Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,484 members, 7,836,894 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 02:09 PM

Fat Ass Lovers - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Fat Ass Lovers (701 Views)

See fat ass a I nak Last night / See the fat ass girl I fvk last night. Pics added / Graphic Video -lady Who Want Fat Ass Got What She Deserve As Her Ass Deteriorate (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Fat Ass Lovers by Fanikoko: 8:58am On Mar 18
This world don change o the value of commodity and service done decrease sotey eh affect ynash

I shay can remember when I was younger mehn from this junction to next junction u'll see 2 to 3 women with damn phat ass but now howfa u hardly see.
abi na hunger
abi dem comalt from location
abi the ones way get die with their secret
wetin happen.
Re: Fat Ass Lovers by Daniel7543: 9:10am On Mar 18
E get one babe wey I dey always carry anytime I jazz in one ashawo house for my area, the babe get nyash like maad wit nice curves
E don reach like 2 months I visit dat ashawo house so I say make I jazz in there yesterday, as I see the babe like dis I No recognize her again,
Her nyash don flat and she don reduce,
I was like babe Shey u sick, she said no.. I fear to carry her yesterday.. she say make we go inside I no gree, I jst dash her 2k make she go use am buy drink say next time I go carry her.
Country hard my bro.

1 Like

Re: Fat Ass Lovers by suckmedownthere(f): 9:20am On Mar 18
Even for work too most babes with big ass don flat down like tyre..... grin
All the good food wey woman dey chop na ynash e dey go...

2 Likes

Re: Fat Ass Lovers by nifemi25(m): 9:36am On Mar 18
Something must surely kill a man.....

(1) (Reply)

Woman Grabs The Penis Of A Man In His Car / I Am Trying To Understand My Life / Ladies How About Using A Pink Dress For Ur Wedding.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.