ActionsShure's Posts
Nairaland Forum › ActionsShure's Profile › ActionsShure's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 (of 10 pages)
For the Fear of sars. Im anti social Anti crime Eva since i washed my hands off from local Intl yahoo all the way Daz whr my hopes is. Keyboard warrior. I stay focused Get me a new bich With a big ass Hmmmm.shez my class |
Today spectranet dey fall my hand Gmail keeps loading Wont open Ai don uninstall uc browser Re- install am If still on still I go vex storm dia office. |
Fools We wey dey sleep All guys on here are local scammers No go learn work Local scammers Carding kor Lotto ni Dem go scam all of una |
Everytime na juju |
250 Y u wan sell am Sure say engine never knock |
Ok Now ai c Where fayose dey geh ginger from. Stomach infrastructure |
Our blood too thick for infection Y Cause generally naija and africa as a whole is infected. Africa asay whole is dirty Me wey dey use hand clean yansh with water Na the same hamd ai dey use chop Who wan infect me Tah |
Naija version of illuminati |
Listen to me. Apple guzzles data. Wen i shated with my mom and sister Mum uses Android Sister uses iphone Me ai use Android. Mum accumulates 100mb a day Me i accumulate 400mb My sister..2gig E no reach 2 days i disconnect am shaps Afta checkin the iphone I realised that iphone is like Windows 10 Auto update always. No fear Use spectranet Forget speed Specrranet na 3g Highest speed is 3mb Normal dat 300kb to 1.5mb Dats 3g speed But ts better for me since na for surfing i dey use am for. The yellow signal color for spectranet na daily Fuckin scam 4g lte everywhere in naija Na ntel i wan try next 12500 for 40gig on spectranet no be beans o Some ppl salary |
Doom dooom dunn Dun dun dun dooom Dunadun dum dum dum dum dum Duna dum Tana tina noom ni U want mai goody bag(wassup) U want mai goody bag(wassup) |
Yuck See neck. Buh now naso so phonetics He even dey fly chest With g.l for neck No white t shirt inside No singlet Nawa o. Poverty sha |
This is the slave mentality i was talking about. Africans cant think out of the box No investment Nothing. Souti wey like local scam die She nor fit transfer the owo go offshore Vanish from thr And stsrt a new life abroad. Buh just dull as u have them E nor pass iphone Clothes Jewelries Dumb fucs No investment Nothing |
Edo boiz and girls wit e-tali Na 5 n 6 |
Come guy man Mayu quiet 4 thr Ozwo We send u message U think ba by to dey wear rasta man cap Dey form soft Your father Benin boiz al of una be agbero |
False pictures Dnt be suprised dst hot gal is an innocent citizen of her country living free Dey drink coke for her aous. Everybody wan sha blog Fools |
Na because of the way those dull yahoo guys dey buy am Venza o Crosstour sef mature pass venza Its more like a family car Long like ship Id rather vuy a sweet suv than easte millions on this shit Does not even have a dvd inside Yuck Car sellers are thieves Car if 2.5 dem dey sell am 6m Thieves Its not even digital dash Rubbish aboyaji: |
We all know edo as cultists Agberos Rapists Omilas So do not expect sanity in this so caled fuckin edo state lastma abo na edstma Its always about roger that Bunch of fools Edo indigines ate trapped 4life |
Baba just one sniper a mile away is what he needs All of u Na headshots Use money wisely Mansion undet water Home in the hills All would vanish Ask tyson Hez broke forever Yankee dont gif a fuc about your promotions Taxes etcetera Theyd confiscate your whips |
Abegi How much Yoruba movie dey pay Abegi. Opo Nigerians wud snap with a range gotten from opo runs and stil live in a rented apartment Bich Cant wa8 till u start beggin us with your acct nos. Opo cruising an accidented range from auctionexport Abegi |
Admitted 16yrs Graj 16yrs Nairaland had truly lost its relevance |
In felas voice. Tayan tun tu noon yayaan. Tell me now now Tayan tun tu noon yayaan Me fela I be black power man. My shiit na xzibit It must not lost o |
Buh jonah and his wife never fell ill one day na. Goodluck jonah pdp a whole king and prof of corruption |
Daz wah ai use Any cream dey to remove scars I had pimples as s teenager and i pricked ny face a lot. Ibalways mistook fat for pimples So am left with some scar due to too much pricking of the face Any cream to remove the pimples scar Im chocolate naturally But now my face is dark And rest of my body chocolate Will baby oil nake my fsce to match back to the rest of my body Coolgent: |
Ugly gals always filter fia ugly pix Bich |
U mean vaselin lotion The one in a blue bottle Coolgent: |
Venza interior so boring Just big for nothing Over hyped car |
For registered 2008 sedan Abegi Dis car nor pass 1.3m Greedy seller |
Hey noob A customer care is a toll free nos Its always 3 digits And not a private number Scammers too dull for local No fullstop or anything Very poor write up from Local scammers |
Niggi already getting hard dicks And wankin shiitt Fuc Go brothel go do short time guy |
Always filtering her pix Nollywood movies eva been senseless Titles are even more hopeless Why waste my time to watch movies whose storylines are baseless Homeless Tboss bich u restless |