Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,479 members, 7,861,382 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 11:15 AM

Naija Babes B/w This Two Very Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes B/w This Two Very Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? (1514 Views)

I Just Met A Very Handsome And Intelligent Nairalander / Opinion!! Why Do Handsome Men Marry Ugly Women?? / Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? (2) (3) (4)

(1) (Go Down)

Naija Babes B/w This Two Very Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by Nobody: 7:01pm On Feb 12, 2012
naija babes b/w handsome american yuppy lil wayne or ghana"s most hottest van vickers na wich of dem u go choose as ur husband imagine say dem both approach u for marriage.remember say lil wayne the omo baba of american music na international star and na im be america"s most handsome bobo.also lil wayne dey earn im money in dollars and euros and wen im wear im very tight skinny jeans many babes dey die for am.van vickers on the other hand na ghana"s most finest boy and na local champion for ghana and nigeria movie scene.van vickers also get money on im own right and na in naija naira and ghana cedis na im he dey earn im money.so if these two handsome bobos apporach u for marriage na wich one u go choose?
over to u grin
em non naija babes are also welcome to comment

Re: Naija Babes B/w This Two Very Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by MrsChima1(f): 7:09pm On Feb 12, 2012
Thank God! I thought I was going to see ugly arse Lebiggestfool! Whew! lipsrsealed
Re: Naija Babes B/w This Two Very Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by Goldieluks: 7:10pm On Feb 12, 2012
Am taller than the both of them, and for that reason, they are FIRED!!!!!
Re: Naija Babes B/w This Two Very Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by iice(f): 6:03am On Feb 13, 2012

(1)

Romance Section Has Become A Show Of Shame / Cheating Tips For Guys, No Girls Allowed / My Girlfriend Nags Alot

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.