Adeyrule's Posts
Nairaland Forum › Adeyrule's Profile › Adeyrule's Posts
May be d pastor don preach wetin d man no like to hear d tin com ves am |
Omo nija dey ves ooooo |
Hmmm oga ooo,he no go beta for those bokoharam oooo |
End time tinz,na so dem go start nd if gbege com happen now dem go say na satan |
nadia_SA: with only 34 lions left in Naija I understand y he doesn't know how a lion lookscorrect him nt condemn him |
Celebrating what? ASUU on strike Nepa no bring light Money no dey Hungry dey wire pple Boko haram dey kill Abeg wetin we wan celebrate I never knw let somebody tell me |