Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,832 members, 7,851,820 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 08:39 AM

Naija English! - Forum Games (17) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / Naija English! (21587 Views)

(2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (28) (Reply) (Go Down)

Re: Naija English! by 9ja4eva: 11:31am On May 13, 2007
Forget levels oh
Re: Naija English! by lalaboi(m): 11:39pm On May 15, 2007
see wetn i mean
Re: Naija English! by exotique(f): 12:29pm On May 16, 2007
make i wear my[i] google[/i] cool because i no dey see well
Re: Naija English! by lalaboi(m): 10:12pm On May 16, 2007
u dn see nw?
Re: Naija English! by anusule(m): 9:49pm On May 17, 2007
she will don be seeing now
Re: Naija English! by lalaboi(m): 12:53am On May 18, 2007
i tuale dat naija eng mahn! grin
Re: Naija English! by chiogo(f): 10:26pm On May 18, 2007
UMMMM, nothin' dey happen. (somethin' dey happen) grin
Re: Naija English! by OmoEko1(f): 1:24am On May 19, 2007
wetin dey happen
Re: Naija English! by lalaboi(m): 7:17pm On May 19, 2007
natin dey apun! catch d vibes! get d feeling
Re: Naija English! by 2old4that(m): 7:20pm On May 19, 2007
i don gage.
Re: Naija English! by lalaboi(m): 7:30pm On May 19, 2007
wetn u gage? abi gauge?
Re: Naija English! by moondust(m): 7:46pm On May 19, 2007
I don step o
Re: Naija English! by minute(f): 12:46am On May 20, 2007
wetin dey shele?
Re: Naija English! by lalaboi(m): 3:20pm On May 20, 2007
selemania
Re: Naija English! by cashflowpc(m): 4:13pm On May 20, 2007
All of Una don Kolo
Re: Naija English! by anusule(m): 4:33pm On May 20, 2007
kolomental people
Re: Naija English! by 9ja4eva: 1:54am On May 21, 2007
See dudging
Re: Naija English! by lalaboi(m): 6:02pm On May 21, 2007
back to sender ni mo fi se!
Re: Naija English! by exotique(f): 12:01pm On May 22, 2007
No fashion weaponed against me shall prosperous[i].(amem)[/i]
Re: Naija English! by Kemjisuper(m): 3:28pm On May 22, 2007
Nice. Almost like making sun while the damn hay shines! undecided
Re: Naija English! by lalaboi(m): 3:54pm On May 22, 2007
biko! tok wetn pesin fit hiiaa
Re: Naija English! by anusule(m): 9:20pm On May 22, 2007
abi o. tell am
Re: Naija English! by 9ja4eva: 1:15am On May 23, 2007
Man must wack
Re: Naija English! by omogenaija(f): 1:55am On May 23, 2007
how bodi ?
Re: Naija English! by OmoEko1(f): 2:07am On May 23, 2007
bodi dey wink wink u nko
Re: Naija English! by soulpatrol(f): 3:50am On May 23, 2007
body dey inside trouser (or trozis) grin
Re: Naija English! by exotique(f): 10:19am On May 23, 2007
If them leave u, u go tie curtain for toll-gate. grin
Re: Naija English! by nuttykinky(f): 10:59am On May 23, 2007
how una dey?

Me ma i wan go lem.
Re: Naija English! by exotique(f): 11:04am On May 23, 2007
Why u dey tell me, na me dem wan swear-in next week?
Re: Naija English! by nuttykinky(f): 11:11am On May 23, 2007
na beans?

you ma know say dem no fit swear you in.
Re: Naija English! by exotique(f): 11:20am On May 23, 2007
Guyn-girl, make I ask u, which dey wey all dis one start now?
Which dey wey we two start Geography wey we dey draw map, ehn?
Re: Naija English! by nuttykinky(f): 12:04pm On May 23, 2007
me sef wan ask you wish day we start romance wey we wan begin they kiss. Abeg Abeg hol yoursef o.

(1) (2) (3) ... (14) (15) (16) (17) (18) (19) (20) ... (28) (Reply)

Let's See Who Can Find Out The Animals In These Pictures. / - Will You Be Game - / What Makes You Happy Today?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.