Amadaz's Posts
Nairaland Forum › Amadaz's Profile › Amadaz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 (of 40 pages)
why e be say i no dey get dis kind luck sef eeehh? everyday na so so suffer i go dey suffer.... nawa for me ohhh |
if u sure say u loose 4million naira, u no go get mouth to talk am sef talk less of browsing online... na ppl weh happy dey browse |
if u no want nightmares, go chop winch. dats all |
how much my character don pay me since wey i get am sef..... i go compromise am sharpaly joor!!! |
well.... im a bigboy now oh as i can now stream videos online comfortably, anyway i like that team talk.... |
no wonder my uncle aint married at 58, i pray dat fate dont befall me.... na 5naira be my last card now |
The actaul life expectancy of nigeria is not more than 30yrs.... i mean it |
i wan go buy chingum now sef |
To buy fuel dis days dey hard talk less of diesel.... patiently waiting for the invention of a water powered engine.... |
I love him xo much........ not gay though!!! |
DJDOLA: As old as I am I have never been 2 ghana and dis small boy is going everywere from uk 2 us from germany 2 holland o ga oooo....well God dey sha...I still get hopeMake we Just hope for the next life shaaa... |
They calculate how much your funeral could have cost and divide it by 2=Bill |
3ace: Konji level has increased astronomically.spiritual konji oh!!! |
i jus dey live my life ON CODE,,,,, dont remember me cos i no need publicity |
karpentar: After over two years of massacre leaving not less than 100,000 Syrians dead, it's now that someone is calling for fasting and prayer for Syria. Hezbollah, on several occasions openly supports and fights for murderous Assad government and there was no need for fasting and prayer. Just recently, Assad gassed his own people (including women and children) to death, the pope didn't request for fasting and prayer. Now Obama is spearheading a rescue mission to free Syrians from blood thirsty Assad and we are being asked to fast and pray against that? What a hypocritical world we live.i think u're a lunatic... |
obadiah777: what he need to do is pray and fast that the nukes dont hit the vatican. that what he need to dou're plain stupid!!! |
rubbish!!! |
if u check am well na ogbanje |
tolurainbow: Am a man u fan but I also pray dat liverpool should flog our ass so dat our stupid coach will sign a fuckin new players.God dont answer fuckin prayers |
as a doctor, I recommend she takes two dosage of "dick"acetamol 3times daily. she would b alright… |
if you are had up for any driving rule violation, police would simply say "no wonder his number plate is 419"… |
ask am who bless am whether na fr or pst |
all it takes to be a man is to have a joystick... period |
i need to see his joystick to confirm... otherwise, my name is thomas |
mine is working perfectly, i think ur problem would be your location, sell your house in d remote part and move into d city. chikena!!! |
ndi pentiko.... Ntoooo!!! |
A good number of Nlander have said it all... I believe in the holy catholic church, the forgiveness of sin, the resurrection of the body and life everlasting... Roger that!!! |
so touching... i love okocha pass shaa! |
please o my people i need serious help o, i installed d droid vpn n tun.ko in my phone ,i tried connecting d vpn it say tun module not installed. my tun.ko says no compatible module for my phone ,i use htc s610d runin on Android 2.3. plz wat do i do. help |
please o my people i need serious help o, i installed d droid vpn n tun.ko in my phone ,i tried connecting d vpn it say tun module not installed. my tun.ko says no compatible module for my phone ,i use htc s610d runin on Android 2.3. plz wat do i do. help |
always believe in wan thing.... ya sef |
i jus put my face down like a paraded armed robber |
ndi pentiko.... Ntoooo!!!