Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,195,008 members, 7,956,735 topics. Date: Monday, 23 September 2024 at 05:47 PM

Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? (1366 Views)

Why Should A Guy Pay His Girlfriend Monthly? / The HIDDEN Secret About Nigerian Babes *must Read* / Must A Guy Pay A Lady's Transport Fare When She Visits? (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by Nobody: 1:21pm On Mar 26, 2012
Naija babes in da house.why e be say una must expect a guy to pay for everything for una.ehn every financial burden una get una go jus put am for some poor bobo head.una no even dey pity una bobo sef.house rent,transport fare oooo,feeding money oooo etc na the bobo go just carry all the burden.even sef there are some babes wey dey recive bigger money than their bobos but yet dem still dey expect the bobo to dey give dem money.all those so called miss indenpendent babes for abuja wey dey drive big cars and dey form wetin i no know na guy buy dat car for them cheesy
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by toyemz(f): 1:27pm On Mar 26, 2012
^^^

change to goat girl and stop the ranting

if you cant beat them join them

abi nobi so your dirty politicians dey talk?
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by dabrake(m): 2:04pm On Mar 26, 2012
toyemz: ^^^

change to goat girl and stop the ranting

if you cant beat them join them

abi nobi so your dirty politicians dey talk?
what nonsense?
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by Goldieluks: 3:46pm On Mar 26, 2012
lefulefu: Naija babes in da house.why e be say una must expect a guy to pay for everything for una.ehn every financial burden una get una go jus put am for some poor bobo head.una no even dey pity una bobo sef.house rent,transport fare oooo,feeding money oooo etc na the bobo go just carry all the burden.even sef there are some babes wey dey recive bigger money than their bobos but yet dem still dey expect the bobo to dey give dem money.all those so called miss indenpendent babes for abuja wey dey drive big cars and dey form wetin i no know na guy buy dat car for them cheesy


Smh! I sense a cry of poverty, aww. Comot your eye from high class chicks, stick to your secondary school girls, biko!
In other words" cut your coath according to your??" Make you no go get heart attack because of naija girls.
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by Idowuogbo(f): 3:56pm On Mar 26, 2012
lefulefu: Naija babes in da house.why e be say una must expect a guy to pay for everything for una.ehn every financial burden una get una go jus put am for some poor bobo head.una no even dey pity una bobo sef.house rent,transport fare oooo,feeding money oooo etc na the bobo go just carry all the burden.even sef there are some babes wey dey recive bigger money than their bobos but yet dem still dey expect the bobo to dey give dem money.all those so called miss indenpendent babes for abuja wey dey drive big cars and dey form wetin i no know na guy buy dat car for them cheesy

Goat who dupe u again? Abeg stop crying menn!

U don't do 9jA gals so y u dey drink bleach for dia marra

Ode!
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by Booty4me: 4:47pm On Mar 26, 2012
Idowuogbo:

Goat who dupe u again? Abeg stop crying menn!

U don't do 9jA gals so y u dey drink bleach for dia marra

Ode!
dz idowu must b on every thread. Mtsheew
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by Idowuogbo(f): 5:34pm On Mar 26, 2012
Booty4me:
dz idowu must b on every thread. Mtsheew
Y u barking behind me? Are u a registered police dog?

1 Like

Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by ismaeel86(m): 12:37am On Mar 27, 2012
Booty4me:
dz idowu must b on every thread. Mtsheew

guy watch out o, idowu get awon boys o, and these boys are not smiling cool
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by 190: 12:41am On Mar 27, 2012
^ROTFLMFAOOO!!

Idowu be no bad like this before ooh!!

I nor know the RABID DOG WEN BITE AM

maybe na for sexkills backyard she for confirm this new infection

Idowu i nor talk ooh na suggest i dey
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by Nobody: 10:14am On Aug 01, 2012
5
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by pato405(m): 10:32pm On Aug 01, 2012
Booty4me:
dz idowu must b on every thread. Mtsheew

dude, you aint seen nothing yet! they have a cartel here o! a cabal and the forum is their virtual home

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by Idowuogbo(f): 10:35pm On Aug 01, 2012
pato405:

dude, you aint seen nothing yet! they have a cartel here o! a cabal and the forum is their virtual home

grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin
Sharrrapppp! angry
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by pato405(m): 12:24am On Aug 02, 2012
Idowuogbo:
Sharrrapppp! angry




idowuogbologbo...hope you r not by chance taunting me o! our last encounter wasn't so pleasant..abi you want a resurgence ?
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by ennkey(f): 12:41am On Aug 02, 2012
lefulefu: Naija babes in da house.why e be say una must expect a guy to pay for everything for una.ehn every financial burden una get una go jus put am for some poor bobo head.una no even dey pity una bobo sef.house rent,transport fare oooo,feeding money oooo etc na the bobo go just carry all the burden.even sef there are some babes wey dey recive bigger money than their bobos but yet dem still dey expect the bobo to dey give dem money.all those so called miss indenpendent babes for abuja wey dey drive big cars and dey form wetin i no know na guy buy dat car for them cheesy
Dude! If your broke ass cannot afford a sister just say so instead of venting ur frustration on www shikena!
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by Idowuogbo(f): 1:02am On Aug 02, 2012
pato405:

idowuogbologbo...hope you r not by chance taunting me o! our last encounter wasn't so pleasant..abi you want a resurgence ?
Wow! Am shaking... undecided
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by pato405(m): 8:01am On Aug 02, 2012
Idowuogbo:
Wow! Am shaking... undecided

grin grin grin grin grin...panick attack! abi na tremor! grin too early to shake o! calm down
Re: Naija Babes Must A Guy Pay For Everything For Una? by Idowuogbo(f): 10:07am On Aug 02, 2012
pato405:

grin grin grin grin grin...panick attack! abi na tremor! grin too early to shake o! calm down
Woeva!

(1) (Reply)

Signs He’s Just Not That Into You / Does What You Read Here Affects You In Any Way? Mine Does / You Taste Just Like Honey (pt.1 Of 25).

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 22
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.