Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,448 members, 7,958,339 topics. Date: Wednesday, 25 September 2024 at 12:42 PM |
Nairaland Forum / Abiolasogey's Profile / Abiolasogey's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
NYSC / Re: NYSC Batch A Stream 2 Orientation (camping) Date 2017-2018 by abiolasogey(m): 8:21am On Jul 10, 2017 |
sqatppetw:so?i shld fry pap? Or boil stone?y u quote me sef? No tell me say na bcus of dis rubbish yu write yu cum quote me twice?..if no b say na early Monday morning I 4 swear 4 yu ni..iranu |
NYSC / Re: 2017 Nysc Batch A Stream 2 Cries Out by abiolasogey(m): 8:12am On Jul 10, 2017 |
habuzee1:u want me to swear 4 yu dis Monday morning? U beta go sleep 1 Like |
NYSC / Re: NYSC Batch A Stream 2 Orientation (camping) Date 2017-2018 by abiolasogey(m): 2:58pm On Jul 07, 2017 |
All of yu dat are jst passing rumors around..al of yu are mad,d person giving yu d information is mad,evn nysc sef dey mad..thunder faya all of una Yansh...mtchew 2 Likes |
Nairaland / General / Re: Massive Python Killed By Man In Edo While Bulldozing A Forest (Photos) by abiolasogey(m): 3:24pm On Jul 06, 2017 |
MadCow1:make dem go extinct..we go start to dey kill cobra and den cows.. |
Health / Re: What Makes You Snore? by abiolasogey(m): 7:08am On Jul 05, 2017 |
Pheals:lol..yu 4 no talk thanks.. |
Health / Re: What Makes You Snore? by abiolasogey(m): 11:41pm On Jul 04, 2017 |
Pheals:u re beautiful .. |
Food / Re: Young Boy Spotted Eating Remnant Food From Disposed Takeaway Pack In Niger State by abiolasogey(m): 11:36pm On Jul 04, 2017 |
adedayourt:and me too...AAAAAMMMMEEENNN!!!! 1 Like |
Food / Re: Young Boy Spotted Eating Remnant Food From Disposed Takeaway Pack In Niger State by abiolasogey(m): 11:36pm On Jul 04, 2017 |
adedayourt:and me too...AAAAAMMMMEEENNN 1 Like |
Romance / Re: My Girlfriend Is Too Close To Her Reverend Father by abiolasogey(m): 11:29pm On Jul 04, 2017 |
Papiikush:shai!! E weak me
|
Family / Re: Twin Sisters Dedicate Children From One Husband In Akwa Ibom. Photos by abiolasogey(m): 11:24pm On Jul 04, 2017 |
jjjjj2017:looto?laff iyaff kill me o
|
Celebrities / Re: Seun Egbegbe Pictured With His Daughter For The First Time by abiolasogey(m): 11:22pm On Jul 04, 2017 |
jjjjj2017:na wa o..isit ur toto..u neva sabi as hin dey do yu..pele tie
|
Celebrities / Re: Seun Egbegbe Pictured With His Daughter For The First Time by abiolasogey(m): 11:19pm On Jul 04, 2017 |
40kobo77:ur papa sef Mumu na y hin gv birth to a greater mumu lyk yu..
|
Celebrities / Re: Seun Egbegbe Pictured With His Daughter For The First Time by abiolasogey(m): 11:15pm On Jul 04, 2017 |
FuckBuhari:leave d guy o..hin brain don enta recession |
NYSC / Re: *NYSC Mobilization Time Table For 2017 Batch A, Stream2 by abiolasogey(m): 6:23pm On Jul 04, 2017 |
naijacorper:mr nysc..no b September we dey go..na July next year..go jst dey spit rubbish
|
Politics / Re: Hausa Audio: Kill All Igbos In North From October 1. Don't Touch Yorubas - Deji by abiolasogey(m): 4:07pm On Jul 04, 2017 |
I dunno abt all dis shit goin on..all I knw is dat we yorubas are goin to cum out unscathed... ;Dwe no lyk fyt atall and we too sabi smart ways to escape fyt... 2 Likes |
NYSC / Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by abiolasogey(m): 8:09am On Jul 04, 2017 |
Chai..Today na 4th agn oo..make I go find job abeg |
NYSC / Re: Stream 2 Batch A, 2017. WhatsApp Forum. by abiolasogey(m): 8:28am On Jul 03, 2017 |
Lemme jst put my number maybe una givadd me...08103923427 |
NYSC / Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by abiolasogey(m): 8:25am On Jul 03, 2017 |
Rachaelgold:i tell yu...make required funds fall on nysc..no b fall on sef,make e crush nysc |
NYSC / Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by abiolasogey(m): 8:21am On Jul 03, 2017 |
Docjosch:alaye we stil dey wait for callup letter,yu dey talk redeployment..oya cum redeploy me comot from my house go any camp..ayam waitin o 1 Like |
NYSC / Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by abiolasogey(m): 4:12pm On Jul 02, 2017 |
Rinsola32:lol.. |
Foreign Affairs / Re: Hundreds Line Up In LasVegas To Buy Marijuana After Legalization(Photos) by abiolasogey(m): 3:00pm On Jul 02, 2017 |
Ziinno:babe I gbadun yu.. |
NYSC / Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by abiolasogey(m): 2:46pm On Jul 02, 2017 |
Rinsola32:thank you..wat abt yu..are yu waiting for stream ll too? |
NYSC / Re: Nysc Batch A Stream 2 2017 Date Announce by abiolasogey(m): 9:36am On Jul 02, 2017 |
July 19 ke..I go don born pikin finish by dah tym..the op don smoke loud..abi na Jedi Chico yu smoke...I sha no say smoke don cloud dis op brain
|
NYSC / Re: NYSC BATCH A 17 STREAM 2 MEET UP by abiolasogey(m): 9:33am On Jul 02, 2017 |
E don taya me sef,,I don hear different dates,,wich one we go bliv..make anybody sha no cum talk say na July ending agn..na amadioha I go send to una..e no pain me reAch all d ppl wey I don tell say I dey go camp by dis weekend..if dem see me for Monday agn..dey go dey call me liar..d tin weak me reach my kidney.. 2 Likes
|
NYSC / Re: See Reasons Why NYSC 2017 Batch A Stream II Camping Date Is Delayed by abiolasogey(m): 9:17am On Jul 02, 2017 |
saintdeby:middle of July ke? Abi yu want me to swear for yu and nysc ppl ni.. |
NYSC / Re: NYSC: What You Need To Know About Rivers State Orientation Camp by abiolasogey(m): 7:51am On May 18, 2017 |
dammy13: Guys I nid help o, I just realized that I will need my school ID card as it is part of the requirement by nysc and I misplaced my Id with my wallet lyk 2 weeks ago and applying for a new ID will take time, nd I kip hearing news dat we shld be going to camp b4 next 2 weeks,, is it really important for us to have the Id or wat can I do? Am freaking out!!!! |
NYSC / Re: NYSC: What You Need To Know About Rivers State Orientation Camp by abiolasogey(m): 7:49am On May 18, 2017 |
Guys I nid help o, I just realized that I will need my school ID card as it is part of the requirement by nysc and I misplaced my Id with my wallet lyk 2 weeks ago and applying for a new ID will take time, nd I kip hearing news dat we shld be going to camp b4 next 2 weeks,, is it really important for us to have the Id or wat can I do? Am freaking out!!!! |
Celebrities / Re: Kcee Busted For 'Stealing' Money Photo From Instagram User by abiolasogey(m): 11:29pm On Apr 23, 2017 |
Roon9:name of d song pls am interested... |
Education / Re: Lady Bares Cleavage At University Of Port-Harcourt Matriculation (Photos) by abiolasogey(m): 4:28pm On Apr 23, 2017 |
adajoe555:so make we fry pap?
|
Romance / Re: What's The Hardest Part About Dating You? by abiolasogey(m): 9:47am On Apr 23, 2017 |
Alesandese:calm down miss
|
Politics / Re: 3 Appointments To Hausa-fulanis In One Day, FFK Blasts Buhari. by abiolasogey(m): 7:17am On Apr 22, 2017 |
Sealeddeal:ehen na president til eternity..see ur mouth...mtcheww
|
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (of 8 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |