Politics › Re: Abdullahi Mahuta Shares His Jordan Trip Experience (Photos) by akins177(m): 11:43am On Dec 19, 2017 |
2:30am, u no dey sleep  no lie o... which kind spirit dey use u ? |
Politics › Re: Tallest Soldier In Nigeria Meets President Buhari (Video) by akins177(m): 11:39am On Dec 19, 2017 |
omoga  |
Celebrities › Re: Simi Bares Cleavage In New Photo by akins177(m): 11:24am On Dec 19, 2017 |
na loyal Simi breast loyal... abi person breast no fit loyal again ni  |
Celebrities › Re: Simi Bares Cleavage In New Photo by akins177(m): 11:23am On Dec 19, 2017 |
|
Politics › Re: Osinbajo: Buhari And I Poorly Paid by akins177(m): 10:49am On Dec 19, 2017 |
baralatie: this I believe very much.Nigerian president are poorly paid . like how many Millions of naira per month  poor paid indeed..... na here we go dey wey dem go dey bobo us |
Celebrities › Re: Banky W And Thierry Henry Pictured In Lagos by akins177(m): 9:49am On Dec 19, 2017 |
crazydude1:
Just as Alex Ferguson took the progress of man utd . #GBAGAM# lobatan |
Romance › Re: Photos Of A Beautiful Plus-Sized Lady And Her Man by akins177(m): 9:41am On Dec 19, 2017 |
hideraoluwa: She's not really big.... I Was expecting something else  . like bebengudu bah  kontinu |
|
Agriculture › Re: Ogun To Start Sale Of Mass Ofada Rice (Photos) by akins177(m): 8:12pm On Dec 16, 2017 |
amahthelma: That is lovely sha for the Ogun people known for locals....i don't like all diz local food like seriously I take continental meals ....ofadi or ofada whatever it makes me sick... . slay momo....I know u not like it, bt APU is ur best food  |
Culture › Re: Emir Of Daura's One-year-old Daughter Turbaned Magajiya Yakumo Of Daura Emirate by akins177(m): 9:57am On Dec 16, 2017 |
y r they not wearing hijab  ?  |
Politics › Re: Halima Buhari Called To Bar With No Hijab (Photos) by akins177(m): 9:34am On Dec 16, 2017 |
Saheed9: what about this . compare this to that of Buhari's daughter.... the deference is clear |
Politics › Re: Halima Buhari Called To Bar With No Hijab (Photos) by akins177(m): 9:32am On Dec 16, 2017 |
[quote author=Saheed9 post=63324513]what about this [/quot And compare this to that of Buhari's daughter...... the deference is clear |
TV/Movies › Re: "I Would Go Nude For N45million" - Big Brother Naija 2018 Prospective Housemate by akins177(m): 11:17pm On Dec 11, 2017 |
anny268: Rubbish! . fine girl..... marry me nah.... lols |
Sports › Re: Mourinho Had Milk And Water Thrown At Him As Man City Players Celebrate (PICS) by akins177(m): 5:11pm On Dec 11, 2017 |
johnstar:

Dm beat u for old Traford or old trashford u gt mowt dey talk say dm celebrate hu nor go celebrate away victory
Dude r jux pained
Take heart
Second leg dey u fit stil win dm
Lukaku na fraud  . abah bro.... Lukaku wey do 2 assist ? lols |
Crime › Re: Pastor Killed In Abeokuta, Ogun State By Unknown Person (Graphic Photos) by akins177(m): 5:06pm On Dec 11, 2017 |
kaze4sure: Whosoever that does this will never go unpunished.. Amen |
Foreign Affairs › Re: Explosion Rocks Bus Terminal In New York (photos) by akins177(m): 4:58pm On Dec 11, 2017 |
Kingofrudy: Until you Christians return Bethlehem to Muslims, trump has made you people easy targets Islam will conquer the world . Aunty ODE..... if u have someone there u will not be here shouting..... raraaa... go carry d whole Bethlehem for head dey cry sey na Muslim suppose chop d land.... mumu |
Romance › Re: "Came To Nigeria To Wed My Fiancee But Indonesian Girlfriend Is Pregnant" - Guy by akins177(m): 11:45am On Dec 11, 2017 |
omoooooo.... c dis guy name, na work e go dey give hin teacher wen he/she dey call d register o |
Jokes Etc › Re: When Alcohol Hits The Right Spot, You Start Reading The Ingredients (Photo) by akins177(m): 11:40am On Dec 11, 2017 |
|
Christianity Etc › Re: Pastor Adeboye Blesses Handkerchiefs At RCCG 2017 Congress by akins177(m): 5:48am On Dec 11, 2017 |
OSCAMO: Don't be a stupid sheep! like u and ur parents bah ? OK its just an advise anyways...... thanks  |
Christianity Etc › Re: Daddy Freeze: "I Have Prayed For An Enemy To Die Before, I Won’t Lie" by akins177(m): 3:35pm On Dec 10, 2017 |
|
Christianity Etc › Re: Living Faith Church Produces Bibles Worldwide (Video) by akins177(m): 9:06am On Dec 10, 2017 |
hakeem4: How come salvation is free but you must buy bible . Cus na free dem dey give una Quran  |
Christianity Etc › Re: Pastor Adeboye Blesses Handkerchiefs At RCCG 2017 Congress by akins177(m): 9:03am On Dec 10, 2017 |
Babzrockman: ....and u are so sure the writer is an islamic faithful before generalizing?
we need to grow mentally in this country... May God bless us . amen.... he sounds like 1 |
Celebrities › Re: Why Many Actors, Actresses Attend White-garment Churches – Actress Adesegha by akins177(m): 8:55am On Dec 10, 2017 |
olusholajohn: dem dey do correct jazz big time . ur hands r not clear.... u dey go do jazz there bdat..... lols |
Christianity Etc › Re: Pastor Adeboye Blesses Handkerchiefs At RCCG 2017 Congress by akins177(m): 8:51am On Dec 10, 2017 |
BUHARIISCURSED: Soon he go collect first fruits by January, chai this man is a bloody criminal . How e take rob u and ur family..... I swear if u have someone like this man in ur family... walahi una go don comot this poverty wey una useless MOHAMMED no fit help |
Celebrities › Re: Why Many Actors, Actresses Attend White-garment Churches – Actress Adesegha by akins177(m): 8:11am On Dec 10, 2017 |
|
Celebrities › Re: Why Many Actors, Actresses Attend White-garment Churches – Actress Adesegha by akins177(m): 8:06am On Dec 10, 2017 |
JamesReacher: To renew their Jazz . cus na jazz dem dey do for cele abi  omase o..... God go forgive u sha |
Christianity Etc › Re: Bishop David Oyedepo Speaks On Tithing At Shiloh 2017 (Video) by akins177(m): 7:37am On Dec 10, 2017 |
BUHARIISCURSED: After the criminal eat tithe he go still wait for first fruit
Satan go punish him and adeboye as they rob the poor . ahahahahahahahaha... lols, funny, naso u funny reach  mumu like u... na as God go punish u, ur useless mama and papa, and the so call slave Muhammed wey una mumu dey serve...... poverty na hin go kill una |
Romance › Re: When Ladies Go To The ATM With Their Boyfriends (Photos) by akins177(m): 4:25pm On Dec 07, 2017 |
amzee: Please how do i post comments? . switch off ur phone and it under ur pillow... na to dey comment on anything u wanna comment o.... #lobatan# . thank me later.... ko ti e tunwa t'ope |
Culture › Re: Oba Babatunde Ajayi Installed As Akarigbo Of Remo Land (Live Pictures) by akins177(m): 3:09pm On Dec 07, 2017 |
naso.... bt wetin me I no understand be all this mama dem wey dey cove dem face.....abi una dey owe person ni ? |
Sports › Re: Who Can Break Ronaldo And Messi's Record When They Retire? by akins177(m): 9:22am On Dec 07, 2017 |
eroski99: messi messi oleeeeeeeeee mesi ko, oliseh ni..... say no to 419, wen u wan cdown plan ur life self  and mama go dey happy sey she get pikin..... scam radarada |
Crime › Re: Man Who Vandalized A Transformer In Ebonyi Caught (Photos) by akins177(m): 9:13am On Dec 07, 2017 |
mzHANA: this is not good na
This is total dehumanizing
Why not hand over him to police? . is he ur boyfriend  |
Politics › Re: Enugu Teachers Back Governor Ugwuanyi's Second Tenure by akins177(m): 4:53pm On Dec 06, 2017 |
if i no stop to dey use Glo browse, walahi I no o fit make FTC |