Absolute104's Posts
Nairaland Forum › Absolute104's Profile › Absolute104's Posts
1 (of 1 pages)
Mumu guy! U no see person trek for na person wey accumulate #5trillion debt for Naija u dey celebrate...u go trek tire!!
|
Kei! Danboroba shege! BUHARI MUST HEAR DIS!!!
|
U ar travelling out of the country to go and rest. So u cannot rest here in your fatherland? shey na so other country presidents dey come Naija come rest afta dia elections? Na wah o! una like better things wey dey oyinbo land but to do similar things for ur own country na wahala. Na to carry Naija monie go spend for oyinbo pple una sabi.Diaris God o! |
mtcheeeew!
|
Na wah o! Which kain wuruwuru contract dis man dey award for last minute,who send am? A beg i hope say no be 'agbari' dis man and his cohorts wan take clear the remaining peanuts wey dem spend remain! diaris God o! |
dis guy na real mumu,imagine 10k for JONA.say wetin happen? he still wan go do statue for am.....mmmmm i pity dis guy o |
may God deliver Nigeria from the hands of JONA and BOKOHARAM o! |
1 (of 1 pages)