AmAlone's Posts
Nairaland Forum › AmAlone's Profile › AmAlone's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 69 pages)
Ha Gawd!!! gabrywyl don dey fall inlove already ![]() like attracts like uyimen----good luck! ![]() |
Hell! That place could be hell you know ![]() |
well, maybe then you go need to spend a day or two in Accra, Ghana ![]() |
So how come you not use to the Nigerian Weather?? Also don't you think is much more prefarrable ![]() |
I thought you born in Nigeria ![]() Also you still in school? ![]() |
abeg ma ladies ang Max P I got to sleep I think it got to be latter in the day. . . c ya! one love |
As much as I did love you view your profile, to see your pic but trust me, your pic is damn too small @ pat |
@pat so how you dey feel naija na? abi you jus dey dey inside house 2 4 seven ![]() |
ma Angel so you back *multiple kissess* |
@ y me the pic on you profile is damn big so I help u reduce am. save am then re-upload am simple ![]() |
I mean I don help you minimize your won personal picture lol I go post am then you copy am then I go remove am! ![]() |
MAX P:grow up man! the gurl is gawd damn sexy!, hot!, cute! ecetera ecetera you just name it ![]() |
I don help you small am. If you want I go post am then you copy and re-upload am! at last your pic agree to upload lol |
y me you sturborn sha! abeg this one better pass the ronaldo abi na ronaldinho own jor ![]() |
what do you thin about this pic?? if you love ronaldo so much then I recomend that you get this one I believe it far more better than the other one you have you your profile. . . what say you ![]() na lie you won chanlange ![]()
|
@ MAX P! Good guy abeg where you base, maybe you fit be ma neigbour ![]() |
wait you won chalange them for beauty or what |
Me gun I tire for fine girls ![]() ok your name ![]() |
@ MAX P sorry you male or female?? ![]() |
@ MAX P you are gawd damn wellcome. ![]() Infact come here *into my hands* @ y me that's nice I heard Edo gurls are like the angels from Eden ![]() so what the name behind the brand -y me-?? |
platinumnk:you jus dey there dey blab. Is like you forget say God Created man and made a woman abi?? ![]() |
sorry. I mean what state in Niaja? you no say nigeria big na ![]() |
MRbrownJAY:My friend that is not God fearing you know ![]() |
from? ![]() |
y me where are you? ![]() |
There Is power In the unknown. . . . . . . . . . . . . . . . Spirit Of A Gee |
@ poster you don't need to blame God go to nairalist and get a new guy ![]() And One More Thing. . . . . . . . . gud lack |
Ma lady what's up![]() Jus finished editing ma profile. do you like it ![]() ? ![]() |
Am In Lagos! Ogba! very close to Ogun State Hundred naira from here can get me to Ogun State. ![]() Which country are you base in abroad ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 50 51 52 53 54 55 56 57 58 (of 69 pages)

