Adufaye's Posts
Nairaland Forum › Adufaye's Profile › Adufaye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 55 pages)
it's btw hell n heaven.....many of my frnds don choose sincerely hell....1 of dem say if he even c heaven gate....he go turn bak de go hell fire....cus na der celeb dey!remainin 5min 2 21st Bt me neva choose! So let me ask.....where do u tink u blong...hell or heaven? |
tah ma hear gud wife |
maaziogbuefi: exactly wat i thought, she deserves the punishment, your parents sent you to school and you are busy satifying another man's sexual desire with your mouth, if i were her father, i would disown her, look at the disgrace!2bad u r nt her father! Wat wrng wit her doin it.....abi u no do am wen u dy her age? |
and so! Wat new abt it? Na smal pikin she b? Rubbish |
me....dear wife |
i wonder o! If d tinz der hungry d principal make e tel us o....idiotic rubbish...God na safe am say my relative no de attend dat sch... |
if i c her i go let u knw ![]() |
am sumtin....d person makin me dosent use me....d person buyin me dosent use me also.....bt d person usin me dosent knw he is usin me......wat am i? N.B no cheatin |
r u high on hi malt |
tell wat hapun and at where |
1,3,6 n 7 |
Yea it poor servicin,hv bin 2 navy hanger in navy town 4 xcursion wen i was in sch,d low rank guys wil scater in n out of d chopper service it,officer's wil cum 4 xpection,do a little servicin 2 check it wel,d seamen we arrang it bak,move it out of d hanger,2 captain's wil cum nd fly it... |
Dats d damm truth...kudoz op..2 add 2 it,relationship,cn last 4 many yrs bt wil surely break...same wit courtship n marriageship(pls if u wnt 2 mari or u r maried dnt cal ur mariage,mariageship! Cal it maried lyf ) BCUS ALL SHIP MUST SINK AND BREAK 1DAY |
Abegi make una leave d man,tinz r drawin him bak,bt lets hope 4 nxt yrm |
I cn date u witout complainin! |
Chai,wat a world! 5pikin die once,dis 1 don pas witch handwrk....sad...cryin r.i.p 2 doz kids,future leader's 4 dat mata..d mama n papa go fyn am difficult 2 get dos amount of kid's bak..if d world wan end make e end,instead of treatin us bad evry day ![]() |
Omo.....d funeral don turn party o,church don go dem don go bring Dj 2 cum play....bt me 1 ask sumtin o....3 tight frnds lost der dad dis yr....am der frnds bt nt dat close 2 dem....u might hv heard of Daniel Nigeria who was short at ojo early dis yr |
tajulasblog: Its a very touchy subject but when i lost my dad it hurt me to see people eating and merry making without a care in the world that my dad was 6 feet under 5 steps away from them. they were even fighting for food. And were angry that the souvenirs hat people made they didnt receive theirs. We were d only ones that couldnt eat anything and were sober. There was soooooooo much drama about food for burial even before we had bought coffin sef. Life goes on[/i].touchy.....sad# |
My friend whom lost his dad last 2 week,funeral is holding today....and women from different homes,have been cooking since morning.... His friends who don't care about the death of his father are busy pointing at the beer and wine they will drink, and how many they will finish tonite. I don't see any reason why we should cook, i asked someone and he said to celebrate what he did when he was alive.... i want to ask if it is encouraging to cook and dink at funerals and your reasons |
Oh o! Y i even read dis tin slf,cryin...hw wil naija b beta,wen d real future leaders r dyin evryday...rest in peace 2 d dead |
Female office assitant wanted....along marwa road satellite town....front of ijegun egba market(oja market) opposite tummy choice eatrie |
Its vry ryt 2 double date,cus if u didnt double date,u wil double marry |
I go f*ck half of lag gals b4 goin |
Boys: 2 dey nak apako wen Hot... ![]() Girls: 2 dey ask 4 little change wen dey cnt ask der parent's |
A sales girl wanted....at along alebious street ijegun egba satellite town...its a view center n resturant...apply inperson |
Omo u no lie,i also heard it was keeper rufia(peter rufia) who was on goal post,nd it was sam opara who score n leta died,abegi me no bliv cus india were nt banned,de do play footbal,jst dat der hv neva qualified 2 any major tournament,1 of indian player was signed 4rm 1 club in france..u guys shuld comment o |
U neva talk tru,abi u spray infected pusy water 4 ur dick... Leave mata 4 mata jor,go visit d white buildin |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 37 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 55 pages)

) BCUS ALL SHIP MUST SINK AND BREAK 1DAY