappers that demand cash. It is only some traders and pos guys who keep viable amounts of cash on hand. Only other option is the so called transfer theft which can easily be traced. The people who actually do robberies with guns today - unscrupulous spare parts dealers looking for cars to strip |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Sapiosexuality(m): 1:04pm On Jan 05 |
This is old though. I watched this video during the era of the hardship distributor, Buhari. |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Angelfrost(m): 1:07pm On Jan 05 |
GloriousGbola: That's it... Once banks severely limit and diminish daily withdrawals as well as putting a cap on monthly withdrawals, kidnappers might have to move on to other businesses. Now, you can't even stop and rob people on the road and make them part with valuables, cos most people nor hold again. Internet fraud is getting more difficult now due to people becoming more wary and overprotective of their little savings. |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by ayokellany: 1:08pm On Jan 05 |
Those that shouted Ebi pa wa na English Dem take talk am ? Which millionaire from Lagos will you wretched lot be breaking down their gate over 2 cups of rice when they come visiting from Lagos. franchasofficia: |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by uba1991: 1:09pm On Jan 05 |
If to say na Igbo man said this, these urchins for don de call for his arrest. 1 Like |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by franchasofficia: 1:10pm On Jan 05 |
ayokellany:Bia nwokem which side u de self? Are you for Ronu miscreants abi Obidient fifulu? cos Ayam confused 3 Likes 1 Share |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by jaxxy(m): 1:11pm On Jan 05 |
urchincs will say tinubu is working. What a disaster 1 Like |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Omoluabi16(m): 1:13pm On Jan 05 |
Carry gun against who? Your fellow citizens who are also working their *** off to earn a living? Idiiot. Carry that gun make we catch you give you jungle justice. Rubbish! |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by uba1991: 1:13pm On Jan 05 |
phr0nesis:that is what Tinubu want. 1 Like |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by begge: 1:13pm On Jan 05 |
Abeg if you carry gun, please point the gun to agbado house 1 Like |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by rummmy: 1:13pm On Jan 05 |
Everyone is hungry oooo broda unless you met politicians.. |
Re: "If Change No Dey In 2months, I Go Start To Carry Gun" - Says Man by Lovestrong(m): 1:14pm On Jan 05 |
oldguyman:lolz! Zero joy |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (Reply)
Man Running Away From Mob Climbs Electricity Pole, Then This Happened / Journalist, Maxwell Nashan Murdered In Adamawa Days To His Wedding (Photo) / Four Suspected Cultists Arrested In Ogun During Supremacy Battle (Photo)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27 |