Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,036 members, 7,863,708 topics. Date: Tuesday, 18 June 2024 at 01:01 AM

Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? (2006 Views)

Opinion!! Why Do Handsome Men Marry Ugly Women?? / Naija Babes B/w These Two Suitors Wich One U Go Choose As A Husband? / Naija Babes B/w This Two Very Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by Nobody: 7:11pm On Feb 12, 2012
naija babes b/w lil wayne and van vickers na who u go choose as ur husband imagine say dem both approch u for marriage?.lil wayne na america"s most finest and na omo baba for american music.he also get correct swag and omo wen he wear im skinny jeans and sag am and start to dey swagger many babes dey die for am.apart frm that lil wayne na international star and na dollars and euros he dey earn im money.
van vickers on de other hand na ghana"s most finest boy and na local champion for ghana and naija movie scene.van vickers also get money in im own right and na local naija and ghana currency he dey earn im money grin.so b/w this two men na who u go choose as ur husband if dem approach u? ehm non naija babes are also welcome to comment grin

Re: Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by doeeyed: 8:13pm On Feb 12, 2012
If I had to choose, as unaware of their characters:

Van Vickers, clean skin
Not an over tattooed freak-looking moneyed arse.

Money ain't everything, u know.

Forgive, if that was upsetting.
Re: Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by RealTreas(f): 1:47am On Feb 13, 2012
None embarassed
Re: Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by onila(f): 3:41am On Feb 13, 2012
lil wayne. .my children will get to go to good schools, better life

Van Vicker tongue 1000 dollar dollar actor per film. .which levels undecided
Re: Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by onila(f): 1:10pm On Feb 13, 2012
:p
Re: Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by Tosinville(m): 1:26pm On Feb 13, 2012
Most Nigerian girls will go for weezy f. baby because of money, u know na.
Re: Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by Nobody: 1:31pm On Feb 13, 2012
money talks jor grin
even if u wowor pass uncle sege and segun arinze put together and u get kenneth okonkwo mouth if u get money naija babes go still die for u grin.with ur money u are the most handsome bobo on earth grin
Re: Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by Tosinville(m): 1:41pm On Feb 13, 2012
I dey tellz u, if Aki & those two Ide twins in yoruba home videos can get married then every 9ja men even d one with deranged brain get hope as long as say money dey.
Re: Naija Babes B/w These Two Handsome Men Na Who U Go Choose As Ur Husband? by Nobody: 7:52pm On Feb 13, 2012
Lil Wayne looks dirty and Van is a sissy. Too yellow for my taste.

But I wouldn't mind me some Artus Frank. He short but omo the guy fine nor be small. kiss

(1) (Reply)

Help! My Fiance Is Impotent! / Hoomies Abeg I Need Toasting Lines To Woo TRANSOCEAN HR Manager Tonight / Guys Love Fake Girls

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.