Adufaye's Posts
Nairaland Forum › Adufaye's Profile › Adufaye's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 (of 55 pages)
REMMEI: do you comprehend what's written up there at all?..the op is a female and not male..d OP post no dy straight wen I read am,I a1st tink say na male,wen I see d second post e b like say na fmale! Bt any way tnx |
Gee u no wor wor reach me and any of ma frnds! But I stil get gf's no b 1 no b 2,I get dem like dozen,no b lie o,all of dem love me die,I dy make mouth bt na d fact,all ma chick fine wella nd dem no dy demand! Gals no dy tel boy wey wor wor 4 der face,no mata d mind,na u dy fear 2 approach gal,sum gals like handsum/ugly guys,sum like handsum only,sum like money,so e just dpend! Mostly na swt mouth nd woo tinz dy move gals,if u sabi approach gal she go like u,she go even forget say u wor wor,nd u fit get weitin she want frm guys wey doz handsum guys no,(afta all,beauty luv d beast),make frnds wit gals,bone ya ugliness,no b we create ourselves,I blieve say if na we humans create ourselves,no body fr ugly,"rememba na d way wey use woo gal she go take follow u,if u use money she go love ya pocket" Bible say God create us wit his on image soooo bros cheer up |
Ogoanita: Boringwhy not post urs?? |
caramel007: This desire to open this thread was borne out of two incidents that happened to me recently and I want to know if my opinion is shared by a larger percentage of people especially the female folks. So here we go..is dat ya pic? If yes.........damm u d prettiest babe eva!!! Ma mama go run mad if I show her U |
smothly: i got ur message on tweeter but i tried to reply but it marked X,i think d problem is u re following a wrong @ruthokeyeah hv done it, u made a mistake wit ur username,u gav me d wrong one,here is ya real username on twitter @ ruth_oke! U can reply it now ![]() |
Any body wey loot,steal,give/receive bribe, go get his useful hand cut(I mean d hand wey e dy use write) Wen I don show xample dem go knw say I serious. Any president wey but dis law,I swear tinz go beta |
smothly: i searched thru my followers list but urs is not there,i donno maybe its network shaI did bd am stil followin u,y not search fr me@adufayebola |
bakkielibra001: this is not good for the guy.the guy need to be respected by arsernal management,if it's true.why would arsernal make him suffer before putting his hand in paper.They need to get his club manager and get him a deal shikena.its not as easy as u tink,Arsenal is a big club,nd wouldn't like 2 sign a flop! Oboabona is good bt lacks technique(even Sunday Oliseh said it Nig vs Spain@supersport) all Nigerian players dream,is 2 play in Europe (top clubs) nd he got d chance he is scared I gat a frnd who went 2 AC milan fr trials,he was trainin wit d senior team nd couldn't do well cus on Ronaldinho! Bt leta signed by anoda club in Italy |
Kgdavid: its not the best to analyse things out of emotion. you are wrong on quite a few levels.ma gee u don talk am finish |
smothly: @ruthokemadam I just followd u,pls follw me bck,@adufayebola |
dhrey: 1 luv bro,back to the op's topic.mine was just 1k but i didnt collect it.lol I collect mine o |
Followin |
Na him get him mouth! But I kw say we go shame am |
dhrey: i dont av tym 4 dat.just kiddin bro,I no mean anytyn,just drawin attentions |
nancyberry: @ogblaze1I just followed u,mrs Ify,pls follow back |
[quote author=I-pledge]u dnt ve integrity[/quote]u dat hv teach me |
milehigh06: well,howmuch do u think arsenal will have to pay to have those players in their team?whic player? |
milehigh06: and how old is hewell dy bobo dy play 4 german U16,just 16yrs of age,e can stil play 4 Ethiopia |
Funpeter: yaya was rejected by arsenal even after trials even drogba so no excuse let him go nd proof to arsenal dats is worthy to wear the great arsenal jersy if not let him be a local champion if he is satisfy with dat i rest my case.seconded |
milehigh06: the 17 year olds that arsenal keep on signing,where were they tested?yes na! All were tested,gideon zelalem was tested 4 2trials b4 he was signed! Mostly called d new fabregas! |
milehigh06: in as much as I would like himto jump at the opportunityI am really glad he took this step because lets face it,is djourou better than him,is squilacci better than him...did arsene not just sign a 17 year old from the U21 championships without trial?that is disrespectful to Nigeria as a whole after what kanu has done for arsenal and u have people talking about him grabbing the chance,well,that is the reason why you have Nigerians playing in indonesian league and indian league all in the name of grabbing the chance.Godfrey,more power to your elbows for what you have chosen to do,if its your destiny to play for a major club,the one that actually wins trophies will come for you for he is a very good player.Sure arsenal would have done the same to omeruo if he wasnt already a chelsea player.and was it not the same arsenal that decided to send players to Nigeria for photo shoot but will send entire teams to indonesia to go and play full gamesdjourou nd senderos,(2 worst arsenal defenders pair 4 tournament witout conceding any goal) while didn't he(oboabona) nd omeruo do dsame at afcon or cofcup |
Noblechyk: Mikel went for trial where? The Mikel we know or another Mikel? U must be a millenium fool to hav typed d above rubish. Ur post is jus a self subjection to modern slavery. Only Vermallen does better than Obaobona in Arsenal back four. Invitation for trial is an embarrassment in the highest order. No offence dear but repent so we can move forward.bros y u go talk like dis na,say na only vermaelen play pass Obaobona,person wey no body knw until AFCON,per matersacker nd kosicleny gud pass am 1bilion tyms,even Mique wey dy reserve team play pas am Leta u go use obaobona compare luiz,olsson,taylor,evans,agger,richards etc |
nerodenero: I totally disagree with your comment.Most African players are treated like poo in Europe,aside age cheats common in Africa,the amount African players are purchased is highly disgusting.I think Oboabona made a good point.He knows his worth,experience,technicality etc,the reason is bold to attack Arsenal.How many players of African heritage could respond like this.No worry my guy,be good at what you do and every soon,a better and trophy-driven clubs like Barcelona,Bayern,Real Madrid,Manchester Utd and Chelsea will come knocking.well dy is ur own opinion,I gat many frnds dat went fr trials nd hv heard many,frm local club(training)! Him dy NPL dy form |
CONSTAINE: Na who tell you say after the trials dem go pick am.my friend. No allow oyinbo use you like asaze odemwingie like toilet tissue.them no dey call people trial,if dem wan give work somebody no need trials.90percent disappointment cases na hin dey follow anything trials.bros if u perform wel fr trial,dem go surely pick u,b4 any Africa player go perform well 4 Europe dem go 1st go 1st trials,drogba,eto'o,mikel,yaya,kolo,kanu,etc all did trials b4 dy sign 4 european club! Stanley okoro went 4 trial nd were field wit his age group,he was knock out,due 2 d pace nd knockin"old man like am" Obaobona neva play 4 Europe,nd e no fit stand d pace of EPL,e go good make him go fr d trial,some south america players dy do trial 4 europe club b4 dey sign dem nd africa player no go con do? |
Nice1 lovely |
I go shine teeth giv am,tell em say d battle btw me n him go start e nxt 5mins If e no beat me I go beat am In short we go beat our slf |
Nice1 I c wey dy arrest 1 army man opp festac,alakija bustop,bcus say him wear army cap dy nd ordinary cloth! Doz MP "military police on patrol,just ask am sum quest,den dy arrest am" Naija army dy para now oh |
Ronaldo na Compare Neymar 2 A.Musa |
dhrey: she is whatgoogle am |


