Career › Re: Sacked Chicken Republic Dancers At A University In Cyprus (Photos) by aarony00: 8:43pm On Apr 25, 2022 |
I go play u wanna nw o silverlinen: How well? You be egede? |
Culture › Re: Alaafin of Oyo, Lamidi Adeyemi Joins His Ancestors At 83 by aarony00: 8:10am On Apr 23, 2022 |
If you know nothing about a post, why not just keep ur mouth � shut Ahmed0336: Make una no vex. Is it the same person Osibanjo was at his palace yesterday or a different king? |
Politics › Re: Judas Who Betrayed His Master Poster Traced To Tinubu Supporters: Osinbajo Group by aarony00: 11:10am On Apr 21, 2022 |
Biggest Mumu of the century � Nigerialabalaba: U be kindergaten aswear2gud. Go ask ur elders wetin aroko means for Yoruba. Na Yemi Osibanjo odale cos am. He chose d last week of Lent to take become Odale like Judas.
For a politician wey be pastor, choosing dat week to betray his main political benefactor na poor emotional intelligence and colossal mistake wey even PDP sef fit use against am let alone hin opponents for PDP.
All d suspects go soon get beta lawyers and datsall! |
Politics › Re: Ojudu: I Nominated Osinbajo To Tinubu As Lagos Attorney-General by aarony00: 2:30am On Apr 19, 2022 |
Omo I feel for you because las las na your life u tk dey play kalo kalo with BAT wey u dey carry for Head so SMH SledgeHammerer: Sharap! Set awon anointing oil. Una go dey alright las las. |
Politics › Re: Caption This Photo Of President Buhari And Vice President Osinbajo by aarony00: 4:17am On Apr 15, 2022 |
You be mumu o, how he wan tk replace am kenzysmith: Buhari be like I never comot u wan enter this man feel poison me |
Politics › Re: Osinbajo Never Informed Us Before Relocating Membership To Ogun State –Lagos APC by aarony00: 11:55am On Apr 13, 2022 |
Abeg help me tell that simp to wake up o Ajixegun: You seems to be daft, are you? |
Politics › Re: Osinbajo Never Informed Us Before Relocating Membership To Ogun State –Lagos APC by aarony00: 8:48am On Apr 13, 2022 |
You be mumu o 4words: And you think this snake will be a vibrant president? Did you listen to his declaration speech? Nothing inspiring, nothing to look forward to, just some bunch of asslicking.
Yes my type voted Macron, same also my type voted Biden.
Young has had different portfolio in government what have they done with it? Heck Bello is young an governor of kogi, what did he do?
See its not by young or old but by structure, human resource and the will. Tinubu got this and not some fake pastor, green snake.
#PastorTheJudas |
Education › Re: NIMC Brouhaha by aarony00(op): 2:15am On Feb 23, 2022 |
Any idea how much it's going to cost me |
Education › Re: NIMC Brouhaha by aarony00(op): 8:20pm On Feb 22, 2022 |
I need advice on how to go about this nairalanders, please people should make useful suggestions am pleading |
Education › NIMC Brouhaha by aarony00(op): 7:15pm On Feb 22, 2022 |
Someone should please help me on this, am trying to create my jamb profile code as outline by Jamb, but all I could get from a message is "record not found" how do i get to resolve this, as i want to register Early...prompt replies needed |