Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,001 members, 7,952,992 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 08:51 AM

Funny Pidgin Proverbs - Culture (12) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Culture / Funny Pidgin Proverbs (63565 Views)

Nigeria Pidgin Proverbs & Their Meanings / Some Nigerian Proverbs – In PIDGIN / Igbos come show your proverbs skills (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (Reply) (Go Down)

Re: Funny Pidgin Proverbs by AbdulAdam56(m): 4:38pm On Jun 29, 2012
Zombie na dead body
Re: Funny Pidgin Proverbs by Heymus(m): 4:45pm On Jun 29, 2012
No b peesin wey trailer jamm go take d number. 2. Small pikin wey bendown look adult yarsh, many people dey look himown forback.

1 Like

Re: Funny Pidgin Proverbs by Freksy(m): 5:09pm On Jun 29, 2012
Ego beta, ego beta naim kip Igbo man for Lagos.

3 Likes 1 Share

Re: Funny Pidgin Proverbs by Biggiestep(m): 5:29pm On Jun 29, 2012
Pikin dey carry 4 back wan give mama belle. *hisses*
Re: Funny Pidgin Proverbs by Nobody: 5:43pm On Jun 29, 2012
Ikebe no dey heavy d owner no mata d weight
Re: Funny Pidgin Proverbs by misteri: 6:14pm On Jun 29, 2012
Them nor dey use juju dey serve juju.
Re: Funny Pidgin Proverbs by akinwun(m): 7:45pm On Jun 29, 2012
Person wey we don know 4 daylight,no need to carry lamp see am 4 night
Re: Funny Pidgin Proverbs by akinwun(m): 7:47pm On Jun 29, 2012
Den say person no good u talk say na rain beat am
Re: Funny Pidgin Proverbs by akinwun(m): 7:53pm On Jun 29, 2012
Cony man die cony man bury am
Re: Funny Pidgin Proverbs by akinwun(m): 8:14pm On Jun 29, 2012
Person we lion dey pursue we dey cry 4 help,na who in think say go come save am

1 Like

Re: Funny Pidgin Proverbs by macphilip: 9:45pm On Jun 29, 2012
Monkey wowo, but him mama like am
Re: Funny Pidgin Proverbs by macphilip: 9:46pm On Jun 29, 2012
small time, breeze go blow, fowl yansh go open
Re: Funny Pidgin Proverbs by gulfer: 10:06pm On Jun 29, 2012
Ovems: cockroach wen jam fowl, jam badluckGoodluck grin grin grin grin.
Re: Funny Pidgin Proverbs by fire4fire: 10:33pm On Jun 29, 2012
Goat sabi say waka dey this world, na em make he carry him own shoe come

2 Likes

Re: Funny Pidgin Proverbs by tobounty(m): 9:53pm On Jun 30, 2012
Pepper no pepper na melon go pepper
Re: Funny Pidgin Proverbs by Hychineson(m): 12:59am On Jul 01, 2012
chiboy.:
Mosquito wey dey brocos na small small them dey take kill am oh
u no even need killer am. Na 2 pursue am commot abi u wan wound?
Re: Funny Pidgin Proverbs by meerkat(m): 5:39am On Jul 01, 2012
Bad as e bad, kanda na meat
Re: Funny Pidgin Proverbs by seunadeolu(m): 7:48am On Jul 02, 2012
eye wey dey cry, dey see o
Re: Funny Pidgin Proverbs by kama1210: 11:43am On Jul 02, 2012
*Kaaki no be leather.

*Ashawo no dey shame.

*Ashawo no de get Future, Repent

*na my mama soup sweet pass.

*wetin ur hand cause, ur head go carry.

*pikin wey carry in papa up, in papa thing go cover in face.

*E get as e bee
Re: Funny Pidgin Proverbs by busar(m): 10:05am On Jul 03, 2012
Twisting: Monkey smart,Monkey smart, e no fit pass JAMB
Na 2ru u talk ooooo......
Re: Funny Pidgin Proverbs by odocity: 7:01am On Jul 04, 2012
Na strong tin weh plaintian c for fire na him he change his name to bole

1 Like

Re: Funny Pidgin Proverbs by Acelifted: 2:31pm On Jul 12, 2012
The thing wey dey sweet for goat mouth na im dey kill am
Re: Funny Pidgin Proverbs by nagoma(m): 9:41am On Jul 14, 2012
Na because goat no dey dem carry tortoise do sacrifice.
Re: Funny Pidgin Proverbs by NonsoChris(m): 6:53pm On Sep 05, 2012
One man dey complain to him friend dey vex about him goat wey dey grow bia bia (beards) "i dey grow bia bia my own goat also dey grow bia bia,no problem na when market day come,me and the goat go know who go drag who go market"
Re: Funny Pidgin Proverbs by Adeks(m): 12:56pm On Sep 07, 2012
"Persin wey use yesterday eye look dead body (i.e. dis person dey alive yesterday), na spirit go naked am"
Re: Funny Pidgin Proverbs by kaysan100(f): 4:17pm On Oct 08, 2012
Pikin we dey im mama back no know say road far.
Re: Funny Pidgin Proverbs by Adeks(m): 7:14pm On Oct 08, 2012
Mek we use hand bathe hand na im dey mek hand clean o
Re: Funny Pidgin Proverbs by toygod2: 10:16pm On Oct 22, 2012
A warrior dey folo u play, you say e too dangerous,wot if hm com dey folo u fight?
Re: Funny Pidgin Proverbs by Onosy: 3:26pm On Mar 02, 2013
Didier King: I get am before no be achievement
no be property....achievement na big english
Re: Funny Pidgin Proverbs by OilCabal: 9:39am On Mar 04, 2013
Monkey agile Monkey agile na because tree near tree
Re: Funny Pidgin Proverbs by nekede11(m): 11:16am On Jun 30, 2014
Following

(1) (2) (3) ... (9) (10) (11) (12) (Reply)

Salaries Of South-West Obas Before Independence (Pictured) / Imo State Mandatory Bride Prize List / 15 Top Rated International Musicians Of Yoruba Descent (Old and Contemporary)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.