Abdullkabar's Posts
Nairaland Forum › Abdullkabar's Profile › Abdullkabar's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 36 37 38 39 40 41 42 (of 42 pages)
oau y dis fustratn oau y dis fustratn |
we ar jst chilln ![]() |
Seun nd tonto!! Nairaland 'itz ova' ![]() |
nevagiveup: WERE YOU UNABLE TO GAIN ADMISSION? YOU CAN STILL MEET UP:oguy we neva giv up na,shey u nede hear make una stop advert ni tí ìyà nlá bá gbéní shánlé,kèkèkè å mà gún òríè.see wetin oau cause ![]() |
Hapun 2 b d winner of an hot moimoi 1 nite.unrap it 2 make it kul,ran 2 buy bread 2 make it even buh wen i gøt bak 'Geez' curocoche(aáyáns) were flexing in ma plate.d hunga was so great dat day dat i just did d normal omo 9ja's stuff(chased d ayans nd ate my moimoi in d dark note-its bad 2 wasté food |
gloatkenf: Me shan't be one of 'em in Jesus' name. Nibo, mo taka osi danu nitemi jo jare!guy no b so,na fustration oo |
gloatkenf: Abi o, e tire me o! Uhm! May God help ni o! Amin o!amin oo.some pipul will devinately rerite jamb ![]() |
oau sha,jamb ò má ní pé jàdé ![]() |
guyz make una stop na.i just shorp finish oo.my belle oo.laff wan make me vomit![]() |
they shuld start selling it na.i don dey tire of reading oo ![]() |
;Domo na paper tinx jejeje.na dat tym system go hang abi make cpu fry.me i no kom fit sidan 4 monitor 4rnt oo,wen b say na PAPER dem use teach us.even if u dont no an ansa,u can just luk up d most fanimorous ansa.we don adapt 2 paper smell nd texture.i can even ansa paper questions wit my eyes close,i will jst smell it..lol :Domo na paper tinx jejeje.na dat tym system go hang abi make cpu fry.me i no kom fit sidan 4 monitor 4rnt oo,wen b say na PAPER dem use teach us.even if u dont no an ansa,u can just luk up d most fanimorous ansa.we don adapt 2 paper smell nd texture.i can even ansa paper questions wit my eyes close,i will jst smell it..lol ![]() |
tayyibb: Thanks u.Almighty God will help u.my utme and pume scores are 264 and 274 respectively. tayyibb: Thanks u.Almighty God will help u.my utme and pume scores are 264 and 274 respectively. |
sharp guy. ![]() |
dewoyin: Hello,plss do we have any medcine nd surgery aspirantz here dat as bin offered admission? Mesef see u oo@abdulam sure they ar here..guy try 2 av some sleep while u can cuz wen u ar in,u nd sleep no go bond oo.nyt na |
vigil tinx.oau must ansa my brethrenx...ashewa .dewoyin i see u![]() |
Achievers ![]()
|
@merrygolden i no hw u ar feeling bt lets luk at it frm dis angle:ur delay has somtin 2 do wit God wantin u 2 understand dat level nd perfect ur style:just an opinion tho. Pray pray nd pray.i pray u get wat u want.Amiin |
Teaser4: @abdulbakar dont create a scene here pls....i dont mean to derail this thread...i'm wishing everybody well. his post isnt that polite either...i gave him d right reply...even if his name isnt out yet....is he d only one....why not hide is "f**king" slang inside...others dont post rubbish...rather they encourage themselves....so get a life and reason b4 u judge...mtchewu said somtin abt hw he reasoned ealier.see d way U reasoned.d poor guy neva screamd in ur ear,he only expressd is feelings typically nd u ar already talking abt ur leisure tym.wateva u can do,som pipul cn do it beta.so dnt feel lyk God |
@teaser4 u dnt av d rite 2 insult any1 here.is it because u ar in skul nd he is nt?.wen u were striving 4 ur adm,hw did u felt?easy?.probably nt.datx hw he feels.reading aint easy.nobdy wants 2 waste any effort.so tink b4 u type.we ar grown ups here ![]() |
Oau neva cease 2 amuse me.they ar d first 2 rite putme nd they ar still listing,anyways,if ur chances ar low,dnt waste tym.start preparing 4 plan B.maybe jamb or anytin.DONT MAKE MY MISTAKE ![]() |
Dis gaint no sleep oo.e don faint ni(hope say im neva die sha) ![]() |
o boy my belle wan burst ;Do boy my belle wan burst |
ElishaFGSH: @ abdulkabar,it has been a long time, friend......hope all is well......thanks for your follow up.thank God,all is well...hope all is well ova there 2? |
ElishaFGSH: The link i posted here is meant for christians.......what is ur own problem....i'm i forcing anyone to follow the link.....please watch ur words....hehe elisha is vexing.watx up?....ibro,there is notin bad if u put ur link |
Guys,gud news will b ours.pray,wish,hope 4 d best,expet d worse |
as anybdy seen elishafgsh |
nairalanders watx up.guys pls am searching 4 poppino, |
how fa na |
oau has started again,dis is exactly wat they did last yr.they delay too much.Guys i boro u my advice,start planning 4 ur second choice or jamb cuz oau might just dissapoint.dont put all eggs in 1 basket.make sure u take jamb if d list is still nt out by decemba,bt start readin o.best of luck ![]() |
hope u all got admtd dis year? |
allien vs avatar,d film is so lame!GOD,WHITE PIPUL COPY WINCH STYLE allien vs avatar,d film is so lame!GOD,WHITE PIPUL COPY WINCH STYLE |
eyes dey see tinx 4 naija.mehn see encoding.e no plum attoll.sho ![]() |
oau y dis fustratn
oau y dis fustratn


guyz make una stop na.i just shorp finish oo.my belle oo.laff wan make me vomit
.dewoyin i see u