Stats: 3,165,724 members, 7,862,298 topics. Date: Sunday, 16 June 2024 at 01:25 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year (855 Views)
"Warri Babes To Dey Lie" Guys Can You Date Warri Girls?? / 10 Reasons I Prefer Runz Babes To Normal Nigerian University Babes(nnub) / Why Are Do All Naija Babes Have Stretch Marks On Their Behinds? (2) (3) (4)
Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 2:57pm On Dec 21, 2011 |
1:money money babes:these ones na a must 4 u to avoid durin this coming xmas and new year.na these one go bother u durin this yultide for the latest blackberry in town,money for brazilian wig,okrika pant,the latest high heel shoes from okija and what have u.na such babes go bother u with phone calls upon phonecalls.me as a smart bobo wen such babes dey try call me for money and xmas gifts me sef go just put my phone for voice mail ![]() ![]() 2:babes wey dey too nag:these type of babes even worse pass the ones wey love money.na such babes go give u premature grey hair,stroke,high blood pressure,premature wrinkles and even hunch back sef.for u to be able to enjoy this coming christmas in peace na the right time for u to dump all those babes wey get razor blade mouth and hunt around for the gentle quiet babes b4 xmas land ooo ![]() 3:babes wey no sabi cook:omo my guy u know say u suppose jollificate and choplate during this xmas so e no go good say u come get babe wey no sabi cook ooooooooo ![]() ![]() ![]() ![]() 4:wowor de wowor babes:my broda u know say na mortal sin to carry a babe around with u wey get heavy ogbomosho tribal marks for face with black lips and whose face ugly pass hitler and satan put together with a bush village attitude and u go around dey introduce such a babe as ur girlfriend.dis na christmas season and time for u to dey happy and u no go fit happy if u come see say the babe wey dey by ur side ugly pass sh1t ![]() ![]() ![]() ![]() |
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 3:01pm On Dec 21, 2011 |
Emm goldie goldie make u no 4get prepare that hot amala and egusi soup for me dis christmass ooo becaus na ur house both me and my babe go spend am ![]() |
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 3:03pm On Dec 21, 2011 |
Lefoool bro don't worry about em btches commenting, you sure gonna get a lot of viewers anyway lol. |
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by 195(f): 3:04pm On Dec 21, 2011 |
lefulefu: but goldielucks aint here ![]() |
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 4:32pm On Dec 21, 2011 |
![]() ![]() Good to see you back, lefulefu. |
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 4:59pm On Dec 21, 2011 |
Yield:tank u my sister jor ![]() hope say u don buy enough rice and chicken for dis xmas ooooooo ![]() |
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 5:02pm On Dec 21, 2011 |
REALITY101:trust me, b4 i mention the word, 'GOWON' freecocoa will enter here and start to dey open her razor blade mouth ![]() |
Re: Naija Babes To Avoid Durin This Xmas And New Year by Nobody: 5:04pm On Dec 21, 2011 |
190_@:not to worry i go ping her third hand blackberry ![]() |
(1) (Reply)
The Trials Of Love: How Do You Share The Burden Of Your Girlfriend Or Boyfriend? / Best Birthday Gift! / For Virgins
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |