European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Arsenal, Manchester United: who is greater? by 9ja4eva: 1:17am On May 23, 2007 |
I wonder tooo
MANCHESTER UNITED NA FADA |
Forum Games › Re: Naija English! by 9ja4eva: 1:15am On May 23, 2007 |
Man must wack |
Music/Radio › Re: What Are You Listening To Right Now? by 9ja4eva: 1:15am On May 23, 2007 |
Nicole Mullen |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by 9ja4eva: 1:14am On May 23, 2007 |
Make u no stop oh.U sef know say na true
U still never answer ma question.All dose players wey i list which one dey perform?
We no dey buy players wey no dey perform |
Celebrities › Re: Where Is Uche Jumbo? by 9ja4eva: 1:11am On May 23, 2007 |
Yeah u got it right
Always smiling and happy performing her role |
TV/Movies › Re: 'Who Wants to Be a Millionaire' in Nigeria by 9ja4eva: 1:08am On May 23, 2007 |
LOL
Na now u dey know?
Ur person win |
Forum Games › Re: One-word Association by 9ja4eva: 1:06am On May 23, 2007 |
Maradona |
Celebrities › Re: Genevieve Nnaji vs. Halle Berry by 9ja4eva: 1:03am On May 23, 2007 |
nnenneigbo: still, 9ja4eva, follow follow Wetin u dey find for here?  |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by 9ja4eva: 1:02am On May 23, 2007 |
Well cant be compared to d old
Andriy
Ballack
Khalid
Kalou
Cole
Abeg make u tell me which one dey perform from dis list?
We nt bought Owen yet |
Technology Market › Re: 234World.com Portal by 9ja4eva: 1:00am On May 23, 2007 |
How many we get oh? |
|
Forum Games › Re: Be The Last Person To Post Here: by 9ja4eva: 12:51am On May 23, 2007 |
Where |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by 9ja4eva: 12:49am On May 23, 2007 |
LOL
Bros make u yarn true oh.Chelsea na name dem dey buy |
Food › Re: How Much Do You Like 'Ponmo'? by 9ja4eva: 12:47am On May 23, 2007 |
Scarcity of Ponmo dey oh.Wey all d malu? |
Forum Games › Re: Can You Answer A Question With A Question? by 9ja4eva: 12:45am On May 23, 2007 |
Who no tire? |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Strictly Chelsea Talk: by 9ja4eva: 12:43am On May 23, 2007 |
Help me ask them |
Food › Re: Do You Like Smoking Garri? by 9ja4eva: 12:42am On May 23, 2007 |
Na true u talk oh .D one wey dem dey sell here na die No Garri like Garri Nigeria  |
Politics › Re: We, Nigerians Should Rally Around President Yar'Adua by 9ja4eva: 12:40am On May 23, 2007 |
Ewo oh
Abeg make una leave me lol |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by 9ja4eva: 12:40am On May 23, 2007 |
Yeah u bought him cos hes been great for Reading.
Chelsea goes after names |
Celebrities › Re: Fakest Nigerian Celebrities by 9ja4eva: 12:03am On May 23, 2007 |
HAHAHAHAH
I dey feel ur list |
Food › Re: Do You Like Smoking Garri? by 9ja4eva: 11:59pm On May 22, 2007 |
I dey oh
U
Oh i c
Which kain phobic no dey sef? |
Celebrities › Re: Emeka Enyiocha's Website Is Ready! by 9ja4eva: 11:56pm On May 22, 2007 |
lol
wonders |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by 9ja4eva: 11:55pm On May 22, 2007 |
Just one question
When did u get to hear of Sidwell?
Una no get young talents reach us |
Fashion/Clothing Market › Re: Tyra Banks Vs Naomi Campbell by 9ja4eva: 11:51pm On May 22, 2007 |
|
Music/Radio › Re: To Listen to Nigerian Music Online by 9ja4eva: 11:50pm On May 22, 2007 |
Yu right. |
Forum Games › Re: Riddle Me This: by 9ja4eva: 11:47pm On May 22, 2007 |
fekuti: lol, okay o, inside i'm white, outside i'm brown, what am I? lololol 19 B.C Riddle Coconut |
Forum Games › Re: Riddle Me This: by 9ja4eva: 11:46pm On May 22, 2007 |
Now u talking |
Food › Re: Do You Like Smoking Garri? by 9ja4eva: 11:44pm On May 22, 2007 |
|
Politics › Re: 99% Of Nigerians Are Corrupt And Dubious by 9ja4eva: 11:41pm On May 22, 2007 |
True talk |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea Fans: Identify Yourselves Here (Old) by 9ja4eva: 11:39pm On May 22, 2007 |
Yes oh to show dey dnt have class.
One thing with Chelsea is dey go after names.Sidwell ko Kidwell ni.Na so dem buy Ballack n co yet dose ones no fit perform.
Wait till Lampard leaves. |
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Chelsea, At The Verge Of Losing The Fa Cup! by 9ja4eva: 11:36pm On May 22, 2007 |
|
European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Re: Manchester United Fan thread: Forever Reds by 9ja4eva: 11:32pm On May 22, 2007 |
The transfer market neva begin bubble for us |