Adufaye's Posts
Nairaland Forum › Adufaye's Profile › Adufaye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 (of 55 pages)
joywendy: when u are chatting with some one and they ask what are u doing? or when sme ask hw far? ans:i dey. then ask wassup??hahahahahaha ![]() When u are in the bathroom,sum1 will b askin what u doin inside? "Am peeling orange" U on uniform goin 2 sch,people will b asking,wher u goin? "Am goin to an interview at skye bank" U woke up,u don wake? "No we dey dream world" |
Facebook is the best(baba of all) Twitter 2nd best,I don't really like it tho,sum gals no dey follow back! (My no2) Instagram..........nonsense,rubbisssh! Just 2 dey upload pic,tel people how ugly or pretty u are,its left fr d people 2 like or comment( if na Nigerian or African create d site/app,e no go sell at all) |
Hahahahahhaha funny man ![]() Where d (((END TIME niggaz))) |
INTERNATIONAL 70-53-76 70-53. (Bomb) FORTUNE 74-17-66 74-17 |
Elliotwiz1: why the thing dey pain you sef? Na your hand them take write am?I b like person wey ETT dey pain? Abeg I no wan just argue weitin I no go benefit frm,just cont............! |
Michelyr3: [color=#990000][/color]well I just finish cuddling live wire,all tanks 2 nepa Carry on na! |
obimind: This end time quotes make me visit nairaland more often. seriously its indeed a sign which indicates that we are in the end of time.lol I beliv say dem no dey buy form 2 join d group,na free so carry on! Garri group dey fade like music dey fade lol! |
Elliotwiz1: big message but little wisdom in it....you dey fear the end abi whetin be your problem?END TIME THINGS JARE!!who dey fear btw me n u? If u no dey fear u no go write am, abi if d world end heaven go sure u abi? |
Bimfo: Who is talking about who made the right Choice or who made th wrong Choice?? We are talking about who plays Better..if that is the case,Neymar plays better |
Oga hazard still dey learn for were neymar dey! Neymar go first am win any international award Neymar go shine pas am for any tournament Neymar dey play more entertaining football Neymar made d right choice! Hazard made d wrong choice,chelsea football no really fit him style of play I giv am 2 Neymar |
Toyota pencil or bullet,any1 dem call am And Mack trailer |
Gee u sabi dance joor! Even d person wey video u sabi,nice editing tho But why u dey tight ur mouth na,u no even add small smile,abi u still carry ASUU fr mind? I just pray make davido pick u sha Goodluck |
A A Adam: For 8 years TROPHYLESS? ? ?how many yrs Chelsea,liverpool n mancity go witout trophy? Arsenal don go 9yrs u dy complain |
[quote author=dannysteve99@ya]Hahaha dis one na fake TB Joshua.[/quote]e wan being form TB joshua na |
Omo c as people dey trek like say der live depend on am.....! ![]() Tins don really change ooooh |
mumumugu: After todays loss, arsenal will rush to the market to sign five playersoga Ade! Shey if dem like ur post alert go enter ur fone ni? Na by to sign,shebi spurs sign 3players in 24hrs yesternyt make we see weather dem go top arsenal na! No mata how many signing liverpool n spurs do,dem no go EVER top arsenal |
1025: hahahahahahahahahaha, see me see football analysis ooo. everybody wey come arsenal dey play ball just like ashravin, chamakh, bendtner, squilachi, gervinho and a long list or other players. at least wenger has got a full supporter here.I know say person go quote me abt doz player u mention,but u just did,Asharvin n Chamakh,did well in his 1st season! But couldn't stand d pace of d game in EPL! Asharvin wasn't given his main role "attacking midfield",he was played as "winger" squilachi,was brought in 2 stay in bench n not to play lol,wenger was even usin young Miguel ahead of him, Gervinho did well na,he didn't fumble at all,just dat he lost form after AFCON,bendtner,bone say him dy play fr arsenal,I play pass am by far! Na one of football o2! D boy no sabi anytin at all |
Tottenham yansh,fr der pocket! If arsenal no win dem ma know why |
Madawaki01: Arsrnal is goin to loseI no know say TB joshua dey NL |
Mess |
Weda him sign or e no sign,club wey wan fail go fail,na by 2 waste money,or to by who make impact? Any player wey cum arsenal go play well,fact,just like barca,der ball na easy man ball! |
Nice cater attack |
90mins played 0-0 |
Nobody wan do mistake fr d match |
Weitin mikel wan con do for pitch? Na him wey neva scored for decades now na wan con score.......smh |
No highlight for dis match I swear |
