Abekeade08's Posts
Nairaland Forum › Abekeade08's Profile › Abekeade08's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 44 pages)
@PlatAbeg una, DO NOT SHOW PLATINUM JACQUAN PIC. ANYONE WHO TRIES THAT SH.IT GO SEE MY RED EYES FOR THIS THREAD. ![]() |
Bia, who be your Val?Tope you are folly are birds of the same feather, Tope who be your Val?? U sef, u sabi better thing oo, with those 2gals na good nite and u share the graceYes ooh Justwise, I sabi beta thing well well, oh Where is Ebony when you need her sef. Raswagga, just dey look for babe sha?? Can somebody please make his wish come true. |
My egbon doesnt bite more than he can chew . . .atleast he is honest. Isnt that what we all want in a guy?lol so na Justwise get 3 heads ehn. Tkb don fear for in life. Anyway I no blame am. Me too I go fear if i dey face wetin TKB wan face. @TKB, Wunmi can't get online while at work, she will be coming online later. |
I tot ade is with ebony?who are ya friends.gurl am damn seriouse I need a dateMy girls are Ebony and Platinum, abeg go find your girls for your domot joh and don't shine your eyes on my own thing. |
my partner in crime unno i luv u!!!Jacquan don't ooh, We don't want ayettymama getting her panties in a bunsh like she did last nite. ![]() |
eyaaaaaLWKMD |
tope, if i tell u d koko will you gree my own. wont take NO 4 an answer oAdusol, betta person, tellher the koko, You must not let this girl go. |
iwant platinumnkRaswagga, if you mention Platinums name again, I swear I'll box your ears, OYA MY FRIEND SHIFT JARE Tope, shey you see TKB, he dey run from 3 girls, chei, Tkb see your life ![]() |
@yettymamaye paripa, Jacquan don land ooh |
ill put his fotos up if u beg me properlychei ayetty, see this Hot woman. she don save the bobo picture. Sheesh, Thank God Platinum did not see those pics, I woulda lost my girl ![]() |
NOBODY IS STEALING MY WOMAN*runs to finish up work so i can get home to plat and Ebony* Girl you know the way straight to my heart @Tope, Me no fit talk about Jacquan ooh. First off, my big daddy is around and second Ayetty will chop of my head, but girl Jacquan is off the chain. how can u dump ebony like that what willshe say when she comes homeI can never dump Ebony na, When he comes to pick Ebony up tonite. We go tie justwise down and we will all despoil him. I am sure TKB is yearning for the same treatment, ![]() |
Lol . . . . . u guys are now makin me feel badTope you should feel very bad, I think say Adusol is in love for real. Tkb, you too dey make mouth, no let Platinum vex with you ooh. |
2much mouthMy guy, I gbadun your Valentine idea jare. |
@abekeJustwise, see as you just yawa me ![]() |
@abekeLooks like another wahala go shele for here. TKB, i don't think you fit handle me ooh. |
Why not, u ladies wishes will be my commandAhh thats a start, but we need more sikes, abi Platinum?? Tell Justwise what you need my dear. |
Where on earth is Gunchester.I don't hav a gun dat u can chest ma bullets.just tell me where u @ am just kinda wanna be straight 4ward then dat day we can sing all the poems and love songsFAIL |
Adusol darlingTope, you no good ooh, Adusol has been looking for you all day on this thread, only for you to turn the poor guy down. Anyway such is life. ![]() So Tope who is your val? i need to update my Match-up list. |
--------------------------------------------------------------------------------abi ooh. TKB, me sef wey be poster no get this kind poem. Chi baby---oya confess are you a winch ![]() |
@Abekeade08ahh ah Justwise, Well Plat, Ebony and I are looking for a bobo who can handle all 3 of us for Valentine. We have handed Mike his pink slip. Are you up to the task?? Abeg we need the kind of sikes Chi baby has been getting on here before we can accept ooh. |
me sef im jealousabi ooh. No one even wrote a poem for us and chibaby dey get poems from 3 bobos ![]() |
make i no go miss my flight, wud catch up with u guys 2mrwHave a safe flight and thanks for your contribution (even though you didn't pick anybody) |
Chi, I didn't mean to let u down u have to believe it, I don't know wat went thru my mind but now I can see that I waited too long to tell u how much it matters just to be right here with u, but I couldn't think of anything better, I should have told earlier that u're the queen of ma heart, yeah we were secret lovers, but now i'm bringing it to the open, open your heart and give me a chance and i'll be with u forever, forget the past, and let's think of the future don't get confused, I know your mind is made up it's u and me nothing can stop us. We'll have a little world of our own where we would rule, i'll tell u things that no one else knows, i'll let u in where no one else goes what can I do without you. Chi without u my life is incomplete. Think no further i'm he. I love u chi, I really do.Chei, Chibaby, all this for you?? I think you need a fan to fan yourself at this moment. All this loff must be getting you hot and bothered. ![]() |
Recap of Valentine Matchups So far we have: Abekeade/Ebony/Elvsmike/platinum-----) quadruple sin valentine----yay (ya'll watch out for our home made video, coming soon)-I am a little worried about Elvmike blowing his back out sha. Uju/Whitelexi------) Hot val couple tbaba/Uniqued----)Hot couple Ayettymama/galatico---) potential triple sin with jacquan since ayetty is still lusting after him. Don't know how glatico would feel about sharing his girlTkb---) proposal to Stillwater---) Stillwater is still forming or waiting for more offers?? or Waiting for Sauron to finish with Tope Hbabe/Chidi- the guy get good loving sha Nana and Daylea 190/Amaka-----) hmm don't know about this 190 bobo sha. Anyway sha wetin be my own Scobby/madlady---) sweetest proposal on NL from Scobby. 404eater/mannylex/gemmegchibaby------) chibaby is overwhelmed ![]() Adusol-----) Val proposal to Tope---Still waiting for a reply bk_bayee90/??- Smooth/?? Ben/?? R321/TKB---3 way fight for my girl Wunmi I need Vals plans to pick the best person for her. Original ideas please Follypimpi/?? Rooney/?? Milkan08----) Just dey find trouble--Pick somebody joh Gabry??----) Can't belive my chincko baby neva find someone ooh daviddylan/?? (amaka is taken dude) SO FOR THIS BIG NAIRALAND WITH ALMOST 500,000 MEMBERS, ONLY 8 VALENTINE NL MATCH-UPS?? oya comon guys and girls don't be shy, let us know who you would like to be your Valentine. |
All these nairaland guys sef, c as una dey hustle, una p.r.i.c.k dey gree rest at all ?See number 1 hustler dey talk ooh |
chi baby hasnt made her mind yetchibaby is overwhelmed, lol ![]() |
I nid a gurl to celebrate my val with.well am a kool guy and easy going.she shuld b close to lekki or ajah kos I stay in vgc close to lekki face 1.08034708883 dats ma numba plz ma gentle.plz am bleeping lonely.rswagga, i suggest you go thru some posts and pick a girl or you are going to be lonelier come Valentines day, just my 2 cents. chi were are u pls tell it to them we meant for each other, don't be confused, u know it's me deep down in u, say it chi Manny them don comot babe for your hand, 404 and in poems no wan easy at all. You better go copy and paste some online poems, make the girl head swell smallOk tkb and r231, make una settle down and tell me wetin una dey plan for my babe before i go pick the winner. The babe as you saw na fine babe, she be accountant for KPMG and she dey drive BMW, so this one no be hungry chick ooh. Gimme betta plans abeg. |
chibaby blame my shyness for not stepping to a beauty like youChei this bobo no wan easy ooh |
Quote from: platinumnk on Today at 08:19:09 PMchibaby, who is it gonna be?? |
oh bouy jus cus stillwater left you now u come dey fight for mine yellow top chickWell tkb to be honest, R231 asked first when you were still fighting for stillwater, @platinum, Thanks babe. |
platinum abeg help me update my Valentine match ups abeg. |
chei, I go loff ohh. Chibaby, all this for you?? I am jealous ooh. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 44 pages)



