₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,473 members, 8,426,724 topics. Date: Sunday, 14 June 2026 at 07:04 PM

Toggle theme

Alimat2's Posts

Nairaland ForumAlimat2's ProfileAlimat2's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 (of 45 pages)

Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 5:12pm On Mar 02, 2009
mykali:
no
wetin be no? she u no c wetin happen last nite  abi u close eyes?
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 5:02pm On Mar 02, 2009
romade:
shattap u dont know privacy
Romadear she bi na u cos am
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 4:39pm On Mar 02, 2009
ROMEO! ROMEO!!ROMEO!!! because of sweetliar u called ur alimat attache after u don spoil house finish.
anyway guad dey.
i tink every bodi can c what happend last nite
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 4:04pm On Mar 02, 2009
NA FACIAL EXAMINATION tongue tongue tongue
IslamRe: Beware Of Muslims? by alimat2(f): 3:45pm On Mar 02, 2009
THAT CRISIS OF JOS DOES NOT MEAN YOU NOW ATTACH THAT TO RELIGION OR ISLAM
JUST THAT THE PEOPLE INVOLVE ARE TO BE BLAMED COS THEY ARE IGNORANT AND THEY LACK KNOWLEDGE OF WHAT
THEY ARE DOING.IT WOULD RATHER SAY ITS A KIND OF TRIBALISM AND NOT RELIGION
IslamRe: Muslims Sister In The House by alimat2(f): 3:21pm On Mar 02, 2009
ANYWAY SINS RISKIE DEY DO SHAKARA, I GO HIJACK THE GUY BY PUTTING MY SELF DOWN.
(NEW MEMBER IN THE HOUSE)
Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 2:41pm On Mar 02, 2009
u wan marry ur granma? ok oko arugbo
IslamRe: She's A Christian,am A Muslim. Can This Marriage Work? by alimat2(f): 2:10pm On Mar 02, 2009
sallam, im a new member in the house,just that im intrested in this topic
can a muslim lady also marry a christain?due to age not bein on her side
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 12:38pm On Mar 02, 2009
LOMADENS SHE U BI PIT WEH PERSON DEY FALL IN SIDE?
Jokes EtcRe: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by alimat2(f): 6:36pm On Feb 28, 2009
ROMADENS U FOR TELL ME SAY U WAN DRINK WATER MAK I HELP U FOR THAT SIDE
Y U NO USE HOSE INTSEAD OF THAT LEAVE.
STURBON LOMADE

Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 6:18pm On Feb 28, 2009
Try mak u put sugar,salt and maggi.
Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 5:39pm On Feb 28, 2009
she bi i say i no want olodo like lomade
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 4:52pm On Feb 28, 2009
ROMANDE, NA U ONE INITIATE SWEETLIAR, NA WHIC COT U BELONG TO?
SHE NA BIRD(PRONOUNS IN YORUBA) ABI NA OTHERS?
DEN NEVA ERADICATE COT FOR U SKOOL ABI,
I GO INFORM V.C SAY U DEH COT.
Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 5:24pm On Feb 27, 2009
SOMEBODI PLS HELP ME WITH DIS
THE TIM WEH I DEY OBASANJO FARM FOR OTA E GET THIS FOWLS WEH DEY LAY LIKE 7 EGGS PER DAY
SO ONE DAY THE COCK CON LAY 5 EGGS DAT DAY SO THE 1ST EGG ROLL PASS NORTH,THE 2ND PASS SOUTH
THE 3RD PASS EAST AND THE 4TH PASS WEST,PLS WISE AND CLEVA PPL WEY DEY HERE WHICH PLACE U THINK
THE 5TH EGG GO ROLL PASS
PLS I DNT WANT OLODO LIKE LOMADE!!!
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 5:09pm On Feb 27, 2009
LOMADE SHE NA UR AUNTI BE NOISE MAKER ABI?
Y U NO TAKE SHIT OF PAPER AND BIRO RITE NAMES OF NOISE MAKER
SHE BI NA INSIDE MOLUE U DEY?
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 4:56pm On Feb 26, 2009
SHE BI NA U DEY HUNGIRI

ABOLONJEKU ALIAS MARABOOO
OKO IYA ONI BUREDI
Jokes EtcRe: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 4:55pm On Feb 25, 2009
U FOR TEL ME FOR ROOM B/4 I BROADCAST AM.ANYWAY I STILL FIT REVAS AM
Jokes EtcRomade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 4:41pm On Feb 25, 2009
I TROWAY SALUTE 4 UNAOOOOO

I BEG HELP ME ASK ROMADE WETIN HE DEY FIND FOR DAT PLACE because I NO UNDASTND

Jokes EtcRe: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 4:36pm On Feb 25, 2009
romade wait 4 me i dey come ooooooooo
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 12:51pm On Feb 25, 2009
ben2001, u dey call sweetliar ashewo, she e no good make person shawo abi na yanshi u want make he sha?
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 12:44pm On Feb 25, 2009
clem nawetin be aww? abi mosquito bite u?
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 12:32pm On Feb 25, 2009
pomade abi na perfume  abi wetin u hang 4 neck wey u dey call name?
 d kokoro neva chop ur yanshi  4 d apoti make u stand u 4 my mata, abi u want mk a report u 4 de babalowo wey dey my church
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 12:30pm On Feb 25, 2009
pomade abi na perfume abi wetin u hang 4 neck wey u dey call name?
d kokoro neva chop ur yanshi 4 d apoti make u stand u 4 my mata, abi u want mk a report u 4 de babalowo wey dey my church
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 12:06pm On Feb 25, 2009
if u neva use am befor, how u con no say then dey use breast milk do holy h2o
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 11:53am On Feb 25, 2009
i beg, mak u remote control help him condition
Jokes EtcRe: Atm Instructions For Males And Females. by alimat2(f): 11:14am On Feb 25, 2009
if u tink say women them problem 2 much,mak u leave them and pack to village weh women no deh : P tongue tongue tongue
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 11:02am On Feb 25, 2009
--------------------------------------------------------------------------------
na wao! anybody can say what they like but i belv this girls are really having the fun of their live.



person wey deh talk say the girls the hv fun make him 2 go hv simila fun mk u con c   weda hin self go sneaze lik dat.
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 12:31pm On Feb 24, 2009
IF KOKORO CHOP UR YANSH 4 D APOTI U GO STAND UP
Jokes EtcRe: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 12:25pm On Feb 24, 2009
POMADE ABI WETIN BI UR NAME? IS LIKE ONI ENU LIKE RAT
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 12:15pm On Feb 24, 2009
NO, NA D ELASTICK WEH DEH UR MOUTH NA HIM 2 MUCH EXPAND
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 12:04pm On Feb 24, 2009
I TAKE AM RESEMBLE THEM 4 UR VILLAGE
Jokes EtcRe: Facial Expression by alimat2(f): 11:58am On Feb 24, 2009
NA DOCTOR WHO. grin

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 40 41 42 43 44 45 (of 45 pages)