Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,158 members, 7,838,958 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 11:39 AM

Alfred74's Posts

Nairaland Forum / Alfred74's Profile / Alfred74's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 45 pages)

Autos / Re: KIA Cerato 2006 With 4 Plug Engine And Cold Chilly A.C for sale @ N599k by Alfred74: 5:07pm On Feb 16, 2022
Na yaris engine for sweet.This mistubishi engine no be ham

2 Likes

Autos / Re: I Need A Civic From 2003 To 2006 by Alfred74: 10:25pm On Feb 08, 2022
Autos / Re: Honda Accord For Sale by Alfred74: 9:36pm On Feb 08, 2022
Kingsean:


lol. Mr ITK... no money for pocket but na mouth Dem get
undecided
Crime / Re: Boy Dies Two Days After Joining Cult VERY FUNNY by Alfred74: 1:20pm On Jan 25, 2022
ogyunging:
NURTW no dey join ni? All of dem gada d3y

Him no Sabi anything cheesy

2 Likes

Crime / Re: Boy Dies Two Days After Joining Cult VERY FUNNY by Alfred74: 10:28am On Jan 25, 2022
See as them use private jet wheel am back from war,vvip things grin

34 Likes

Autos / Re: Honda Accord For Sale by Alfred74: 11:03am On Jan 17, 2022
No battery.Parasitic drain suspected.Flooded vehicle on fleek.3.3m shades of problems

2 Likes

Crime / Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Alfred74: 7:02pm On Jan 13, 2022
HardMirror:
nwane, e tire me

This one just hit front thread, no juju is needed,he executed it well grin

https://www.nairaland.com/6937989/efcc-arrests-fake-army-general
Crime / Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Alfred74: 6:59pm On Jan 13, 2022
HardMirror:
I still stand by my words. It does not work. Na from bring chicken, e no work, na from there dem dey graduate to bring human head o. Let's be wary

Till e turn to bring mama and papa head grin

Later dem go ask for buhari head,an impossible task after wasting other people's life's.
Crime / Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Alfred74: 6:40pm On Jan 13, 2022
HardMirror:
my brothers for that side ni gree. If that place has the correct jazz and every other place does not have, shey you see as people dey plenty for crusade dey find miracle? Na so people go plenty for your side even oyinbo.

Factos in Ronaldo s voice

1 Like

Crime / Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Alfred74: 6:32pm On Jan 13, 2022
HardMirror:
singing... story for the gods, the gods o.
Story story.
Go and tell this story to the Oba of Benin that the british raped and carried his gods to england to sell like groundnut

And the gods no fit teleport themselves from England back to Benin, maybe the gods dey enjoy better life for England,cool breeze and good weather,the gods too wan fresh grin

3 Likes 1 Share

Crime / Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Alfred74: 6:21pm On Jan 13, 2022
HardMirror:
ogbeni emperor you don dey vex me o. You seem to have sense but be like say you no dey think at all.
She na you think say na only african boys dey scam collect millions? Even atheists wey no believe say god dey sef dey scam and collect millions. Scammers dey every country for this world no be by juju at all. Juju just dey give high morale. Morale wey be say where you for ask for change, you go gather morale ask better money as you get confidence say your juju dey carry u. Dey talk like say na only plus guys dey collect money for this whole world. No dey whine yourself o

Hushpuppi wey be their papa,fbi was able to explain in detail how him colllet money through email cloning. Fbi found cars,money,watches, but not one single juju. But believe me,many must have been screaming all the while say hushpuppi dey use juju,while guy man dey use him head with apps dey scam mugus.


Sunday igboho with all him juju run go cotonu when seat hot,dem kill him baba alawo with gun,abi him no get odeshi?

The same igboho dey prison for cotonu dey chop cassava, why e no use juju blind dem for airport, y e no use am commot for prison or why him followers never use juju bring am out? People dey mad gan aswear.

5 Likes

Crime / Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Alfred74: 6:12pm On Jan 13, 2022
HardMirror:
grin they will say the oba of lagos juju is not real. hahahaha

You can imagine, if a whole oba of lagos no get access to the best/real baba alawos in the west,so na yahoo Boyz or hungry men wey never chop 3 meals go get the access.

Dem go dey use excuse dey back der gullibility.

5 Likes 1 Share

Crime / Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Alfred74: 5:58pm On Jan 13, 2022
Niflheim:
I remember the day I challenged a juju guy. See what I said................

"IF YOU KNOW SAY YOUR JUJU DEY WORK, MAKE MELINDA GATES, WHO HAS JUST DIVORCED HER BILLIONAIRE HUSBAND, TO COME TO AGEGE, AND DECLARE HER LOVE FOR ME!!!"

See the babalawo's reply.................."MY GUY!!! YOU DEY CRAZE?!!!"

grin

1 Like

Crime / Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Alfred74: 5:54pm On Jan 13, 2022
LINTUNE:
scared little rat..go okija shrine go carry the ofor(staff) break now..why not go babalawo house go reason am all this ur stories.. gullible idiot..don't worry, continue being arrogant to everybody, both offline and online, you will soon meet someone that will do u strong thing ... ur eye, go clear...don't fucking quote me, Dundee, ..ur belief no de affect my life , and I don't fucking care if u believe it or not.



During end Sars, you forget say thug carry oba of lagos staff for palace dey use am do jangrover for idumota grin
Why d gods no strike down the thug,abi why the baba alawo of the oba no use juju kill or locate the guy.In the end dem gas go get another staff for oba.

Na later the thug return am at his will,demno even know when guy man return am.This na sacred staff wey dem dey talk say nobody fit touch anyhow ,SMH.

4 Likes 1 Share

Crime / Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Alfred74: 5:47pm On Jan 13, 2022
HardMirror:
exactly! I once challenged one yahoo boy to do same. In fact I volunteered my phone, he should call anyone in my contact and ask them to send him money. He started to shalaye. Started coming up with excuses. Na their way

You dey mind all these small small Boyz wey never fit wash der boxers. My leg don enter many places eyes don see many things. I can tell you categorically juju no dey work anything. Foolish boys attribute what they dont understand or can't explain as juju.

Every rich man wey dem no fit explain him wealth dem go say na ritual lol.



Juju dey for afirca and we never use am carry world cup grin

Juju dey Nigeria na him our footballers never use am level up collect Ballon dor like messi and Ronaldo. cheesy




I wish I fit see that small boy make I use slap commot ignorance for him body.

6 Likes 1 Share

Crime / Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Alfred74: 5:29pm On Jan 13, 2022
LINTUNE:
guy u are just being stupid and ignorant, cos of ur manner of approach, have got no words for u ..just Bleep off dude..believe what u want, but I pray u jam them.

You be dunce grin

2 Likes

Crime / Re: Money Ritual Does Not Work! Stop It And Listen To Reason Pls by Alfred74: 5:20pm On Jan 13, 2022
LINTUNE:
my guy now de on fresh, up till now, anything him tell client , client must do am.. spirituality is real

You dey very stupid and ignorant,se you get mirror for house? Now go stand in front of your mirror look yourself well and say to yourself I AM STUPID AND IGNORANT

If your guy juju dey work,tell am to go chat dangote for Instagram make e transfer the whole dangote group of companies to am.
Abi why waste the juju ontop oyibo for 10k to 50k dollars?

Make e use am go talk to cbn governor make e transfer 1 billion to him account,its that easy na.

Davido wizkid burnaboy dey der,make e go tell them with him juju make dem dash am der diamond chain.


Buhari nko? Make e use am tell buhari make e relinquish power to am.


Yahoo Boys get juju to talk to Maga for oyibo land to do anything, but dem no get juju to stop police from slapping them,brutalizing them when dem see them dey cruise benz for road,using gun butt to break der head.,

You are a wise-mugu cheesy

5 Likes 1 Share

European Football (EPL, UEFA, La Liga) / Re: Manchester United Vs Wolves (0 - 1) - Live by Alfred74: 8:40pm On Jan 03, 2022
LesbianBoy:
Man United has a huge problem that even Ronaldo can't fix

Its like he made a mistake coming back o angry
If obembet catch you grin

3 Likes

Crime / Re: Look At This Poor Church Rat That Died Black Axee And Vikings - PHOTOS by Alfred74: 5:52pm On Jan 03, 2022
Totilopussylick:
He's running errands now in the other side cheesy

He dey the other side dey buy ogogoro and bush meat for Odin for valala grin

13 Likes

Autos / Re: Sold Foreign Used 2008 Corolla Sports sold by Alfred74: 4:20pm On Jan 01, 2022
Gravatar:


Lol

Just one look at your posts, and I can automatically tell that you are Mr Big bible and empty heart AKA Lemon Lexus AKA Legalo AKA legalwealth AKA Engineerprosper AKA so many other alternate monikers

Have you found the guy that scammed you of £2000? Lol, you keep making yourself out to be this smart businessman, yet you keep being cheated and defrauded left and right

Focus more on your life and stop pursuing vendettas left and right, otherwise envy will be your demise.


You forgot ronkusester the ronkusbaby grin

1 Like

Autos / Re: Who Go Buy My Car?! by Alfred74: 1:10pm On Jan 01, 2022
Same picture since 2020...Who get motor,na between the motor and baba God.Wahala for buyer drooling on 2020 picture before countless baptism by danfo and okada cheesy

1 Like

Crime / Re: See As Police Killed These Two Cultist Like Fowl VIDEO by Alfred74: 11:01pm On Dec 31, 2021
Korofo don leave these one's japa grin grin grin

8 Likes

Technology Market / Re: Dispute Resolution Thread [For Pickup/Deal Hunting & Other Issues Alike] by Alfred74: 6:16pm On Dec 31, 2021
lionlee216:


1. I am interested in the above breakdown from your own angle as a Client.

2. I flew to NYC for $250, I paid $150 for hotel, My friend in new work was gracious enough to buy me food and supply local transportation and i bought $20k up there. i came back to chicago and next day Gbam, a bulk pickup of $8000 knocks at the door and my client was asking me to take $150 to do a pickup of $8k. I agreed! next day he came again saying same seller has items of $5k with a pickup fee of $100. .... So If you are my lawyer/advisor and im seeking your professional advice on this scenerio, what will you advice me?





Oga mi the lion of Chicago , from a
$8,000 pick up,there is still profit on shipment on a $8000 item,as it can never be just an item but multiple,that's what wildchild1 de try talk, abi na BIDEN go chop the profi on shipment? I just de ask ni o undecided

5 Likes

Crime / Re: A Very Important Question To Cultists by Alfred74: 3:59pm On Dec 31, 2021
PaNnamdi:
All nairaland cultist on nairaland,I have one important question for you.

Over the years of cult violence and killings,what important achievement have you achieved with your ruggedity,and how has the frequent countless clashes and murders been perpetuated by the various cult groups benefitted the average Nigerian youth and the country at large.

No gain,none,nothing, nada,zero gain,nothing at all grin

Oh I don forget,gain dey . THE GAIN NA DEATH grin

2 Likes 1 Share

Crime / Re: My Story As A Cult Member........initiation Phase Included... by Alfred74: 2:08pm On Dec 30, 2021
saynotocultism:
Merry Christmas and a prosperous NEW year ahead my People.

Thank you so much enthronedbyGOD1



I WISH YOU ALL WELL AND HOPE WE CAN WORK TOGETHER TO ARCHIEVE A CULTISM FREE SOCIETY.

Merry Xmas and a happy new year. @ Cultistupdate there you go,fire on de go,life's must be saved end of story.

3 Likes

Crime / Re: Aye Axemen fellow Cultist Hails Davido In Akure - VIDEO by Alfred74: 6:21pm On Dec 29, 2021
tempest01:


"Davido dey game" - the same line they use in recruiting you people.


That line don stale since inception,even secondary school Boyz know am.

Make God take my life the day I ever reason am for a second to join cultism nonsense,my mates dey make money,na cultism me go won join se? Am I mad or something grin

1 Like

Crime / Re: Aye Axemen fellow Cultist Hails Davido In Akure - VIDEO by Alfred74: 5:22pm On Dec 29, 2021
tempest01:


What concerns Davido with what the miscreants are chanting? Have you run out of posts?
You don't know that you promote the nonsense too by being an avenue to propagate killings with live updates.

Have you said same to people posting pictures of kidnapped victims killled by their kidnappers or boko haram killings?
Does it makes sense to say people would want to join bandits after seeing all the atrocities committed by them on the Internet?Make we try dey keep sentiments aside b4 we talk. Keep your loyalty and love for davido aside make u face reality.

If you want evidence say David dey game,e full Internet. I fit help you drop videos and pictures here,e no hard me.

6 Likes

Crime / Re: This Is How I Get My Cult Killing Videos And Pictures Even That Day It Happened by Alfred74: 4:05am On Dec 29, 2021
zedegit:


What was his username?
@ghirho98

Post of his killing below.


https://www.nairaland.com/5207293/story-cult-phase-included/546#107056832

4 Likes

Crime / Re: This Is How I Get My Cult Killing Videos And Pictures Even That Day It Happened by Alfred74: 3:13am On Dec 29, 2021
kozmokaz:


Really

Omo things de happen ooo

Best na to be call a Jew PROUD ONE FOR THAT MATTER …

With pride self grin

6 Likes

Crime / Re: This Is How I Get My Cult Killing Videos And Pictures Even That Day It Happened by Alfred74: 2:55am On Dec 29, 2021
kozmokaz:


Really cultism knows no boundary man … Nigerians be exporting anything exportable since 17bc

Well said,no boundaries. A retired cultist on saynotocultism thread who was exposing their underground deeds was tracked down all the way to Italy,se na him eye dem pluck or him tongue b4 dem hang am for tree I no too remember. Thinking he is safe all the way in Europe, omo dem hack am o.

1 Like

Crime / Re: While You Were Celebrating Christmas See What Cultist Were Doing - PHOTOS by Alfred74: 1:40am On Dec 29, 2021
Cultistupdate:


Them go soon come attack u
One attack equals to 2 postings of cult related killings. E no hard at all,pictures full google.

1 Like

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (11) (12) (13) (of 45 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.