Ajasa4link's Posts
Nairaland Forum › Ajasa4link's Profile › Ajasa4link's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 131 pages)
dicksj93: GOT HEART?Casted into Lake Chad ![]() |
femcruz: ComboCasted into Ogunpa River ![]() |
vickertony: BET SLIP OF TODAY STAKE ALL YOUR PAPA LIFE SAVINGSCasted into River Benue |
Sowl: Dem dey rite attendance oo,in d hall rite nw sef,na so so up and coming artiste of lasu dem dey stage dey perform,i doubt if d attendance wld b used 4 anythn tangibleNo mind dem jare. |
Lasuites in the house I just got info that they are kind of taking the attendance serious at the pre mobilization briefing serious. So if u have someone in school tell him/her to write ur name for u. Cos someone already did for me o. |
Valentinooo: Goodmorning fellow corpers. How are you all doing?morning bro |
Sowl: Shey u dey cum dis obafunwa congress 4 we otondo corpers?No |
Sowl: @ajasa shebi u b lasuite?Yes |
Na wa o,these people no dey sleep ni? As for me,since I heard soldiers will be waking us as early as 4am, I've seen it as a point of duty to always wake earliest 8.am for the few weeks remaining before camp o. Me I cannot come and go and kill myself o .... Good morning fellow housemates, wish u all wonderful day ahead. Happy birthday sokarsenal |
ogiriAMAE: won't b there tho,wat faculty did u finish frm?I shuld knw uFms. |
ogiriAMAE: I believe this person shuld be a lasuite!!!Yeah and I believe this person is getting ready to meet obafunwa tomorrow at the new auditorium. Or else obafunwa will seize ur letter o ![]() |
Hissexcellencie: †ђξ risk is too much & unnecessary. Besides some F&F members won't wanna relocate just like that without an explanation. And when u explain u have just compromised d situation.Wetin concern me with friends? All man for himself jor. Only my immediate family members are my priority. Once I relocate them, E Go Be! |
Hissexcellencie: friends and family wouldn't be too hard to find if †ђξ person mean am.I already explained How me and my finally will cross over the pako bridge from ipokia to Porto novo now. |
saltinn: lol just kiddingOK. Help me greet obafunwa tomorrow, tell him: Oba nki oba o ![]() |
Abimloaded: Vikingur Reykjavik - KeflavikCasted Into Ogunpa River. |
saltinn: for posting,well will be in skul to meet my frndsWhat has posting got to do with attendance at nysc pre mobilization briefing o. Chai, lasuites una too dey fear |
Gbajabiamila1: Lol. My day was fine jare. I trust you dey prepare for camp.Yeah ,am trying to. |
amsad19: ohboy nawao see wahala... I jst go through her profile... Aumehn u don die b dat... she fit b ur mama oooooooolol, e Don buy market ![]() |
Gbajabiamila1: Lol. Nothing dey happen. I'm outta Lagos. I was surprised to see them say they'll take attendance. Pls what's the attendance for? Good evening bro.Evening, How was ur day?.....No mind lasu and their useless threats jare. Why should they have to threaten us because of ordinary pre mobilization briefing. As for me,I won't be going because I can't waste my t-fare just to listen to the same tips I've been reading on this thread. So if obafunwa like,let him mark the attendance register himself, I no dey show tomorrow |
Smeeky: bros e be like say u drink 365days ago palmy..So what u are saying now is u are my papa and na u name me Sammy abi? OK contunu...... Because u quote me and call me Sammy wey no dey my birth certificate o. I confuse for ur matter o |
Cleoqueen: I would like to know as many people as possible, should incase we get posted to the same place, so at least, I will know someone and the camp won't be soooo boringSomething tells me we will both end up in the same camp......Welcome to the house. |
Gbajabiamila1: Patiently waiting for 'Previously on 24'. Been a long week.U better sleep early so u will wake early. U know obafunwa will be waiting for u at the pre nysc mobilization briefing tomorrow and u don't want to keep him waiting o. ![]() |
Smeeky: OMGBros I swear na Turbo king u shack. Abi which other powerful drink fit make u mistake me for samguine na ![]() |
aumeehn: muguHmmmmmm...I retweet u jor |
Samguine: Na gods you want to dey parley with?So u think they are not tired of schnapps everyday? Of course they want to feel Ciroc, Hennessey and Jack Daniels. Now that's the reason they will have no choice but to parley with me. |
lorddaywalker: naso oo bro,wit dat kinda money,I will raise som gods frm d dead to b ma bodyguard.lik OGUN(god of iron) sango(god of thurnder) and many more..na africa we dey joo where GPS no get meaning,I can b in ds naija wit no traces.gbabe!Confirm! Exactly what I was saying. With that kind of money,all the 401 gods of ile ife will definitely parley with me |
aumeehn: omo see d kyn wahala wey i put myself into......juz diz morning i saw this girl on facebook..we begin to chat i end up collecting her number i called her @6pm.....juz den sumtin tell me say mek i check her photos d profile picx dey fine buh wen i check her album na diz picx wey i saw o.............. ![]() beauty lies in the eyes of the beholder! U never know she might be the bone of ur bone and flesh of ur flesh. Aboki hooks yarinya niyen o. Lobatan![]() |
ALAYORMII: Guy, you no sharp oooI was being realistic ni jare. U think say Nigeria to Madagascar is a trekable journey? Oya tell me How u go pass airport with ur billions in d bag without being flagged down na. U see,me that am planning to trek to Porto novo knows what am doing. I can always take a boat to Senegal or any other place I fancy from there na.... Wait a minute, did I just say boat? I mean yatch jare, as a big man ![]() |
hahahaha.... I don laugh die for here |
yorex2011: You knw say jazz na anoda option o... Dat money to big for anybody to leave... If na u dey d position nko.. You no go track d guy wey carry ur money... D guy go find ur facebook account... Find and torture any friends or relatives he finds... Into giving up your location... Note dat 20mill dolls is about 3.2+ billion naira oU think say person like me wey Don plan all this kind exit / disappearance tactics no go sabi say Facebook get "Deactivate Account Button" wey I go Don click ni? By the way,for the jazz parole, u think having as much as 20million dollars doesn't make a potential customer of the best babalawo in the whole africa? U see bros, that money I now have will be my immunization against all forms of attack |
yorex2011: U reason sey person wey dey carry 20million dolls for bag no get means to find u ni?U Don too watch foreign films bros. U think all those bounty placing u see in those films work here? Oya which means does he have to find me than declaring me wanted? U think we have a central system that stores everyone's data which he can hack and therefore trace my location? Bros wake up jor, na naija we dey. Let's even say he plans to declare me wanted, Remember once I discover the money me and my family will just take a stroll along one of Nigeria's numerous porous boarders preferably the one we e share with Benin around that idi iroko side( Believe me I won't spend up to 5k to pass through the boarder with my largesse and the whole family ) .Now tell How his bounty game won't be a failed ploy from inception? |
Yungmilio2: lol. I hail SirOK that's good, may the fast be acceptable o. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 46 47 48 (of 131 pages)



