Culture › Re: Man Killed In Benin While Testing Charms’ Efficacy by adeyrule(m): 1:59pm On Jul 07, 2014 |
Nd I warned this boy not to eat red oil o,see my pple d juju is real jus dat d boy fail to follow instructions,u sef can come for urs its not dat costly,tested nd confirm one after testing it on u surely we would come here nd post ur obituary den we go give u eulogy like iku doro iku seka |
Politics › Re: Nigerian Army Says “area Boys” Vandalised Lagos BRT Buses by adeyrule(m): 10:31pm On Jul 04, 2014 |
He no go beta for dos soldiers as dem tell dis big lie,what I actually saw myself hmmm pple can lie oo |
|
|
|
Romance › Nigerian Girls Re Happy Super Eagle Lost by adeyrule(op): 8:36pm On Jun 30, 2014 |
Nigeria girls have been complaining of neglect since the world cup started due to guys concentrating on watcing football, Now that yobo nd pogba don help them bring back their boys,these re the summary of their comments 1.Am happy oooo now my husband go gt my time 2.Una body don com down abi? 3.Naija na only una waka com 4.Yobo thank u oo |
Celebrities › Re: June 28, 2014... Birthday Shout-out To Governor Fashola by adeyrule(m): 6:44am On Jun 28, 2014 |
Happy birthday daddy,friend,mentor wullnp |
Jokes Etc › Re: Best Manchester United Jokes.. (pictures) by adeyrule(m): 9:45am On Jan 09, 2014 |
Still man u for life |
Culture › Re: Which Is The Easiest Nigerian Language To Learn? by adeyrule(m): 12:58pm On Jan 05, 2014 |
Preboy: my eyes must be deceiving me. Yoruba easiest? Hausa romantic? Igbo fun?.... its either u guys are just playing dumb or just feeling ignorant.... Hausa sounds like a language from Pluto, Yoruba sounds scary although I love its use in music
bottom line; Igbo is a very fast language dat's y you might find it as scary..... if spoken slowly, then u will find it easier dan abc mumu |
Culture › Re: Which Is The Easiest Nigerian Language To Learn? by adeyrule(m): 11:10pm On Jan 04, 2014 |
mr folu: Na love, i married an Igbo myself, not that i did not see a beautiful woman from my tribe but i was in love then. now u re not in love again abi |
Sports › Re: Mikel Winning AFOTY Award Will Be An Insult To African Football by adeyrule(m): 10:06am On Jan 03, 2014 |
Ustec: 'Non-Sense'Rubbish talk....when cannavaro a defender, won the world footballer of the year, why u no write to FIFA that its a disgrace 2 world football...all this Man U fans ehn..make una leave obi alone abeg... wetin concern man u fans fr dis one?guy abi hot akara dey ur mouth ni wey make u jus dey talk anyhow |
Pets › Re: Family Dog Kills Owner Injures Wife by adeyrule(m): 9:07pm On Dec 30, 2013 |
Nawao d dog b like igbo boi |
Phones › Re: Can You Do Without Your Mobile Phone For A Day? by adeyrule(m): 11:32pm On Dec 28, 2013 |
n.oxide: Can do without it for more than a week it means u re using 3310 or torch light |
Politics › Re: Boko-Haram: Shekau Reappears, In Video Claims Resposiblity For Attacks On JTF by adeyrule(m): 8:49pm On Dec 26, 2013 |
Dis video is called crap its not of recent,it was posted sometimes ago |
Politics › Re: Obasanjo Faces Investigation 24 Hours After Jonathan’s Reply by adeyrule(m): 11:55am On Dec 24, 2013 |
Laja Laba: Laja Laba am go to shoe to see d quem lool |
Travel › Re: Funny Things First Time Travelers Do Abroad by adeyrule(m): 11:49am On Dec 23, 2013 |
Funny |
Romance › Re: Why Sex Should Wait Until Marriage by adeyrule(m): 1:47pm On Dec 22, 2013 |
No pre marital sex nd no pre marital money b dat,una chop winch ni,girls sha dey knws hw to empty ya pocket bt mk dem open leg nw dem com dey preach,mk una ja danu |
Romance › Re: Guyz Don't Ever Marry A Girl That You Have Not Had Sex With by adeyrule(m): 9:43am On Dec 21, 2013 |
Beync: who and what are you without God? you should consider God's view concerning important aspect of your life, including your sex life. bros tins don change ooo d world is nw corrupt,runs girl after he pussy don ruin stiLl wan maRry innocent man,so y we no go test?abi mk we marry finish com dey enter well so tey we go dey hiss wen suppose dey njoy?dis world don spoil pass d one wey dey inside bible n quran,so na solution of five we go take solve 5 |
Romance › Re: Guyz Don't Ever Marry A Girl That You Have Not Had Sex With by adeyrule(m): 9:17am On Dec 21, 2013 |
vizkiz: why wuld u have a qf in d 1st place without 4kinq her I'v neva done dt sha...
Two month sef too much na every week
Always 4kinq dem btwn 2months  |
Romance › Re: UNILAG Girls Classified According To Their Hostels by adeyrule(m): 8:14pm On Dec 15, 2013 |
My girl is in makama,though she was doing all dis runs bfr bt nw she has stopped wen I talked sense into her,she s nt staying in lag hostel again |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh's New Look (photos) by adeyrule(m): 12:30am On Dec 15, 2013 |
Her lips re so wet,just like a dog nose |
Christianity Etc › Re: An Encounter With A Ghost. by adeyrule(m): 9:30am On Dec 14, 2013 |
See u miss a big opportunity d spirit wan give u baba ijebu num and naira bet predictions u com dey run away,u better go sleep back.yeye |
Romance › Re: What Do You Ladies Really Want From Men? by adeyrule(m): 2:02pm On Dec 13, 2013 |
crackhaus: I once dated a girl who kept complaining that I don't encourage her to spend the night at my off-campus residence when I was in school. #EncouragementStarted
After spending five nights and having sexx one time out of the five, she started complaining that I wasn't finding her attractive enough. #OperationIfindYouAttractiveStarted
My hormones now on rampage, she started complaining of how I never want to stay up to gist but only want to do it and sleep off from my stress. #UnnecessaryGistingStarted
When she kept gisting about her friends & their boyfriends/fiances, about the guys who constantly ask her out, about the clothes and colour she will wear to the next event she'll attend, and about the new girl in the compound who she thought I was eyeing....I told her its better we spent less nights together because I needed to be reading (just an excuse). She agreed!
But guess what, this whole complain started over again from the top.... Now tell me, what did she really want out of the night time stay?
...Some ladies here will be thinking, "ooh I don't do all that, I'm too busy and mature and bla bla bla...". Well I put it to you guys that a mature 35yr old career woman is only different from a 20-something year old in her ability to keep quiet. The moment a 35yr old woman opens her mouth to talk or complain, she says and thinks in the exact same way her 20-something year old counterparts do. #TrueStory she wan get belle fr u ni b lucky u flew bfr tins spoil |
Nairaland General › Re: My Experience At Ikoyi Prison With Inmates And Warders by adeyrule(m): 4:14pm On Dec 08, 2013 |
Na lie jor hw person go dey chop shit no go knw say na shit him dey chop |
Nairaland General › Re: My Experience At Ikoyi Prison With Inmates And Warders by adeyrule(m): 4:13pm On Dec 08, 2013 |
Na lie jor hw person go dey chop shit no go knw |
Literature › Re: The Murder Case- A short story by adeyrule(m): 3:24pm On Dec 07, 2013 |
This is how love nd jealousy could ruin your life,so many people have been sentenced to death unjustly.God helps.olorun maje kari ogun alakoba oooo |
Romance › Re: Why Do Guys Have To "DEMAND" For Sex?!!! by adeyrule(m): 8:32pm On Dec 03, 2013 |
Words nd opposite Girl nd money Boys nd sex Smh |
Culture › Re: Why Do Igbo People Detest Marrying Other Tribes? by adeyrule(m): 2:02pm On Nov 28, 2013 |
Me too I want to knw ooo d reason ooo even my gf too s saying her mum won't allow her marry yoruba n I love her so much,no b say I no c yoruba lady marry oo bt I jus luv dat girl |
Phones › Re: Reasons Why Everyone Needs An Android Device by adeyrule(m): 10:52am On Nov 27, 2013 |
Oyinbo no go chop our money finish later dem go bring anoda called' Assault'nigerians go begin condem android again,no b so we dey do blackbery ni |
Politics › Re: Gunmen Fired Shots At Oduah's Car In Abuja by adeyrule(m): 11:02am On Nov 26, 2013 |
Dem wan test d bullet proof wey dey for d car body ni,dem wan dare d power of oyinbo |
Politics › Re: Gunmen Fired Shots At Oduah's Car In Abuja by adeyrule(m): 10:59am On Nov 26, 2013 |
Dem wan test d bullet proof wey dey for d car body ni |
Nairaland General › Re: Man Drowns In Lagos While Swimming To Win A Bet by adeyrule(m): 10:48am On Nov 26, 2013 |
D. Kinds of betting is very common around dat place,his own case jus turn upside down |