Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 11:40am On Mar 05, 2009 |
Ben20001: the day you'll speak pure English language in this forum,
I'll announce it on the nairaland homepage i go employ u to teacher me inglish, but dont teach me non sense oooooooooooooooooo |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 10:16am On Mar 05, 2009 |
i dey sell water and soap with kankan,come buy 4 my hand make u buff am |
Islam › Re: What Qur'an Says About Jesus by alimat2(f): 9:58am On Mar 05, 2009 |
@ davidylan Thank you 4 ur advise, but u will tel me where it is written in the bible that u should make mockery of ur believe |
Islam › Re: Muslims Sister In The House by alimat2(f): 9:46am On Mar 05, 2009 |
since muhsin is not interested  i'll give you Alimat  lagosboy  i begoooooooo i hope say he no go plug this tit for my bodi?  |
Islam › Re: Muslims Sister In The House by alimat2(f): 9:44am On Mar 05, 2009 |
since muhsin is not interested  i'll give you Alimat  lagosboy  i begoooooooo i hope say he no go plug this tit for my bodi?  |
Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 9:35am On Mar 05, 2009 |
baa ruwa, hakoi bentrol she u go drink? |
Jokes Etc › Re: Facial Expression by alimat2(f): 6:17pm On Mar 04, 2009 |
Daaani y u dey vex? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by alimat2(f): 5:59pm On Mar 04, 2009 |
lomade the great grand pa, i no no se u get big extended family lik this.and |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 5:43pm On Mar 04, 2009 |
i go help am, he get one man 4 okija shrine,sharp sharp the blindness shal come to pass |
Jokes Etc › Re: Joke Section: - Chat Thread by alimat2(f): 5:39pm On Mar 04, 2009 |
i don get belle and he talk say no bi am, pls advise me na wetin i 4 do |
Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 4:46pm On Mar 04, 2009 |
Na mile 12 mkt i go sins na mallam romade the yam seller no quick answer me |
Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 4:14pm On Mar 04, 2009 |
Na mile 12 mkt i dey sins moring i wan buy yam but na mallam romade no quick sell yam 4 me |
|
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 7:26pm On Mar 03, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 7:20pm On Mar 03, 2009 |
romade: go slip jor na u i dey wait 4 make we go sleep for room 4 |
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 5:53pm On Mar 03, 2009 |
I go beat u oooooooooooooo |
Jokes Etc › Re: Facial Expression by alimat2(f): 5:49pm On Mar 03, 2009 |
Talk direct, no do corna corna are u intersted? cos its a free wod. abi u no c lomade as him de swim go |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 5:23pm On Mar 03, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: I Beg O Oooooooooooooo by alimat2(f): 5:18pm On Mar 03, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by alimat2(f): 5:04pm On Mar 03, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 4:53pm On Mar 03, 2009 |
romade: d one wey u do last month no be only tap water u give dem [/quote as e take bi wota i giv them u stil ask for more
oliver twist , |
Jokes Etc › Re: Romade The Chain Smoker- Joke by alimat2(f): 4:36pm On Mar 03, 2009 |
Lolabbey: u sure sey u don see dat kain mony b4 he want tief am? |
Jokes Etc › Re: Jokes Section: Best of Funny Pictures; Post Yours by alimat2(f): 4:20pm On Mar 03, 2009 |
na wetin bad der if she make up wth every bodi abi u want make shi makeup wth u 2? |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 4:14pm On Mar 03, 2009 |
crazykid: Whose birthday paty? U no dey house abi u travel? |
Jokes Etc › Re: Riddles! Answers Needed! by alimat2(f): 3:24pm On Mar 03, 2009 |
romade: dat was d aunty adugbo romadear, na me and u we go die together |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 3:08pm On Mar 03, 2009 |
|
Islam › Re: What Qur'an Says About Jesus by alimat2(f): 3:05pm On Mar 03, 2009 |
Lagosboy: @Alimat2
I think the folks are just having an intellectual expository into the concept of Jesus in Islam which is educative and enlightening.
It is in the Quran not to speak aginst the false gods and idols so they dont insult Allah in return. I THINK THIS HAS GONE BEYOUND INTELLCTUALS. PLEASE THINKKKKKKK- |
Jokes Etc › Re: Facial Expression by alimat2(f): 2:36pm On Mar 03, 2009 |
|
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 2:15pm On Mar 03, 2009 |
|
Islam › Re: What Qur'an Says About Jesus by alimat2(f): 2:07pm On Mar 03, 2009 |
Y CANT U PPLE SIT AND THINK ABOUT UR PERSONAL RELATIONSHIP WITH SO EVER UR GOD IS INSTEAD OF SAYING NEGATIVE THINGS ABOUT UR BELIEVE. BUT I THINK IT IS WRITTEN IN THE HOLY QURAN THAT U SLD NOT SAY ANY BAD THING AGAINST THE PPLE OF THE BOOK SO THAT THEY WONT SAY ANY NEGATIVE WORD AGAINST UR RELIGION AND UR GOD ALSO WRITTEN IN THE BIBLE THAT THOU SHALE NOT JUDGE, WHO SO EVER IS AN IGNORANT OF ANY RELIGION SHOULD LEAVE IT AND CONCENTRATE ON HIS OWN RELIGION.ITS HIGH TIME U THINK ABT UR PERSONAL RELATIONSHIP WITH UR GOD .PLS LEAVE JESUS,MU HAMMED AND THE REST ALONE FOR GOD ALMIGHTY.SAVE UR PERSONAL LIFE INSTEAD |
Islam › Re: Muslims Sister In The House by alimat2(f): 1:30pm On Mar 03, 2009 |
guad 4 bid what is no 3? ololunmaje. impossicant |
Jokes Etc › Re: Romade! Na Wetin U Put Der Wey U De Find by alimat2(op): 10:10am On Mar 03, 2009 |
y u dey jealux? put on ur own |