Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,154,002 members, 7,821,516 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 02:12 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / All Dis Naija Bitches (1900 Views)
When Did You Learn To Call Women Bitches? / Before You Reach 30 You Must Knw Hw 2do All Dis Tins / Why ladies does not offer Boys/men lift in dis Naija wey we dey? (2) (3) (4)
All Dis Naija Bitches by ebamma(m): 9:29am On Apr 29, 2012 |
naija gurls are bitches, na so them dey do make up like witches,and open their legs for us so that the can steal our riches,and when when u go broke,the run away and leave us in stitches. |
Re: All Dis Naija Bitches by Nobody: 9:50am On Apr 29, 2012 |
lmao@make up like witches.well done, you rhyme wella |
Re: All Dis Naija Bitches by slimyem: 9:52am On Apr 29, 2012 |
ebamma: naija gurls are bitches, na so them dey do make up like witches,and open their legs for us so that the can steal our riches,and when when u go broke,the run away and leave us in stitches.what manner of Nonsense is this? |
Re: All Dis Naija Bitches by Nobody: 10:45am On Apr 29, 2012 |
Na rhyming make you post this poo? Okay you've been noticed. oya disappear *pooof* |
Re: All Dis Naija Bitches by Wislet(f): 10:56am On Apr 29, 2012 |
somebody don 'broke' im heart. |
Re: All Dis Naija Bitches by 190: 1:19pm On Apr 29, 2012 |
Re: All Dis Naija Bitches by Idowuogbo(f): 1:27pm On Apr 29, 2012 |
Werey so ur mama na biatch 2 she? Ode! |
Re: All Dis Naija Bitches by Sijo01(f): 1:40pm On Apr 29, 2012 |
Lamentatn frm a fustrated he goat! |
Re: All Dis Naija Bitches by Nobody: 2:02pm On Apr 29, 2012 |
@Idowu: dats too harsh o! U 4 no involve im mama na. |
Re: All Dis Naija Bitches by Idowuogbo(f): 2:04pm On Apr 29, 2012 |
austushi1: @Idowu: dats too harsh o! U 4 no involve im mama na.It was a question! All he needs to do is answer yes or no. |
Re: All Dis Naija Bitches by Nobody: 2:19pm On Apr 29, 2012 |
Idowu, which kind question be dat? If u want 2attack anybody, attack d person directly, dont involve family members, especially parents. Ur question is rhetorical! Incase, u dont kw, some girls are bitches. Talking 4rm experience! |
Re: All Dis Naija Bitches by Idowuogbo(f): 2:22pm On Apr 29, 2012 |
austushi1: Idowu, which kind question be dat? If u want 2attack anybody, attack d person directly, dont involve family members, especially parents. Ur question is rhetorical! Incase, u dont kw, some girls are bitches. Talking 4rm experience!Excuse me! NL Mugabe, come na fight? D poster was busy generalising in his posts and I came in to ask a simple question. Abeg stop vibrating o! Make we no change drama hia na. |
Re: All Dis Naija Bitches by deshclones(m): 2:37pm On Apr 29, 2012 |
austushi1: @Idowu: dats too harsh o! U 4 no involve im mama na. fatosky is frustrated................leave her to vent her anger frustrations somewhere..thanks |
Re: All Dis Naija Bitches by Nobody: 2:48pm On Apr 29, 2012 |
Drama?? My dear, me no get time 4dat! I can see ur good @it, but I'm better than dat. I don yern my mind; if u like, change, if u like, no change! Na u knowwwww! |
Re: All Dis Naija Bitches by Idowuogbo(f): 2:51pm On Apr 29, 2012 |
austushi1: Drama?? My dear, me no get time 4dat! I can see ur good @it, but I'm better than dat. I don yern my mind; if u like, change, if u like, no change! Na u knowwwww!Thanks for stopping bye! |
Re: All Dis Naija Bitches by ebamma(m): 2:56pm On Apr 29, 2012 |
the bitches know themselves,if your mama @ idowu, maybe your mama 2 dey among them. |
Re: All Dis Naija Bitches by Idowuogbo(f): 3:00pm On Apr 29, 2012 |
ebamma: the bitches know themselves,if your mama @ idowu, maybe your mama 2 dey among them.Really now ok o! We all know ur mummy is part of dat population of naija gurls u called bitches sha. Pele ti e o! |
Re: All Dis Naija Bitches by Flashaldrin(m): 3:10pm On Apr 29, 2012 |
Op, coulda been a nice poem but one thing i dont support is calling ladies bittches, for whatever reason its such a nasty word. Sorry, i dont endorse. |
Re: All Dis Naija Bitches by Nobody: 3:46pm On Apr 29, 2012 |
ebamma: naija gurls are bitches, na so them dey do make up like witches,and open their legs for us so that the can steal our riches,and when when u go broke,the run away and leave us in stitches.Stop dating Naija pr[i]o[/i]stitutes. . . |
Re: All Dis Naija Bitches by MrsChima(f): 4:19pm On Apr 29, 2012 |
sexkillz: Ashyhoes. |
Re: All Dis Naija Bitches by tellwisdom: 4:36pm On Apr 29, 2012 |
Mshew chima is an example |
Re: All Dis Naija Bitches by dabrake(m): 4:48pm On Apr 29, 2012 |
be like rhymes wey chaff baba fryo go burst |
Re: All Dis Naija Bitches by ArQueBusieR(m): 4:50pm On Apr 29, 2012 |
This is some harmful shyte, if you know what I mean. |
Re: All Dis Naija Bitches by ebamma(m): 5:54pm On Apr 29, 2012 |
Really now ok o! We all know ur mummy is part of dat population of naija gurls u called bitches sha. Pele ti e o, i opened this thread cos i knew the real bitches will show themselves @idowu is an example |
(1) (Reply)
Would You Like Your Wife To Resemble You? / Being Ditched: How do you react? / 50 Relationship Questions To Test Your Compatibility.
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |