Abso1uteZero's Posts
Nairaland Forum › Abso1uteZero's Profile › Abso1uteZero's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 18 pages)
moneymaniyke143: ![]() |
FManager:We know each other before??. Why you dey para Unto olosho matter ![]() |
sheggsliveth:Bruh chill, I'm 99% sure say na prick Dem go collect. The 1% probability of something bad happening to them is still real though. The law says you have to wait 48hrs before someone can be declared legally missing( I think) so just wait a bit. |
2special:Haha. Dem don run op office. ![]() |
Ashawo Waka turned sour. I have no sympathy to give ![]() Na joke o( I think) Hope they are okay though. |
purplecoco:If you say so. ![]() |
NLReposter:Placed this. Make we dey see how far Update: CASTED
|
purplecoco:Na us wey spoil " after the fact ". Shit I do now, 16yr old me would be shocked for better or worse. |
Nowhere in the world is this the norm. A graduate is nothing more than an individual who has proven that he can understand and solve complex problems as well as handle stress and still produce results. This is why internships exist and new engineers are called graduate trainees. Make we keep up abeg and pressure corporations to engage/ play there part in corporate and social responsibilities by helping young engineering graduates with the opportunity to learn how to be an engineer. I wrote this thread in response to another bashing the Nigerian education processes. |
STARGREEN:Dem no dey hear word. Use your precious time take do better thing, akpan say no, say na woman en wan pursue for gate na im make am gate man till now. Dem no dey carry woman matter for head. Freestyle the thing dey go. |
God forbid bad thing. |
Michealky:Nah. It's something else. |
Xclusiveme:Ozuoh! Wetin that thing wey I write for up mean sef? I dey learn new language. Ehen, back to the matter, no be every girl wey eye see na I'm fine. Make una chill. |
timibare:How people dey eat bole without sauce still dey baffle me till today. Lagosians need upgrade ![]() |
You are like me. I find that black bullet helps. |
These yahooo Yahoo boys don come again ![]() |
Over normal dey worry you. Fire down ![]() |
Where I wan start sef. THE FUCKUP I still be undergraduate then. We dey three guys for one compound. na im my guy go buy 500 naira weed (uncut) people wey don buy weed go understand, we use 300 own cook peppersoup make we take chop garri com tie the rest as jumbo. Three jumbo each per person. The one wey remail we go use mouth chew. THE LAST SUPPER Pepper soup don don but we first go collect jumbo back Three each. Disclaimer; I no dey like weed, the highness no be am. I no know wetin enter my head that dey abi na my men them wey dey ginger me. We Don smoke th weed finish com enter to chop the pepper soup, see as we dey drag am , something wey go kill man later. THE MADNESS Weed change am for me. You know the kind highness wey be say you go dey pray say if GOd fit help you this time you no go touch am again? That type. I begin dey patrol round my house in circles dey talk to my self dey try keep my sanity. Anybody wey I see e go be like the person wan kill me or I'm be giant, like say the world dey for my shoulder. The paranoia no be here. I think say my own worse I no know say my guy dey im room dey run mad. I don lock my door into sy I no want make anybody com see me as I dey jonse, na so my guy knock door, tell me say en no wan dey alone. Hmmnn problem. I say no shaking. Any where wey I go my guy go follow go like say na me born am. I been wan enter kitchen but I change mind make this guy no use knife stab me say na devil. Small time oboy begin cry dey tell me say en don dey mad, say no be play play, say e be like say something dey lose for en head, say make I go buy am alabukun Hand don tire me to type but that day no easy. I never touch weed since then. |
DCmonster:You were civilized before the Europeans ever stepped foot on the motherland. Educate yourself. |
She resemble bobrisky ![]() |
Oluwasaeon:Bruh! |
Haha ![]() |

, i said turn don't look at my face. I say Turn your bum bum.
