Alfred74's Posts
Nairaland Forum › Alfred74's Profile › Alfred74's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 45 pages)
Who gives a bleep about car interior you say? poor man's consolation,same thought with that of village kings wey dey buy Nissan armada to appear rich,buzzoff meathead. |
Diiiickhead say him fit get 2016 c400 tomorrow,but e no fit maintain airmatic suspension,patched radiator wtf. You Chicken shiit,this one na off the chart.
|
OfficialDJ:Your red neck fruitcake sharply go edit post ![]() Listen gasbag,I don't give a shit about your honky old hag of a cls,but that lie & sense wey elude you will be installed into you slimy arss like windows 10. Broke ass wankerr forming otedola pikin. Your testosterone seems to be on the high,go get laid donkey. |
OfficialDJ:Light and day broke little mummy's boy with your torn center console ![]()
|
OfficialDJ:Hehhehheheh your 2008 old school relic still no be match for a 2012 e550 interms of looks and upgrade you son of a ape. I go allow my gay ass pummeled inside that beauty than inside that your undertaker coffinlike piece of garbage. Interior looking like red light district asewo joint for downtown Miami. You get money? wetin happen to 2015 cls? I bet your little red punky punk arss can even dream about it.Too much cash your Loose cannon no fit maintain airmatic suspension on a 2008 mama Mia, you run sharply go convert am to local to avoid your village elders returning you back to your ancestors. Damn boy,you can go on an on bragging about your ancient of days cls speed like an aboki with his golf 2,yea u earn it with your fake ass mods. But muscling up on a rust bucket 2008 cls when you won flex muscle say u get money issa joke ![]() |
kingreign:Stoop it! ![]()
|
OfficialDJ:2012 HeavenlyBang. 2008 baba calabar ![]() 70 years old man,oh sorry 4 years apart,trumps whole tenor. I go forgive my girlfriend if she give heavenlybang bj in that shit,I go shoot her if she carry her number give the later.
|
OfficialDJ:I don struk nerve ![]() I show facts,you wear rag enter express. We don see people wey scatter cartalk. ![]() |
grafixdon:Nah bro I disagree,nobody i repeat nobody ruined shiiiit!! There is no thread,I repeat am again no thread for nairaland wen no get arguments. Mostly end result of arguments na banter. Nairaland aside, banter full everywhere name am TWITTER/INSTAGRAM/ WHATSAPP GROUP. Baba Perish that talk. |
Mr dj abeg come make we reason small ![]() How far that your 2012 Honda accord wen u post. That fender be like 2004 eod o,2012 dey always get line for side abi I need glasses ni. Be like rapture embrace your own line,Abeg humor me sir. I get more requests after this sha,no vex baba calabar ![]()
|
. |
kingreign:
|
I gbadun controversy ![]()
|
zero824:No wonder psalmz and proverb dey dodge escrow initially. Money no dey lagos ![]() |
sheelay:Uncle Sheelay you don marry? I won dash you my fine yellow tomato sister for free .Thanks for coming out clean,I gbadun as you no do any cover up,may you live long. Chelseamann kindly ammend your ways,make bad things for dey run commot for your abode. 13k ,15k after you don sell am for 20k since 17th of may. Wetin happen to empathy? You won send Kadima89 back to village? Try dey fear God. People for here go dey look you one kind one kind as this matter be so. Try settle this matter,you no try at all. |
Chealseman 3:33 am, on first june got an offer for 13k (you lied) 3.33 am, got another offer for 15k ( another lie) 3.33am,1st of June kadima informed you to return watch to wese. 12:20 pm 1st of June same day, you say you don sell am 20k because your lies don cast. Later you say you don sell am since but you forgot. All these your fabu no dey add up chelseamann. Kadima89 I no know u o,may God bless you. Good heart,you embrace lose refund chelseamann without much question. Chelseamann you collect refund e no do you,you choose to milk kadima from the icloud locked watch sales. Na from the whatsapp conversation I dey take judge u o,chelseamann na god go judge u accordingly. Go return watch or pay the 45k jejely,You are very very greedy. |
Aquaspunky. Wetin happen to "goods must be inspected at point of pick up,as fault detected after won't be on seller" ?Oga emmanu19, why u use deception crop out crack wey dey lappy when sending pics. You don learn bad things from offerup sellers Na so dem de do for Dallas?Mr aqua,accounting is about profit and loss o,I no even think say u lose for this matter,your capital dey intact,the problem be say u don chop the 50k gain ontop which u no won gree vomit. In my own opinion,e no dey mandatory for emma to pay you above wetin you pay am unless he won dey generous. Him sell item for you,item no dey as described, na to return lappy and collect your money jejely end of story. Emma desist from being cunning,e no make brain,if you state am say lappy get crack,who go buy go buy,instead of to run your fellow man street. The dead body wey u bury,na him leg don peep commot for ground wey people dey observe so. Make we try dey protect our business name. |
sotall:Oga which planet you fall from? Small sticker will cover the frame, 500k laptop ![]() Se you go fit accept 12 pro max fu cracked back for 500k? Make u just use pouch cover am resell or use ![]() Do that oga chikini favor,help am buy the laptop for 550k,use sticker cover the crack make u come resell or dey use am end of story. |
Some newbie get sense way more than some oldies after all. To those wey dey play oldies card,se nna see how nna representative dey yarn dust lol. Make una pity tim26will na ogogoro cause am,he is bleeding already ![]()
|
chelseamann:Done. |
Karloz:Try collect your money o.
|
blizzers:Amen sir. |
chelseamann:
|
chelseamann:Done, may lose be far away from you omo iya mi ![]() |
gmacnoms:Thank you. If I talk dem say I too talk. What will posing of what transpire between mikky and chelseamann amount to right now? Na that one go bring him loss back? I bet mikky still dey post deals for him whatsapp status since them call am out. Make nna let the boy breath,mikky won't come here, or give audience. The big guns wey know am don talk am already from start. Drop whatever ban of hammer ontop mikky head,no questions asked. Orisa to ba gbemi fimi sile bo se bami. Now wey him don post am,se nna don see how heartless the response from that mf is. Not an inch of sympathy. Chelseaman pls drop your account details. I can help with 50k, e no much oh,but by the time wen u sell the phone as parts u will get little cash. Anybody wey choose to help too fit put head. You don go tru plenty already,God go see you through brother mi. I am done talking on this matter,shalom. |
Confirmer:Werey ![]() |
Confirmer:You write waec so? I doubt am. Na public forum be this, there is room for disagreements. Go back go check time wey victim complain ,u still dey wait 6 hours. Add 20 to it and you won't get a response still. The last time wey I check no be only me dey argue for here,abi u get problem with me ni? Talk am make dem settle us alaye. |
Idboyostic:Bros come here. unless mikky comes out come talk say chelseaman tell am to pick chimera willingly,I go dobale apologize to am. But I no think say chelseaman will be stupid enough to pay 400k for chimera. We not talking scratch, crack abi inked phone for here ogam,we talking chimera. This na dude wey no ddy notorious for not owning up to bad deals,you dey wait make e come say him own side of the story. 2 days u still dey wait, keep waiting egbon. If to say tables dey turned and na chelseamann hold mikky money and e no gree release am,he got called out for 2 days yet e no acknowledge anyone,I bet you no go give am same preferential treatment. No vex if my word vex you oh, me no sabi hold mouth,I dey say am as e be. |
Idboyostic:E go good if you back your chest beating up with wetin you type above,say am as e be, mikky mess up. You no need go merry-go-round. Newbie oh,oldies o,Shebi na king of oldie pick chimera so wey no fit own up to am. Many newbie picker get way more human sympathy pass the mf oldie wey u no fit knock for head. I say wetin I say no cap, I no dey lick as,no words will be chosen carefully if blue looks like blue. |
Idboyostic:Bros id kabasa, nothing dey here to sugarcoat. Make man judge am as e be.Picker picked chimera be like when picker pick icloud locked. Nothing wey him won say to defend himself. Mikky no do due diligence when him pick that phone. Sometimes e better make man no talk than to talk some kind talk wey small pikin go come ddy lose respect for u. I understand, you still won pick item for cali, you no won soil your relationship with Mikky,e better make u no talk at all. People don dey look u for here with one eye already. Egbon ema jaka fenu yin gbole,go dey sell your 12 pro max in peace Ejo. Allow chelseamann lick him wound jeje,no insult am with caveat. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 45 pages)




?