Which Kind Witch Be Dis - Romance - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Romance › Which Kind Witch Be Dis (618 Views)
| Which Kind Witch Be Dis by Illegal1(op): 7:34pm On Dec 23, 2025 |
Omoh..........betking cut 1 has done it again in a very big way For dis dye minute when I dey Fyn money,make Una see wetin cut 1 do me again But I no go ever gv up,okocha must pay me 10 times the money I don lose for the betting hustle
|
| Re: Which Kind Witch Be Dis by kpankpangolo: 7:41pm On Dec 23, 2025 |
Fire on! Christmas is next tomorrow. Make it count. We must celebrate. Illegal1: |
| Re: Which Kind Witch Be Dis by Youarenotmad: 11:22pm On Dec 23, 2025 |
Illegal1:Omor never give up davido use 25k chop 100kusd today you can do better even if yours cant be in usd for now. |
Which Kind Of Leave Is This (PHOTO) • Which Kind Yeye World Cup Be Dis? • Nollywood No Go Kill Which Kind Nyash Be This (porn Inside Film)... • 2 • 3 • 4
Please,does Phone's Call Matters • How Do You Resolve Quarrels In Your Relationship? • Annoying Things He/she Does!