₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,892 members, 8,424,098 topics. Date: Wednesday, 10 June 2026 at 05:08 PM

Toggle theme

Alimat2's Posts

Nairaland ForumAlimat2's ProfileAlimat2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 45 pages)

Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 1:04pm On Mar 06, 2009
i go dey think am
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 12:26pm On Mar 06, 2009
that means lomade is na 2face or 20face
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 12:20pm On Mar 06, 2009
Plans like swinming in the red sea
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by alimat2(f): 12:03pm On Mar 06, 2009
Aaaaaaaaaameennnn, hand you too
Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 12:00pm On Mar 06, 2009
promiscuous gossip
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by alimat2(f): 11:52am On Mar 06, 2009
WETIN BE THIS?
[quote][/quote]this must be jamb question
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 11:27am On Mar 06, 2009
No bi only difuse na osmosis
Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 11:00am On Mar 06, 2009
She bi na u giv me belle de time wey i de primary 6
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 10:50am On Mar 06, 2009
papine:
ABEG OOOOOOOOOOOOO, I NO GO FIT PERFORM KIDNEY TRANSPLANT FOR ANT,

abeg carry am go another ant clinic, i don close grin
In that case! ur operation liesense will be revoked, that means u no qualify
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by alimat2(f): 10:45am On Mar 06, 2009
U dis albino called romade u no even gets mosuu
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by alimat2(f): 10:43am On Mar 06, 2009
Yes, in 5 years time
Jokes EtcRe: Year 3000 In Pictures by alimat2(f): 10:37am On Mar 06, 2009
d1maff:
ehennnnnn, I can't wait to get to year 3000 . grin grin cool cheesy wink grin
u must have peemee b4 den
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 10:20am On Mar 06, 2009
Y u dey sweat lik this? go take petrol shower to cool down
Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 10:05am On Mar 06, 2009
No mind that Romadens, weh him dey call me OMO ALATA, If no be bank wey dey reduce staff we con cos joblessness for my bodi i 4 no get chance to do dis jagbanjantis and conconbiliti tin for ear
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 9:58am On Mar 06, 2009
crazykid:
Bunch of retards I better run for my life.

Helpppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppppp
some body help meeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeeee
[/quote
Na wetin u find go yaba left wey de residents con de purshoe u?
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by alimat2(f): 9:48am On Mar 06, 2009
I beg make person no plug tit for my bodi oooooooooooooooo
Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 6:14pm On Mar 05, 2009
wetin de do u? no bi only legandc na policy
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 6:10pm On Mar 05, 2009
I reserve ma comment cry cry cry
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 6:04pm On Mar 05, 2009
she u be actor?
IslamRe: Muslims Sister In The House by alimat2(f): 5:56pm On Mar 05, 2009
Nawaa 4 dis ur tit, winch titpaste u dey use she na close up abi na close down?
Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 5:32pm On Mar 05, 2009
She bi na u bi him master?
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 5:29pm On Mar 05, 2009
wetin she na mokito chop u?
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 5:20pm On Mar 05, 2009
I fit help u wth my piss
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by alimat2(f): 5:17pm On Mar 05, 2009
Ben policy grin grin grin
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by alimat2(f): 12:54pm On Mar 05, 2009
To avoid orie o fo ka si be
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by alimat2(f): 12:49pm On Mar 05, 2009
Na big tin
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by alimat2(f): 12:39pm On Mar 05, 2009
she na pics u wan trow abi na arrow?
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by alimat2(f): 12:32pm On Mar 05, 2009
One of the above[right][/right]
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 12:27pm On Mar 05, 2009
Lolobebi, if no be se u bi girl i 4 say mak u kon teach me.
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 12:22pm On Mar 05, 2009
dont u belove in miraku?
Jokes EtcRe: Joke Section: - Chat Thread by alimat2(f): 12:17pm On Mar 05, 2009
Lolabbey:
when he wld not stayin class
she bi na two of u go chop guguru 4 underbrige
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 11:57am On Mar 05, 2009
roma, i no mad if u can be my shicha

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 38 39 40 41 42 43 44 45 (of 45 pages)