AfricanApple's Posts
Nairaland Forum › AfricanApple's Profile › AfricanApple's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 181 182 183 184 185 186 187 188 189 (of 209 pages)
MizMyColi: [size=14pt]Hey!see me see wahala o, u said u are happily e-married else you would have.... so why u kon dey jealous me now. Niko no spoil show for me o |
COvo: Send your CV.Lol!CV kwa, hian, I no get CV o, I no dey search for work. better say yes before i change my mind |
vizkiz: op is this and that!lmao, yeye people full dis Nairaland eh |
I swear if u be my boyfriend and u no dey romantic, I go dump u. na wetin!!!!! how I go marry person wey go dey dull my spirit for house especially all this football freaks wey like football pass their wives. eeewwwwww op carry on jare infact, will u be my boyfriend? I love calm and romantic guys like you ![]() |
neighy: that 1 no mean say she go sing Forever na...I want make she sing forever o. how can I do without her music |
dre11:chiziz, dis is criminal of d highest order. how dare u change what I wrote like dat sowi jawe, na work o. I just dey come back now, headache won finish me, na so work berekete for me today. o gbadun |
neighy: kilode?I too like her |
[quote author=MizMyColi][/quote]I'm a shy quiet lady, loves reading and writing books like my life depends on it, a potential writer. I like dancing and acting, I love apple so much dat i felt my birth name should be apple and guess why I love it that much, cos its has d shape of love and color of prosperity I love to play basketball, handball and volley and I love watching athletes, swimming. I love to travel, I mean exploring d world. I want to be the first woman who has gone virtually everywhere in the world talk about music, I don't joke with it. so much inspiration my career dream is to be a news caster and an actress when it comes to religion, forget me o. though I don't have specific time for prayer I pray whenever I remember camnewtown4press: the first friend I ever made here, though he could be crazy atimes but I love him for his intellegence |
Jbluv55: whaaaaattt?!!!!!! A mil?Ashe otie le, economy ni e personal |
dre11: Okay sir........hmmmm *sneezes* |
neighy: u no want make she drop Mic? Abeg dey Chew "AM ALIVE" Anytym u miss hermake she drop mic ke, a beg o not now |
neighy: G00DMAWNING YA'ALL HOPE YA'ALL HAD A SPLENDID NYTha na. it was more than splendid. how yours |
dre11: So u have schedule a date with Jb.nahhhh, the was no schedule o, he is talking to me na, so I can't just leave him like dat |
dre11: That is gooddat means I will be btw u and jb |
Jbluv55: Oya how much make I ransack my sokoto whether I go fit payjust a million dollar yeah sure |
Chukkasy: if all these things you listed don't interest you, then you're doomed.......... my advice is that you drink poison or locate the nearest transformerHaba, dat was cruel. d boy is in dire need of good advice, see what u wrote |
dre11: I due hold up this night.....why holding up. yeah, really having fun with d dude o no, I told d guy not to follow me today o |
GowonAbacha: As they say, the truth is always bitter and it hurts. You are not pretty and don't let anyone deceive you. You are a very ugly girl and that's why boys have been running away from youyawns.... time to sleep and dream good. |
[ dre11: Why u come waka come mah lane thenwurrup |
neighy: really? Coz my smile melts the Coldest of hearts... Am Ok sha... Would'av been beta if the Blues Wonnot on my side it would have been better if Celine Dion releases new music this year's christmas |
MhisIjay: Same here.was just joking anyway but did kinda post doesn't really make sense sha. |
GowonAbacha: If they born ur papa well u talk wetin u just talk na for english make I embarrass u .....I even dey commend u sey u fine and u still dey insult me on top...instead of make u even thank me. U no fine I swear...ugly thing...even my dog go reject u....lmao, e dey pain am o, gaga o. e means say u dey useless, dem just released u from yaba left. b4, u open dat ur dirty mouth I know say I fine. no jealous me too much eh. I sure say u never see person wey fine reach me for your life before. infact ignore mode activated. I no need to follow u dey yarn as u dey rant b4 me self begin dey mad |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 181 182 183 184 185 186 187 188 189 (of 209 pages)
[/size]





