Alimat2's Posts
Nairaland Forum › Alimat2's Profile › Alimat2's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 41 42 43 44 45 (of 45 pages)
NA HIM BE SAY DAT UR MAMA NO DEY DIS WORLD BE DAT |
MY BRODA, NA FEAR DEH CATCH AM |
i beg una, as 4 me o, i no fit crack my brain because the guy no put money,if to say moni dey there i 4 consult my great grand pa.since any bodi weh no the answer nogo collect money so i no do |
na hot water make crayfish bend |
na ny great great great papa tell me,because i be omo agba |
half word, beta the wise weh sabi wetin hin dey do ![]() |
na wahhh, u people are very wicked,u see that this girls are sick cos they have catch cold and u cant help in giving them procold.instead u are thinking anticlockwise.if den die of cold gov.fashola go carry u people |
u no go belivethis one ,na so one day 4 lagos ibadan express way one woman chop banana throw the back for express and the motor whe dey come just match banana back na so the motor summersaltcon fall down |
i think we need to think very deep before answering this question. if we all agree that those that do not believe in Jesus will go to hell so what will happen to those that live before the birth of Jesus |
Hello, Babs, i think i have little suggestion and its this,leave those that are calling Jesus GOD to continue,on the judgment day who shall all know the truth.Because Jesus himself said that is his sent by his father so how can the sent become the sender at the same time,and again is like they have 3 Gods that are working as one.BOBO GET IS RIGHT JESUS IS NOT GOD AND WILL NEVER BE GOD. |
