Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,950 members, 7,828,337 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 08:33 AM

He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak (1740 Views)

Outsmarted Abuja Runs Girl Dies Of Heartbreak. / What Is The Opposite Of Heartbreak? / Fastest Way to Get Over Heartbreak? (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Nobody: 6:50pm On Jun 24, 2012
na wahh oooooo for one of my pally oooo sad
The benin babe wey he dey date of recent come dump my pally because he no see money take buy blackberry for her.Ever since dis babe dump am my pally no ever be the same again.food he no dey gree chop again and even wen i try to cheer am up he go jus ignore me dey look ceiling for morning till night.Anyway b4 i dey always warn dis my pally to do away with dis babe because me know say benin girls na so so tear eye dem dey tear for money but my pally no gree listen to me.Anyway sha frm wetin my pally yarn me he say the babe be want one of these latest expensive blackberry and he tell the babe make she get small patience and dat if dem pay im salary dis month ending for the primary school wey he dey work as a teacher he go hustle another one take join im salary take buy the black berry wey she want for her.she come say she no get dat patience and dat she need the blackberry right now.she say if he no produce the money or buy the blackberry for her she go find another man wey go dey ready to foot her bill.na dis one be the reason wey she dump my pally.my pally right now dey beg her for facebook and 2go make she give am another chance but dis babe no wan hear oooo.from wetin my contacts dey tell me na one sugar daddy wey get very big belle na im dis my pally babe dey date sadright now ooo.my pally don hear the matter and he say if dis babe no gree come to am na for am to stay in front of expressway make trailer jam am.he say without this benin babe then life is not worth living.abeg esteemed nairalanders make una advice dis my pally ooooo sad sad
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Nobody: 7:05pm On Jun 24, 2012
cheesy cheesy cheesy cheesy
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Booty4me: 7:16pm On Jun 24, 2012
Abeg lefu. u and ur useless pallies can Goto Hell..smh
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by cindyrella(f): 7:58pm On Jun 24, 2012
cheesy oga lefool welcome, how rehab? tongue
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Mynd44: 8:01pm On Jun 24, 2012
^^
Apparently Rehab was a waste
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by ijebabe: 8:02pm On Jun 24, 2012
^^Its so funny coming here and seeing that all the last posts made by you grin
You need help? cheesy
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by ijebabe: 8:03pm On Jun 24, 2012
I think people miss lefu more than they pay attention to his posts, LOL!
Now it's Kevin's turn!
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Nobody: 8:04pm On Jun 24, 2012
Damn it, he's back!
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Mynd44: 8:18pm On Jun 24, 2012
sexkillz: Damn it, he's back!
If you attempt to ban him, I will call Zeus on you
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Mynd44: 8:19pm On Jun 24, 2012
ijebabe: ^^Its so funny coming here and seeing that all the last posts made by you grin
You need help? cheesy
Unfortunately, I cant afford a shrink
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by ijebabe: 8:23pm On Jun 24, 2012
Mynd_44:
Unfortunately, I cant afford a shrink
I'll do you for free smiley
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Beync(f): 8:28pm On Jun 24, 2012
Lefu how was ur refugee camp?
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Sijo01(f): 8:33pm On Jun 24, 2012
Op, u n ur pallies nor dey finish 4story. Wlcm bck. Mi kinda miss ur palli gist
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Sijo01(f): 8:33pm On Jun 24, 2012
sexkillz: Damn it, he's back!

Do somtin bfor its too late o!
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by ayobase(m): 8:37pm On Jun 24, 2012
this don turn joke....enjoying this.....sitting back....where lefu?
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Beync(f): 8:45pm On Jun 24, 2012
lefu report here before i pee on this thread, i'v kinda missed ur jargons
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by cindyrella(f): 8:54pm On Jun 24, 2012
Sijo01:

Do somtin bfor its too late o!

Hehehehe
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Mynd44: 8:59pm On Jun 24, 2012
Sijo01:

Do somtin bfor its too late o!
I can already see myself screaming abuse of power.
If he is banned, you guys are asking for #occupy Nairaland
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by MrCork17: 9:02pm On Jun 24, 2012
OK. am leading a hunger strike next week against Nigerian females!angry
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by MrsChima(f): 9:02pm On Jun 24, 2012
lefulefu: na wahh oooooo for one of my pally oooo sad
The benin babe wey he dey date of recent come dump my pally because he no see money take buy blackberry for her.Ever since dis babe dump am my pally no ever be the same again.food he no dey gree chop again and even wen i try to cheer am up he go jus ignore me dey look ceiling for morning till night.Anyway b4 i dey always warn dis my pally to do away with dis babe because me know say benin girls na so so tear eye dem dey tear for money but my pally no gree listen to me.Anyway sha frm wetin my pally yarn me he say the babe be want one of these latest expensive blackberry and he tell the babe make she get small patience and dat if dem pay im salary dis month ending for the primary school wey he dey work as a teacher he go hustle another one take join im salary take buy the black berry wey she want for her.she come say she no get dat patience and dat she need the blackberry right now.she say if he no produce the money or buy the blackberry for her she go find another man wey go dey ready to foot her bill.na dis one be the reason wey she dump my pally.my pally right now dey beg her for facebook and 2go make she give am another chance but dis babe no wan hear oooo.from wetin my contacts dey tell me na one sugar daddy wey get very big belle na im dis my pally babe dey date sadright now ooo.my pally don hear the matter and he say if dis babe no gree come to am na for am to stay in front of expressway make trailer jam am.he say without this benin babe then life is not worth living.abeg esteemed nairalanders make una advice dis my pally ooooo sad sad

He is on hunger strike because he ran out of naira/kobo to buy rice. lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Nobody: 9:06pm On Jun 24, 2012
Mynd_44:
I can already see myself screaming abuse of power.
If he is banned, you guys are asking for #occupy Nairaland
Why will i ban someone who never broke forum rules?
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Mynd44: 9:08pm On Jun 24, 2012
ijebabe:
I'll do you for free smiley
I would not want to be banned. Someone might get mad if I "do" you and Cindy would also not appreciate it
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by cindyrella(f): 9:12pm On Jun 24, 2012
Mynd_44:
I would not want to be banned. Someone might get mad if I "do" you and Cindy would also not appreciate it

You are right about that!
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by MrCork17: 9:13pm On Jun 24, 2012
i cant wait to become MOD..I think I might Ban all the females angry
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by ijebabe: 9:16pm On Jun 24, 2012
Mynd_44:
I would not want to be banned. Someone might get mad if I "do" you and Cindy would also not appreciate it
Oh good lawd! embarassed
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by ijebabe: 9:17pm On Jun 24, 2012
Mr..Cork:
i cant wait to become MOD..I think I might Ban all the females angry
undecided undecided
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Mynd44: 9:32pm On Jun 24, 2012
ijebabe:
Oh good lawd! embarassed
And here I was thinking you and Cindy were friends. Backstabber
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by ODB1: 9:39pm On Jun 24, 2012
soak garri for im front wit correct smoke fish.

if im no still gree chop, buy bollie and pear begin wak am for im front

if im no gree chop am buy correct mr.biggs shicken and begin crack dee bone for im front

if that one no work, nah only prayer remain ooohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh

2 Likes

Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by elari(m): 9:41pm On Jun 24, 2012
na die be dat o. Nway man sha nt live by food alone.
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Nobody: 9:59pm On Jun 24, 2012
O.D.B.:
soak garri for im front wit correct smoke fish.

if im no still gree chop, buy bollie and pear begin wak am for im front

if im no gree chop am buy correct mr.biggs shicken and begin crack dee bone for im front

if that one no work, nah only prayer remain ooohhhhhhhhhhhhhhhhhhhhhh

Lolz
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by Beync(f): 10:06pm On Jun 24, 2012
Mr..Cork:
i cant wait to become MOD..I think I might Ban all the females angry
dreamer
Re: He Is On Hunger Strike Because Of Heartbreak by BecaciaBarbie(f): 11:11pm On Jun 24, 2012
Mynd_44: ^^
Apparently Rehab was a waste
lmaoooo.....

(1) (2) (Reply)

5 Tips For Good Manners On A Dinner Date. (do You Pass The Test?) / Why are all the good girls taken? / He Asked For Her Passport.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.