Abdullkabar's Posts
Nairaland Forum › Abdullkabar's Profile › Abdullkabar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 42 pages)
Holo |
My people dont let us combine origin with religion.ISLAM IS A RELIGION OF PEACE.we the muslims are human prone to fault.THE QURAN SAYS-DO TO YOUR BROTHERS(PEOPLE) WHAT YOU WANT PEOPLE TO DO FOR YOU.Islam never preached war,THE QURAN SAYS-FIGHT BACK IF YOU ARE FOUGHT BUT IF YOU FORGIVE,THAT IS BEST IF YOU BUT KNOW. THE PROPHET NEVA PREACHED WAR ON THE INOCENT. Help islam ya AllAH 4rm dis terrorist spoiling it.using it in the wrong way to settle their own desire. NOTE-U DONT JUDGE A RELIGION BY ITS PEOPLE.I WONT JUDGE CHRISTAINITY DUE TO REV.KING etc |
sammytobby18: no one is interested in replying me ?guy shey u see value wey dem dey quote "297,314 etc.u go really need 2 READ GAN NI |
Hausa: well my broda na by brain things ooo. My frend from d east hit 304 & 292 ...i.e agg 298 and he was given (medicine) on merit despite putting oau as 2nd choice.guy i tell u say no b small tin,u dey doubt. We all dey read.d pipul u ar talkn of,u no maybe na pd dem do or u no d package wey dem run 4 unda.guy bone,nobdy dey play jahre.9ja jst dey fustrate pesin ni |
Hausa: d@ 2011 was brutal. Cut off 4 medicine was 295. Meaning u had to score like 300 in one of d 2 exams to have made merit.guy no b small tin.as in shey oau tink say pesin na winch ni abi dem tink say we b cmpta.God will help us |
Hausa: NOW LETS SEE HW FAR U'VE GONE enroute to stage 2.yeye boi...see im finger. Me i av been readn oo. Guys i tink am loving having changed my course 4rm medcine 2 microbiology oo cuz 2011 wen i did jamb,i scrd 277,putme scrd 234...i wasnt given medcine which i filld 4 neither was i given microbiology.dnt want 2 join d yeye race dis yr.thnk am ok with my microb jahre. So wat am trying 2 say is dat,its bst 2 b on d saver side. |
[quote author=x-kid2000]pardon 'OS'?[/quote]i mean "mind" |
[quote author=x-kid2000]hehe.. #sighs# Jamb?! Oau putme do the talking bro.. I knw of pple who scrd 250+ in jamb[without runz] and got less than 200 in putme! I pray ours wont be like that IJN.. Pray Hard|Work Hard.. #shALom! Best of Luck tho! U can become a famous mICrobiologist you know?[/quote]Dats it.av been trying 2 tell myself dat bt my os no want gree at all. |
Thnkx at all. I think i will love the microb course,jst will read it 4 fun cuz i neva rili hope 2 b a doctor.jst wnt 2 b a prof jahre.anyways,lets see wat d future bring |
Hi guys. Was formerly a mbbs bt jst changed my course 2 microbiology scored 232(dnt no if i did d rite tin) ![]() |
Haa,,see fain gel ![]() |
No mind am. Wateva ![]() |
yemmy1: here i am.i am corrently on campus.can i sée u? |
Where is yemmy1? |
Keep up d gud work |
Its a miracle ![]() |
its a guyz stuff ![]() |
barka de xmas |
my life my islam my family d list is endless HE IS AL-QADIR(THE ABLE) HALLIAMDULLILAHI |
islam pretty not 2 fat funny easy going a bit hilarious |
lagos state(rushn state) ![]() |
awww.felt like crying. Season greetings 2 ur family. Am short of words |
a dvd ![]() |
she stole d file 'love.exe'.i pray i love again cuz i easily get ova my crushes |
luvola: hav been single for about 26yts.. Still counting..gbamd driver 'love.dll' is missing 4rm ur cerebrum ![]() |
i av been single all my life,buh at a tym i was almst into a relatnshp buh d gel spoilt it(i will always lov her buh i cnt date her again. Tho i av crushes.even saw 1 2day buh na frnd zone i dey put dem all(am nt ready 2 carry sm1 burden) maybe i am childish sha |
i read 4 fun jst tink dat somday,i may becom like albert einsten. I jst lov perfectn myself 2 a great extent.. So 4 u,jst feel u want 2 read 2 b great nd 2 b amng great gurus.like reading 2 b a prof. READING IS FUN(2 an extent sha) |
d child is suffering 4 featherogenesis ![]() |
4 d picx.imagine tryin 2 catch a fawu nd it corkx an AK47 at u na Begging tinx:oko iya mi jo dakun |
omo see laying in ambush 4 iya sikira's fawu ![]() |
omo see laying in ambush 4 iya sikira's fawu ![]() |
And dats an End Of Discursion 2012 ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 33 34 35 36 37 38 39 40 41 (of 42 pages)



