Adufaye's Posts
Nairaland Forum › Adufaye's Profile › Adufaye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 55 pages)
Na if Fifa no invite any africa ref apart frm dat Algeria ref dem go say Fifa dy do cheatin |
Luxiana19: Ff @Miz_suzeeejust followed u! Follow me back @adufayebola ![]() |
Hmmm watching |
Got 10,failed doc pill in every hlf mins nd d maths etc |
smothly: you spoilt lastnight show for me nowyeah I knw,no vex I don send A̶̲̥̅♏ abeg check A̶̲̥̅♏ cus A̶̲̥̅♏ vry #sad |
smothly: hello wizardlol hope say Y̶̲̥̅̊o̶̲̥̅̊и̣̣̣̣̥... No fly yesternyt? ![]() |
xynerise: You are on ur own. Iam here to have fun.lol |
If u no say na dat Mod side u dy click dislike!!! Well u go find dislike go ooooo! ![]() |
If u knw say na berem side u dey click like! D amount of like go make dem lift her ban! |
I dy feel all of una wey dy suport berem,one one bottle FФЯ una Cause 2moro.............en We go just wake up login see for front page say 1 coward don resign as mod!!! |
smothly: I will cook for both of them and stay aside till they are both througheh u b witch o ![]() |
Hmmm tinkin! Where she take dy cheat dy important if na d bobo hus no wahala,I go just settle matter wit her,nxt week invite her cum,(b4 she go don reach ma hus I go make sure no cloth go dy inside ma rum,)den I go nak her(our last sex)!I go carry her cloth soak in side wata,go troway am far,tel her make she go carry am |
berem: no mind am! Im dey form adolf hitler for nairaland.he has no excuse for banning me.i have never insulted any tribe.even my igbo brother are against me for not being on their side.if you wanna confirm,go to politics section.I knw na u don't hv 2 tel me! Btw,how dem go dy ban person fr 2013 go reach 2016,say na jazz NL dy use? I go quickly quit foreva,wen una no dy pay me! I bliv say dat guy wey ban u,e study bannology fr sch,na 3rd class,dats y e no sabi give ban nd lift ban! |
Oga benji,I neva see weitin dy wrong wit her post o! Shey bcus of ban make we no comment again?? U sabi ban na u neva ban Lloyd,GEJ,or pple wey dy insult pple 4 nairaland!? Berem no mind am jor,e no go unban u,I no just knw y person wey sabi ban no knw weitin b protest? She don protest na u no wan lift d ban,u just dy find xcus so dat pple go suport u! |
naptu2: Half time.u dy watch d match? |
Nigerian Paralympian and gold medalist in the London 2012 Paralympics, Joy Onaolapo , is dead. Onaolapo won gold in the 52kg powerlifting category. She died in her home town in Edo state. The Head Coach, Nigeria Power Lifting Federation (NPLF), Are Feyisetan confirmed her death. She left behind a husband and two children. Feyisetan said that the federation had yet to be fully briefed on the cause of the death of the athlete, who was with the Edo State Sport Council. May her soul rest in peace.
|
Dis Arsenal team need 2 b flogged! Chai,see weitin Napoli dy do dem# |
nikkykay: Oga ur copy & paste no need part 2!am not watchin d matchin dear,lovin it on twitter,I no fit watch dat kind match,na money me dy look fr |
PENALTY FOR ARSENAL! Gibbs is felled in the box and Kevin Friend points to the spot (17) 0-1 Podolski steps up and strikes it low but Reina dives to his left and keeps the ball out |
naptu2: Arsenal 0vs1 Napoliyeah sad# |
Goal for Napoli. Insigne goes through and opens his body up to beat Fabianski |
Here come the teams! #Arsenal, wearing the new yellow and blue away shirt, are led out by captain for the day Per Mertesacker |
Arsenal team to play Napoli: Fabianski, Jenkinson, Koscielny, Mertesacker, Gibbs, Ramsey, Wilshere, Rosicky, Gnabry, Podolski, Giroud Arsenal substitutes: Martinez, Sagna, Miquel, Arteta, Zelalem, Oxlade-Chamberlain, Walcott, Akpom |
Ijogz K: What time is the match self, Xterday I saw 16:20 only for me to check today and am seeing 22:20same here,many site ain't sure of d tym |
neyyo: But let's ask ourselves this sincere question, is it that Arsenal doesn't want to sign or the 'big' players do not want to come to Arsenal? Imagine we lost Higuan to Napoli! Sincerely ask yourselves, which 'big' player can Arsenal attract?I tink big players don't wanna come,mayb bcus of d pay or bcus we r not title contenders! |
BabaAlabi: As an economist- Wenger should start with matured players. No youngsters or experiments. Winning the emirates "trophy"..(cough) would give the fans something to smile about since no player is coming to the emirates this window.br0s take am easy o,no body dey smile wit am at all,mayb e no say dem go beat am for naija dats why e no come naija for pre-season tour ![]() |
Ijogz K: How I wish Fellow Arsenal Faithfuls can ignore the Match down dere at the Emirates to protest our displeasure over the Lack of ambition shown by the club.hahahaha bro take am easy! Oyinbo stil dy learn na,me bliv say if na naija,no body go even go stadium go watch dem,bt baba promise say e go add 2 d squad b4 deadline |
Watch out 4 ma boy Zelalem
|
The Emirates Cup returns! Yay! "The only cup Arsenal can win" Lol! After the humid, searing temperatures of South-East Asia, Arsenal players will be happy to be on home turf. The pre- season preparations haven''t ended yet though, with stiffer competition awaiting the team in the form of Napoli, Porto and Galatasaray. The Asia tour gave us a glimpse of the intent and hunger of the players to claim a spot - the established and younger crop alike. This will further give the players an opportunity to shine in front of the Emirates faithful and prove their worth to the managers. So what will the team be like? How will we play? Which youngster will be given more chances? All these would be answered today! Expecting a mixture of youth and experience in the lineup with familiar faces in the midfield and defense. Attacking wise, the manager may put in a more matured lineup of Podolski, Giroud and Walcott, but you never know what 'surprise' may pop up. (read Gnabry/Zelalem/Ryo/ Chamberlain). Napoli Danger man/men: Hamsik, Higuain Arsenal Danger man/men:Zelalem,Giroud,Koscielny
|
Abbey2sam: are you blind or something?sorry I'm nt blind,I neva see gal wit such tribal marks,nd bside d OP no indicate any tin like m/f 4him name no vex |




