Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,457 members, 7,816,068 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 02:06 AM |
Nairaland Forum / Aboo84's Profile / Aboo84's Posts
(1) (2) (of 2 pages)
Autos / Re: 2004 Honda Accord (E.O.D) Ex-l 3.0l Wine Unbelievable Price by aboo84(m): 4:19pm On Mar 20, 2018 |
O boy! e be like say wetin dem dey tell u no enter ur ear na to sell the car dey ur mind. If na 20k u call ham i go see wetin i wan buy talkless of 1-7. u no get any family for naija? na US all ur family dey ba? jjc no dey naija again buhari don wipe all of dem comot. Na transparency we need that ur details no be details at all. |
Crime / Re: Lagos Teenage Armed Robber Caught With Gun By Angry Mob (Video & Photos) by aboo84(m): 8:32pm On Feb 06, 2018 |
what a mess! young guy for that matter. wey boys dey hustle. na death supposed be yr reward. |
Crime / Re: Edo Police Kill Man Over 100; Mob Kills Policeman, Set Police Van Ablaze (Graphi by aboo84(m): 8:27pm On Feb 06, 2018 |
good work guys.. |
Crime / Re: Danfo Driver Beaten By Passengers In Lagos As Police Administer First Aid (Photo by aboo84(m): 3:09pm On Feb 05, 2018 |
mehn nice one officer.. that's what we want u pple to be doing, good job. no be to dey abuse human right. 53 Likes 2 Shares |
Crime / Re: Woman Stabs Husband To Death During Argument In Adamawa State (graphic Photos) by aboo84(m): 7:38pm On Feb 04, 2018 |
rip man... na ur time jare.. if argument sef no occur same thing will happen at the same time. God said we have created man and time they will leave(death) has been fixed. the topic is just an excesses. rip man once again. |
Crime / Re: Step Mother Maltreats And Pours Hot Water On Her Step Child – Graphic Photos by aboo84(m): 6:41pm On Feb 04, 2018 |
wicked woman |
Family / Re: Bayelsa Man Shows His Two Wives On Facebook (Photos) by aboo84(m): 6:19pm On Feb 04, 2018 |
Peterpanny: why pity |
Business / Re: Fatima Dangote To Wed Jamil Abubakar (Photo) by aboo84(m): 4:41pm On Feb 04, 2018 |
na wa o... to see richman pikin wey marry poorman pikin for this country go dey hard. if na that it be abeg how poverty to con reduce for this country? this pple are not willing to help. God help the poor people make them rich and great in life. 3 Likes 1 Share |
Celebrities / Re: This Popular Nollywood Actress Vows To Buy Male $ex Doll For Val by aboo84(m): 4:23pm On Feb 04, 2018 |
hey girl come buy me instead of doll. 10bn only |
Crime / Re: South African Woman Caught Cooking And Eating A Child (Graphic Photos) by aboo84(m): 4:04pm On Feb 04, 2018 |
na crazy world be this |
Autos / Re: Join Our FLEET TODAY LETS MANAGE YOUR CAR by aboo84(m): 2:11pm On Feb 02, 2018 |
do u need Benz 190 |
Celebrities / Re: See The Birthday Photo-shoot That Has Got People Talking (18+) by aboo84(m): 1:58pm On Feb 02, 2018 |
;Dstreet madness |
Crime / Re: BREAKING! Boko Haram Attacks IDP Camp In Borno, Many Feared Dead by aboo84(m): 8:48am On Feb 01, 2018 |
chai! wicked world wetin be dem gain? |
Travel / Re: Police Truck Involved In Fatal Road Accident, Officer Dies In The Process.Photos by aboo84(m): 8:35am On Feb 01, 2018 |
rip bro.. ready to give account of ur bad deed 7 Likes 1 Share
|
Crime / Re: Police Officer Shoots Superior Dead Over Girlfriend In Adamawa by aboo84(m): 7:52pm On Jan 31, 2018 |
1 Like 1 Share
|
Crime / Re: Lady Killed By Stray Bullet In Lagos During Armed Robbery Operation. PICS by aboo84(m): 7:31pm On Jan 31, 2018 |
so painful 1 Like
|
Crime / Re: Phone Thief Tattooed Names Of Ladies He Has Slept With (Photos) by aboo84(m): 7:24pm On Jan 31, 2018 |
the guy Neva sabi work four girls pere. highly disappointed |
Romance / Re: Woman Caught Cheating, Pretends She's A Sex Doll (video,photos) by aboo84(m): 6:08pm On Jan 31, 2018 |
|
Crime / Re: Nigerian Navy Officer Assaults Pregnant Woman In Oshodi(video) by aboo84(m): 5:43pm On Jan 31, 2018 |
because of his uniform? make thunder fire the uniform, uniform na God? abi no be tailor sow ham? person wey dem suppose beat to hell. |
Crime / Re: Pastor’s Wife Mistakenly Sent Nudes To Church Whatsapp Group, Attempts Suicide by aboo84(m): 5:35pm On Jan 31, 2018 |
God revealed dem secret. no man of God just faking us |
Crime / Re: Two Nigerians Executed In Saudi Arabia Over Drug Trafficking by aboo84(m): 5:20pm On Jan 31, 2018 |
those guys self fumble, the money wey dem wan collect don cover dem sense, na today dem dey hear about Saudi? country wey una don know dir penalty for drug trafficking wey una still dey go there! na ambassador say make dem carry drug? abi na buhari? Saudi abegi continue maybe the rest go learn form the victims. |
Politics / Re: Clearance Operations With Road Construction Ongoing In Sambisa Forest by aboo84(m): 1:40pm On Jan 31, 2018 |
good work doing. great! |
Properties / Re: A Room Self Con Urgently Needed by aboo84(m): 10:34pm On Jan 28, 2018 |
location? |
Properties / Re: Brand New Lovely 4 Bedroom Picx. For Sale. by aboo84(m): 10:30pm On Jan 28, 2018 |
how much |
Celebrities / Re: 30 Years Of Career: Comedian Alibaba Shows Off His Awards Collection (photos) by aboo84(m): 5:49pm On Jan 27, 2018 |
make una sedon there the man don make popularity naw... Weldon Ali Baba! great work sir! |
Family / Re: My Wife Disregarded My Instructions! I Stopped Calling Her! by aboo84(m): 1:12pm On Jan 27, 2018 |
1 Like
|
Crime / Re: Lagos Police Officers Kill Man While Chasing A Commercial Bus (video Photos) by aboo84(m): 12:20pm On Jan 27, 2018 |
chai!!! I trust olopa na wetin dem sabi chase be that, chase a common thief dem no sabi. this country taya me. |
Romance / Re: "My Husband Sent Me Away Because I Was Dressed Like This To A Party"- Lady Cries by aboo84(m): 7:13am On Jan 27, 2018 |
my room dey available u useless thing! |
Crime / Re: Fulani Herdsmen Attack Teachers In Ogun (Photos) by aboo84(m): 6:30am On Jan 27, 2018 |
song of freedom
|
Crime / Re: Father Assaults His Daughter For Refusing To Have Sex With Him In Delta. Photos by aboo84(m): 8:36pm On Jan 26, 2018 |
I see fake story
|
Crime / Re: Yahoo Boy Who Posed As US Army Officer To Scam Ladies Arrested (Photo) by aboo84(m): 5:56pm On Jan 26, 2018 |
u no fit hustle okada u no fit ride, guguru u no fit sell, wheelbaro u no fit push na fast money u dey find bastard! |
(1) (2) (of 2 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |