Adufaye's Posts
Nairaland Forum › Adufaye's Profile › Adufaye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 55 pages)
If e say na europe e wan still dey make him try bolton or wigan Bt if e wan cum africa,supersport fc,sunshine or warri wolves |
torres2: I trust Fulham to deliver.haters stop hating,it doesn't worth it |
weda we cari water gun or machine gun or even nutin we winning da match ![]() |
If no b china e no fit b like chiko ![]() I go break d record soonest,I go stay for eko hotel n suit for 45yrs,I no go follow anybody talk even journalist ![]() |
dey sabi dance,at least no b only kill n punishment dey get as talentMake dem go maltina dance all na ![]() |
Lol ![]() She wan enta tv ![]() |
Y pple just hate arsenal like dis..............? Anyway weather arsenal use dere full squad or half squad,dem go stil win RuggedArsenal# |
omusiliyu: Good work...JTFu r high on HI Malt ![]() |
HenryQuest: 6) My mind issue; it is common to see updates like this; eating on ma mind, watching film on ma mind. I won't be surprised 2 see dying on ma mind. Lollol no mind dem...........! |
Anything wey naija babe dey do she dey update am fr her stats.........eg Eatin tinx Cookin tinx Chores tinx Church tinx Bafin tinx Exam tinx Na so 1 babe wey won cross badagry express road,update "crossing tinx",b4 we go know "dying tinx" na she update last last! Motor don jam her |
Hmmm nice one!!! Hope him drop sha?? ![]() |
RIP 2 da dead |
RIP 2 daa dead |
Nice pix Dey both look beautiful Akon no dey eva forget home,dats why I like am Kudoz Bro Akon |
Just followed u,kindly follow back [quote author=Kikyben_2]@KrystalBenjamin[/quote] |
So she one tel me say the little boy power her......? When she dey busy they enjoy am! She just shout make nobody con catch dem,so dem go tink say the bobo force her!! Well the boy no suppose do am,e still young! I know blame am,conji no get age n respect |
smothly: if u dey talk,remember say i know u pass ur shadow ohtrue sha! But I no fit lie now,I no dey look any babe face |
Nothing romantic at all! I no dey look anybody face for park or bus |
qlp007: So this happened because they were posted to Boko zones bah?if u ask me who I go ask? Huh |
The love of money is the root to all evil Na must say person go travel b4 dem go knw say e hold ba? Abi make Seun con knock ur door tel u say him dy of highkey b4 u go knw say him hold? Hustle tinx o! Me no dey look any body face,b u dangote or obj,all I knw say na me go 1st build house for sky ![]() |
U go dey travel frm ph 2 lag,when u reach house dem(neighbour) go begin ask,u don come back?? "NO I stil dy Ore" U go dy bathroom dy baf,ur friend go dey ask weitin u dy do dere?"Mumu I dy peel orange" U go dy eat person go stil dy ask weda u dey chop? "No! I dey count rice" U go control babe cum ur hus,she no go wan gree make u touch,she go say na talk she con talk! "Dis tin dy pain me die,all the talk wey we don take fr 2go,whatsapp,NL n street etc neva do us? Nonsense" U go carry boot they go training,person go stil dey ask,where u they go? "I dey go write p.ume mumu" U send credit giv 1 chick she go con flash u "na God go punish her left yansh" U go kiss n smooch gal she go ask u 'what just happen',?"U go ask google o" Sum hungry guys go see u dy drive range rover sport dem go dy enter road make u jam dem "dem neva knw say na driver dey use range rover shine" U follow sum celebrity fr twitter dem no go follow back,"na God punish una,weitin una dy feel like slf?" |
Mumu ![]() |
Odunharry: lol,gunners..u can do beta this seasonwe like our fourth,we are not complaining #winks# |
smothly: That's their cup of coffeeabi na |
Mumu Where d kiss ? |
smothly: RIPyeah |
Anoda NYSC member again Na wa o Just dis year d record of corps wey dey die don increase #sad# RIP 2 d pretty gal Make dem scrap NYSC na |
We forever retain our 4th Una knw the team wey I dey talk na |





?