₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,107 members, 8,429,377 topics. Date: Thursday, 18 June 2026 at 07:19 PM

Toggle theme

Abbeyunique2's Posts

Nairaland ForumAbbeyunique2's ProfileAbbeyunique2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 68 pages)

RomanceRe: Lady Shares How She Got A Fiance, Using Drastic Approach by Abbeyunique2(m): 4:30pm On Mar 19, 2016
Possessing her possession
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:55pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
lol... Abbey abeg no implicated me o
Embrace your talent nah
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:47pm On Mar 19, 2016
Up Gunners. 2-0.
To think Wenger benched this Alex iwobi all season for never developed Walcott.
Wenger be running Arsenal as if it's Civil Service
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:18pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
I dey tell u, me sef won go learn hair dresser now.
let's do small maths, if normal fraiser= sina. calculate fraiser the hairdresser
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 3:15pm On Mar 19, 2016
Prindu self don vex. see his long epistle. NYSC don suffer
PoliticsRe: FULANI HERDSMEN OR TERRORISTS? By Kayode Abiodun by Abbeyunique2(op): 2:50pm On Mar 19, 2016
Pidggin:
Fulani herdsmen = Boko Haram

Boko Haram = Fulani herdsmen
Godbless you. nah God even save one of my friend from them along Eruwa-Abeokuta highway. they collected his wallet, phone and laptop.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:46pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
baba na u talk better tin o, everybody dey para for april27 den don forget sey som pple go still dey stream two. Make everybody dey go wit stream1 jeje, because if den mistakenly put me for stream2 na dat tym den go see my red eyes o
i dey reason along that line too. i no want stream 2 o
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:44pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
lol... Baba na tru o, dis one wey bois dey vex for nysc, if dia mind com later com down, of which na hin go still b d case, den go vex com dey snatch wife wey dem go take keep company till april 27 ni o dat will b if nysc no still change am, u better hold ur wife tyt o
thanks for the tip
*singing "Ifemi by Tolu_Pf ft donjazzy*
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:42pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
wu tell u say e no dey pain me? u won make I kill myself untop the change wey we dey experience for naija ni. serious talk joor. come go stand for me for this Barber's shop as he dey ask for oniduro
ok. i will ask one of my boys to do the oniduro
PoliticsRe: FULANI HERDSMEN OR TERRORISTS? By Kayode Abiodun by Abbeyunique2(op): 2:37pm On Mar 19, 2016
dealslip:
If we stop eating beef, there wont be need for them to rear cattle anymore. They might end up as farmers or join Boko Haram and other armed robbers.
we can't stop eating meat. we can only urge the government to curb their excesses
PoliticsRe: FULANI HERDSMEN OR TERRORISTS? By Kayode Abiodun by Abbeyunique2(op): 2:35pm On Mar 19, 2016
iambijo:
Nowadays everybody wanna talk like they got
something to say But nothing comes out when they move their lips Just a bunch of gibberish
bless you too bro
RomanceRe: How To Spot A Womanizer In A Banking Hall by Abbeyunique2(m): 2:32pm On Mar 19, 2016
HateU2:
U don 4get Goliath and David undecided.
Bring ur face jooor cheesy
That one nah old testament o, ask tosyne wetin happen when he go slap bouncer for club.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:28pm On Mar 19, 2016
Rukkyola:
I no fit come ur house o. U know how dis city take dey na. Na so so gossipers full d city. Even u self dey among them. Make we meet 4 gate.
chai, i would let the categorization slide.
*
don't worry, if u cover ur face, people no go recognise
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:25pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
baba nobody wey dis tin no pain o, bur if we put am for mind com dey sad upandan, e go do us more harm dan gud.
I'm looking out for my wife ni, i no wan make dem nairaland bullies troll her. you knw say boys are not smiling
RomanceRe: How To Spot A Womanizer In A Banking Hall by Abbeyunique2(m): 2:22pm On Mar 19, 2016
HateU2:
Ooya bring ur face
u sure say u get the liver? I'm 6.7ft tall
RomanceRe: How To Spot A Womanizer In A Banking Hall by Abbeyunique2(m): 2:21pm On Mar 19, 2016
bqlekan:
is only stare I use to stare, I did not use to follow.

Which category you dey cos I know you are no saint yourself
you still dey ask? tosyne nah chairman of Nairaland asewoboys.

**
But no be me tell you o, nah my mouth
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:17pm On Mar 19, 2016
Rukkyola:
Na true o. Una warn me o. I don already accept my fate. Abeg no live me 4 OYO, help me beg my sent4rina.
I go buy shoe 4 u wey u go carry go camp if u fit help me. Eshey!
ok come meet me for house around 10pm make we discuss how we will beg sent4rina.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 2:13pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
Evry single date picked 4 orientation camp was a hit back 2 back from march 2 to march30 to april 1..... April 27 ti take over
this thing wey u dey use joke dey pain person
RomanceRe: How To Spot A Womanizer In A Banking Hall by Abbeyunique2(m): 2:10pm On Mar 19, 2016
HateU2:
This guy don come again!!! Chai! Tosyne2much, I catch u again. U don experience am 2 be very sure, asewo boy
D bankers gan gan are d asewos inside d bank undecided Quote and I will slaaappp u tru NL.
Oya slap me
RomanceRe: How To Spot A Womanizer In A Banking Hall by Abbeyunique2(m):
skywalker888:
Number 2 works for me like magic.. When I walk into the bank with a large queue, I will just go to a dude and scope to him to allow me in his front... 98% of guys will never reject this offer cheesy
If you are endowed why i no go allow you come my front. i dey craze
RomanceRe: How To Spot A Womanizer In A Banking Hall by Abbeyunique2(m): 1:59pm On Mar 19, 2016
lol, nice write up
**
tosyne2much spot on you gat me there ,
**
but no be me like big bums o, nah my eyes.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 1:55pm On Mar 19, 2016
hardie14:
abi oo people like me that resigned since last month.
my plan was to go on tour of southwest for 3 weeks rest at home for one week and resume camp march 30. aprill 1st no even vex( just 2 days diff). now april 27!!!!!!!!!!.
what will i be doinghuh
and am someone that tends to ads weight when not actively engaged.
i just dey perplexed since yesterday.
Sorry dearie, u are not the only one.
early morning exercise go help u shed some calories.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 1:42pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
ahhhahhhahhh, some husband wey don chop vegetable abi, no worry my annointin sepe dey very much in stock, hw ur end na, I here sey dem ban u, na me go bribe den d pple wey dey incharge bfor den release u o, I always dey loyal to u shey u know
lol. thank you. I no sabi say your tentacles reach that side
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:59pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
abi na. abeg me I need one way ticket to anoda country oooooo

cc: everybody
i have a one way ticket for these countries
chad, somalia, syria and Niger.
**
u are welcome in advance
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:51pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
u break bottle for thread ni?
i still don't know what i did
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:50pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
u break bottle for thread ni?
i still don't what i did
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:49pm On Mar 19, 2016
Beckytee:
small time now all these companies go talk say dey want graduate, 25yrs old with 20yrs experiences.... abeg shey we go count all dis wasted months join our years of experience and we go tag am waiting for nysc. mtcheeeeew
spot on sweetheart. after how many ASUU strikes, internal strikes and co
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:47pm On Mar 19, 2016
Fraiser:
lol... Na me go collect anoitin sepe wey dem take watch hin eyes na
lol, we need am for some husband too
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:39pm On Mar 19, 2016
jubrealguy:
baba, how far na.....the eye wey see u don old ooo
I was banned ni jare for reason best known to the mod.
shout out to that Mod wey ban me
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:34pm On Mar 19, 2016
clementy117:
This change in date and fate, is for our favor.. God is in control.
Spoken like a true Nigerian but it goes without saying that they are there because of us. if we were to boycott there service corp, won't they be in problem. NYSC just like other govt parastatals lacks respect, decorum and organization ability.
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:29pm On Mar 19, 2016
Sent4rina:
Dey dia dey deceive yasef.. Wind don blow fowl yansh don open 4 public to see..
thank God say jazz commot ur eye
NYSCRe: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 12:25pm On Mar 19, 2016
Rukkyola:
**moves closer to her**
Oya abeg, help me beg am. I no even know where Eddy dey. E better make e no show face again. Him 2 just decide abandon me.
Please help me u hear.
**gives her one basket each of apple, watermelon, pineapple, oranges, coconut, and banana as incentive**
I know u love fruit salad. I will give u more if u can help me out. Thanks
alaigboran, sheybi i tell u say eddy nah player. paddy mi OYO is now ur case

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 68 pages)