Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,298 members, 7,819,003 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 09:53 AM

Made In Nigeria English - Literature (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Made In Nigeria English (20498 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply) (Go Down)

Re: Made In Nigeria English by killuminati(m): 2:14pm On Jul 22, 2012
Danka7777:

So nah "Voga-Naiza" they dey call am? All this while I dey call am "Fucker Nicer"
lmao
Re: Made In Nigeria English by Yorisb: 2:14pm On Jul 22, 2012
Bros I hail oo,

Na fine boy I go chop?

I don b[i]a[/i]ng am tey tey,lipsrsealed

The guy get COOL RIDE, grin

Wetin 'consign' u for this matter.

1 Like

Re: Made In Nigeria English by Nobody: 2:16pm On Jul 22, 2012
HAUSA ENGLISH

1. GREETING IS FOR YOU = I AM GREETING YOU.

2. I AM NOT UR MATE= ME AND ME I NO BE MATE.

3. IT WILL NOT BE WELL WITH U= I NO GO BETTER FOR ME, MY FAFA I GO DIE, ALL MY PAMILY DEY CRAZING.

MY BOSS IS NOT ARROUND= MY OGA I NO DEY.
Re: Made In Nigeria English by megareal: 2:16pm On Jul 22, 2012
grin grin grin,
It is a wa. Meaning Na wa o.
I want to wash my mouth.
Please chop and remain for me.
Abeg, you get am for change?
Food dey hungry me.
I no too understand.
Re: Made In Nigeria English by killuminati(m): 2:18pm On Jul 22, 2012
Alarm dey blow me = I am very hungry.
Comot for road for ram = get out the way for him.
Na which one you dey? = what is wrong with you?


I got more.......

1 Like

Re: Made In Nigeria English by basher(m): 2:19pm On Jul 22, 2012
When you reach the junction, put DOUBLE TRAFFICACTOR because we are going straight.
Re: Made In Nigeria English by basher(m): 2:20pm On Jul 22, 2012
The iju (issue) is ...
Re: Made In Nigeria English by killuminati(m): 2:21pm On Jul 22, 2012
oluface: HAUSA ENGLISH

1. GREETING IS FOR YOU = I AM GREETING YOU.

2. I AM NOT UR MATE= ME AND ME I NO BE MATE.

3. IT WILL NOT BE WELL WITH U= I NO GO BETTER FOR ME, MY FAFA I GO DIE, ALL MY PAMILY DEY CRAZING.

MY BOSS IS NOT ARROUND= MY OGA I NO DEY.
abeg ooo! Make ya fafa no DIE ooo.
Re: Made In Nigeria English by S2kluv: 2:21pm On Jul 22, 2012
Do u know d worsted thing.
Re: Made In Nigeria English by norrisman: 2:21pm On Jul 22, 2012
on the light
off the fan

2 Likes

Re: Made In Nigeria English by killuminati(m): 2:23pm On Jul 22, 2012
basher: When you reach the junction, put DOUBLE TRAFFICACTOR because we are going straight.
wow shocked
Re: Made In Nigeria English by Nobody: 2:23pm On Jul 22, 2012
Mummy how many salt did u put in the soup?
Oh! Headache is catching me and my belle is turning me.
So is u dat took it abi?
Daddy nepa haf took the light away! Lol!
Re: Made In Nigeria English by saintchris: 2:24pm On Jul 22, 2012
Put d food on the stood

I know it offhead

Carry your head,you are blocking me

Why u dey peep me?

Truth, am not the one

Do me I do you

I be your mate?

Allow me to drink water and drop cup
Re: Made In Nigeria English by Nobody: 2:25pm On Jul 22, 2012
killuminati: abeg ooo! Make ya fafa no DIE ooo.

No my fafa i don yamutu tay tay . Am sorry oga. I am bery stufid
Re: Made In Nigeria English by vicoloni(m): 2:28pm On Jul 22, 2012
Mummy what are we going to use to eat the rice?

1 Like

Re: Made In Nigeria English by omoijoba(m): 2:29pm On Jul 22, 2012
Stop killing noise...
Enter your shoe and follow me...lol
Re: Made In Nigeria English by daroz(m): 2:31pm On Jul 22, 2012
I don finish to chop the food finish, still yet my belle never still belleful me, why because better hunger just dey fire me.
Re: Made In Nigeria English by NaMe4: 2:31pm On Jul 22, 2012
This is belgium, not second hand!

Is it yankee or Jand he went to?

You can enter okada and go there.

She climbed one taxi going to the airport, on her way to climb a plane going to UK!
Re: Made In Nigeria English by dayounce: 2:33pm On Jul 22, 2012
My body is shaking,
Shift to the extreme end
Turn n face corner
Re: Made In Nigeria English by daroz(m): 2:34pm On Jul 22, 2012
Wetin u dey talk?
I pray o
Re: Made In Nigeria English by JW214: 2:36pm On Jul 22, 2012
During the 2012 fuel subsidy saga, the word CABALOCRAZY was derived
Re: Made In Nigeria English by Mrchippychappy(m): 2:41pm On Jul 22, 2012
Good guy in a movie = ACTOR
Bad guy in a movie = BOZE. grin grin grin
Re: Made In Nigeria English by OLUENTA1: 2:46pm On Jul 22, 2012
Na dem dem
Re: Made In Nigeria English by dvdami(m): 2:47pm On Jul 22, 2012
I remember asking one of my students (whom I saw pressing his phone) in Sunday School ds morng ds question. "Are u BIBLING or browsing?"
Re: Made In Nigeria English by oge4real(f): 2:48pm On Jul 22, 2012
All of una no well
Re: Made In Nigeria English by Nobody: 2:51pm On Jul 22, 2012
1+1 is EQUALS to 2; the pastor has CASTED out the demon; MOROVE from there jor,u are blocking me!

1 Like

Re: Made In Nigeria English by oluwapomile(m): 2:52pm On Jul 22, 2012
Shia,my junior brother don kobalize me o.
Re: Made In Nigeria English by Kelv4mi(m): 2:53pm On Jul 22, 2012
#1. Hmm kai walahi i go do u strong tin. #2. ehh if hear...mak i no watin cause am. #3.come come come....u dey mad abi dey format ur brain. #4.Na wa 4 una o. #5.on ur own "oyo". #6.Nepa don carry light o. #7.Any how any how all join. #8.Me with u go fellow. #9.Una well done o
Re: Made In Nigeria English by Abbey2sam(m): 2:54pm On Jul 22, 2012
how did this made the front page?....pls move it to somewhere else
Re: Made In Nigeria English by Nobody: 2:56pm On Jul 22, 2012
If she CAME back,tell her that I've GO.
Re: Made In Nigeria English by Whymee: 2:57pm On Jul 22, 2012
bros
Yawa don gas ooo

That guy, wey dey follow pupsy dey quarrel,
The guy don Bluetooth pupsy ooo,

From the left and the right now, no network coverage ooo,
We don rush am go hospital, they talk say make you send pepper, na I'm make I dey call you so
If you no quick come
Papa go delete ooo
Re: Made In Nigeria English by gator666: 2:58pm On Jul 22, 2012
It is not a Bill Board. It is a Billboard.

It is not a Main Board (or Mother Board). It is a Mainboard (Or Motherboard).

It is not a Run Way. It is a Runway.

It is not a Drive Way. It is A Driveway.

It is not a Bull Sh**, it is a Bullsh**.

etc etc etc.

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (Reply)

Memories Of Cupid By Jeenah / #EnglishAttack: Which Is Correct "This Days" Or " These Days". / Write Your Own Very Own "drabble".

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 20
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.