Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,577 members, 7,958,782 topics. Date: Thursday, 26 September 2024 at 12:19 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Made In Nigeria English (20730 Views)
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)
Re: Made In Nigeria English by iluvnaija: 8:07am On Jul 24, 2012 |
Comot for there I will tell my daddy for you |
Re: Made In Nigeria English by CarlosDopipi: 12:12pm On Jul 24, 2012 |
;DAbeg Carry that nyash comot for road make i see road jor ;DAbeg Carry that nyash comot for road make i see road jor U dun shit for church no be small this oyinbo na bad market ooooo Oluwa too much ( when has Oluwa ever been more than one?) no make me vex make i design ur face ooooo ur mouth no dey dey one place aby? who dash that one motto? |
Re: Made In Nigeria English by TheMatrix3: 1:53pm On Jul 24, 2012 |
*You people should come and go and pack your plate o! (primary school "runs" ) *Guy! e don be for u! My guy ehn, I say e don bizzle for shizzle (WTF is dat ) *Abeg "ping" me your number (How's that done FCOL?) *That carpenter is a big "Comcombility" *Greatest Gbosa! Greatest Gba gba, indominatble gbagagbogo (Origin plss) |
Re: Made In Nigeria English by klaus3011(m): 2:57pm On Jul 24, 2012 |
open the window and let the CLIMATE come in |
Re: Made In Nigeria English by Wemmy6284(m): 9:01pm On Jul 25, 2012 |
Ye who THIEF my pencil |
Re: Made In Nigeria English by Nobody: 9:43pm On Jul 26, 2012 |
i love her well well |
Re: Made In Nigeria English by adewaleh(m): 5:15pm On Jul 27, 2012 |
it is me that staple it |
Re: Made In Nigeria English by Emyo(m): 5:46pm On Aug 29, 2012 |
Write am...*it I say...*said I don come. *am here. Who bi this *is I chop beans... *ate Make i hear...*imposible Kasale buz....*problem My change....even american men d speak am] U travel, were Mayikoko...*gift Head d pain me...*head ache Recharge my phone....*loading voucher. I get problem... Hahahaha na ur own kpalaba oo @o.p if u nid more holla ur boy, i go YAN d koko |
Re: Made In Nigeria English by kama1210: 12:35pm On Sep 02, 2012 |
WAEC Gave me F9 in mathematics but i get C3 for CRK. How does it affect the price of Garri. Be careful when you reach Bending corner. Water don pass garri. |
Re: Made In Nigeria English by Heritman(m): 3:39pm On Sep 04, 2012 |
Enter with ur change o! Remainin one people to complete! |
Re: Made In Nigeria English by Michelle55: 1:38pm On Jul 22, 2013 |
SEE ME SEE LOCAL TROUBLE OH |
Re: Made In Nigeria English by Michelle55: 1:39pm On Jul 22, 2013 |
NA YOU BE MA ROSE MODEL |
(1) (2) (3) ... (5) (6) (7) (8) (Reply)
Homeless Not Hopeless By Sola Owonibi / Adesewa / 2015 Writers Pre-collaboration Season 1
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |