NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 3:55pm On Apr 23, 2016 |
SMartins1: Aghans my G,saw ur post man...na stream2 them say make I follow go o...when you hit lagos, you lemme know! hw tins na. Mak we chat 4 Watsap na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 10:29pm On Apr 22, 2016 |
iambibi: lol.. Thankiaa...  my dear, i hear say all d husbands 4 dis city don divorce their wives. Na this time i won find my wife oo. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 10:22pm On Apr 22, 2016 |
Rukkyola: Love u 2 o. I still dey here sha even if all of una run leave me. I will always b here. my dear, am with you. This is d time to look 4 my Missing rib. Help me find her |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 8:00pm On Apr 22, 2016 |
iambibi: .. Rukky i don cry soteeey notin remain for eyes again, i com begin dey wonder wich one i go cry when my future husband go gimme ring for hand .. my dear its wel. Just take heart na NYSC dey cause. Na 4 long NYSC dey break our heart. Finally dem don succeed scatter our love 4 dis city |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 7:18pm On Apr 22, 2016 |
My fellow citizen of Golden City. We are one, Remember we are all Batch A. The streams are like branches in a tree. Pls my people this city is the tap root of stream 1 and stream 2. Pls we should remain as one. Love you all. SMartins1 LogoDwhiz Rukkyola Fraiser spixytinxy DTOBS Qutyjoice |
NYSC › Re: Lagos A16 Stream 1 Lets Meet Here by Aghans(m): 8:21pm On Apr 21, 2016 |
Add me 08135048468 |
NYSC › Re: Lagos A16 Stream 1 Lets Meet Here by Aghans(m): 5:31pm On Apr 21, 2016 |
Chommieblaq: Chioma Obi Unimaid Environmental Biology Lagos stream 1 welcome dear |
NYSC › Re: Lagos A16 Stream 1 Lets Meet Here by Aghans(m): 5:28pm On Apr 21, 2016 |
ngoziigwe: Let's continue with this hw ar u dear |
NYSC › Re: Lagos A16 Stream 1 Lets Meet Here by Aghans(m): 5:25pm On Apr 21, 2016 |
Am JOSEPH FEJIRO AGHANENU from delta state ELECTRICAL/ELECTRONICS ENGINEERING |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 5:06pm On Apr 21, 2016 |
Finally they have lifted the ban. Dem post me go Lagos. SMartins1 were dey carry u put |
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 5:12pm On Apr 19, 2016 |
Viewing this topic: LogoDWhiz(m), LMAyedun(m), Ojeifo12(m), biotechshola(m), rlgiwa(m), Rukkyola(f), Adenike009, kennygee18(m), iviequeen, samju100(m), CROBBOY(m), mschubby, moh85, iambibi(f), Enouwem(m), Fraiser(m), Obi88(m), prindu(m), BlizzydoDo(f), fairlyusedpant, merikims(f), Aghans(m), Brimmie(m), DTOBS(m), jubrealguy(m), FolabiBret(m), funkylv81(f), emmalexbaba(m), femialabi2016(m), shubs(f), Ndejiko(m) and 7 guest(s) |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 5:10pm On Apr 19, 2016 |
SMartins1: My G (Aghans), how are you doing? my real guy i just dey observe. Tomorrow we go kw were u dey go oooo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 2:33pm On Apr 18, 2016 |
SMartins1: Aghans my G, how e be na... you don't miss crowd for the city ooo... any info for you side? lol. I no won talk 4 dis city b4, i won remain indoor til i see Where dem post me go. By den i go get time find my Missing rib. I dey travel go my Sch |
Romance › Re: picture: Which One Is So Harmful And Dangerous? by Aghans(op): 8:06am On Apr 18, 2016 |
ZIDANEFUN: haaa omo na No.4 oo hmm fear dem oo u mean say dem dey kill slowly |
Romance › Re: picture: Which One Is So Harmful And Dangerous? by Aghans(op): 6:24am On Apr 18, 2016 |
lalasticlala come see question oooo |
Romance › picture: Which One Is So Harmful And Dangerous? by Aghans(op): 11:26pm On Apr 17, 2016 |
Which one is so harmful and dangerous?
|
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 11:14pm On Apr 17, 2016 |
Rukkyola: Good evening to d GC family, guests & intruders!!! The family of sent4rina wishes to invite u 2 d most anticipated naming ceremony of their triplets which will be celebrated 2moro, 18th April, 2016. The party shall take place at the Golden hall. It is a must attend party.
Ur favorite musicians both home and abroad like Wizkid, kiss Daniel, Chrisbrown, lil kesh, Olamide badoo, falz & lot more will b performing at the event.
Comedians like Basket mouth, and AY will also be present.
Foods & drink will be in extravagance.
Gate fee: N500,000 for VVIP, N350,000 for VIP, and N100,000 for the IP.
Bring ur families, foes & friends along. U can't afford to miss it. see packaging. give me d time, u kw say i no dey mis dis kind tin na. Babe tel ur Sent4rina mak E b nite party |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 11:06pm On Apr 17, 2016 |
spixytinxy: lol u no say dat one go hard me small ooo lol. Hw life na. Hop u dey prepare ur package wel towards camp |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 10:44pm On Apr 17, 2016 |
spixytinxy: Aghans Aghans mavo, chai I don offend u oooo oyoyovwi, but u no dey hear Urhobo sha? My dear, I no kw hw i won tak beg u. Maybe mak i use our language so dat E go dey b/w our two |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 12:38pm On Apr 15, 2016 |
Rukkyola: Aghans, how is u na? Longest time my dear my phone b spoil b4. Sorry say i no cal u. After my program i go cal u mak i share some of d grace wen i carry com back 4rm d program |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 12:34pm On Apr 15, 2016 |
SMartins1: Lmao... How today dey be na? i won go church program today com back on sunday. I won go pray 4 grace wen go carry me go camp. I really need big grace 4 camp. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 12:09pm On Apr 15, 2016 |
SMartins1: Amen ooo...
weting man go do. how ur night? my nite ws cool but sleep monday carry me n u |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 4:43am On Apr 15, 2016 |
SMartins1: My side no just good, boredom wan kill ur broda... Make NYSC no F with me ooo. my guy 27th is sure. U don eat yam finish reach E tail, u say E dey bitter |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 8:18pm On Apr 14, 2016 |
eaglevision: Dtobs baba i dae see u o blizzydodo dear ur welcome,abeg call ur husband fraiser to order merikims my merry christmas awayu dear? hardiodun i greet u sirguy542 awayu today aghans my padi i hail thee and to marvluv my delight good evening sugar,hpe ur doin fine dis evenin,dnt b distracted by all these noise my dear,have dis chilled apple juice honeycomb my main man i greet u. Hw ur babe na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 7:19pm On Apr 14, 2016 |
SMartins1: Aghans my real G... waiting they sup that way? my brother nothing dey sup. We dey wait 4 CUL. Hw ur sid na |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 10:32am On Apr 13, 2016 |
[quote author=SMartins1 post=44659625][/quote]my brother good morning. Longest time, hw u dey |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 9:22am On Apr 13, 2016 |
sirguy542: Oyehomie jubrealguy. Fraih eaglevision. Frasier iambibi LogoDwhiz Crobboy everybody come & see oh!..... sirguy is now engaged to cynnny..
NEVER GIVE UP IS NOT JUST A CATCHPHRASE IT IS A WAY OF LIFE........ congrat my bros, i love ur courage. How u dey plan ur marriage, make sure say ona wed b4 27th oo |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 11:27pm On Apr 10, 2016 |
My bed dey cal my name, mak i go answer d cal of nature, ona good nite n swt drms. One love |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 11:24pm On Apr 10, 2016 |
sirguy542: Smiles!!!! truly person wee him father dey heaven no dey go hell fire....PA Frasier thank you so much. lol. |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 11:03pm On Apr 10, 2016 |
sirguy542: No mind Aghans wee no sabi Bible... pls oye help me talk to cynnny I really love her so much you know you are my brother in Christ...pls what's the spiritual focus for this month? bros proceed, my oga (Fraiser) don talk to me |
NYSC › Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Aghans(m): 10:59pm On Apr 10, 2016 |
Fraiser: aghans cool down I no sey u no dey cause trouble because my bois never report ur case to me bfor, u na cool headed guy bur d wey u dey double cross sirguy e b lyk sey u sef dey nurse one kyn feelin lyk babe for one corner of ur heart. Even if she b reverend mother sef, so far she don enter dis city guys must still try dia luck wit her unless she no try b dat... Just leave my son make hin dey continue wit d gud work. I dey observe painstakinly. Cynnny sorry i wil nt b able to continue because my oga don talk. Master i surrender. Ur boy greet u |