Literature › Re: Kings (where Evil Men Dwells, Bad Things Follow) by amos1999: 8:40am On Nov 04, 2018 |
This taka na something else oooooo see as him own dey for go and come at all,na wait and get.lolz |
Literature › Re: Kings (where Evil Men Dwells, Bad Things Follow) by amos1999: 11:00pm On Oct 23, 2018 |
ogbeni silver which one be brobdingnagian again nw,you wan tear my mouth abi na wetin be this. you just dey blow grammer like say na you get the world but ntwithstanding welldone |
Literature › Re: Kings (where Evil Men Dwells, Bad Things Follow) by amos1999: 12:22pm On Oct 23, 2018 |
Mavikolo2020: Must you quote the whole episode i no know for am ooo.see as he come qoute all the episode like say he............i rest my case |
Literature › Re: Kings (where Evil Men Dwells, Bad Things Follow) by amos1999: 8:12pm On Oct 17, 2018 |
nnaaa,francis must not die ooo.if he die lasan,i go vex ooo.we know say na im stupidity put am for this situation but not for him to die now,i beg av mercy abeg na beg i dey beg you biko please jo have mercy on him |
Literature › Re: Kings (where Evil Men Dwells, Bad Things Follow) by amos1999: 9:30pm On Oct 13, 2018 |
oyaaaa,francis gan self don bcom brave and wise ooo. see as him dey talk to the king bravely like say him dey talk with a small child.circumstances dey shine face and brain ooo |
Literature › Re: Price of heartbreak (CLUELESS) by amos1999: 9:57pm On Oct 12, 2018 |
Silver1996: Baryour769, Vadec, Creamyebony2017, Hunts, Nwidog, Skubido, Pachukwudi44, Youngzubi, John944, Peterafo, hidhrhis, Saheed69, Cyndy1000, Princesstee, kelvincoke, Biadeforia, Hadow, Cadec007, Solomonbrown64, Theblessedman, Jomagibs, Nkendave, Tunjilomo, Nightie, Rosalieene, Afz9095, Akinwale, Genius43 ,Obijos, Pinkberry5,Uniqueteco, Chuksonyeike, Baitullah, Mismore, Afolabiwunmi, Mcjesuspikin, emperorblog, gennysq, Ann2012, Risingstar2020, sensitivity1254, IAmakingoludav, Evoid, Yemike, amikeen, John944, obijos Izazay, ifemism02, mhiztwinky23, jyz200, whocarex, tessygold, girlhaley, amos1999,paulgabriel3, do4luv14, feenah, Christipsy, shedrack36,maymac, holywizard, mavikolo2020
Just decided to complete this story Lets go guys bros i dey for here kampe 1 Like |
Politics › Re: Assassins Shoot Governor Udom's Former Aide Who Resigned And Joined Akpabio(pics by amos1999: 8:25am On Oct 12, 2018 |
zombieTRACKER: And he didn't die....
Did anyone force him to join the APC...
APc will still get him sha
I wonder when assassins starts shooting legs I wonder oo maybe this one is a warning assasin |
Literature › Re: Sokodobo Wins October 5K Awards by amos1999: 12:36pm On Oct 02, 2018 |
silver1996 |
Literature › Re: Kings (where Evil Men Dwells, Bad Things Follow) by amos1999: 8:06pm On Oct 01, 2018 |
jacob if rose should catch you this time ehnn,is either she castrate you or cut your toto off your body. annabell abi na wetin den dey call you,you better go dig your grave and bury yourself before rose go come out of that tiolet because if she find out jacob is in your house lasan ahhh you go hear wiin |
Literature › Re: Kings (where Evil Men Dwells, Bad Things Follow) by amos1999: 10:10pm On Sep 30, 2018 |
that zed think say im know how to nak person maga abi,make una leave am he go soon pade agbako of him own |
Literature › Re: Kings (where Evil Men Dwells, Bad Things Follow) by amos1999: 10:07pm On Sep 30, 2018 |
nnaa,these late king's family members self,den dey hard to crack ooo.den no dey follow God's instructions at all.imagine all these years den still dey seek revenge.make den leave the chiefs alone na as God don talk say make we dey forgive naaaaw.abi wetin una see say i talk. |
Literature › Re: Kings (where Evil Men Dwells, Bad Things Follow) by amos1999: 9:17pm On Sep 28, 2018 |
o boy if pious no dey careful ehn,he may end up being killed also ooo.you know say carlos no dey tolerate ghenghen.but make una wait oo wetin francis wan try self.he reminds me of a common yoruba.....of crocroach trying to eat bone. aahh i dey pity this guy because he wan die young 1 Like 2 Shares |
Literature › Re: Tarasha 2 - The Return For Revenge by amos1999: 11:04pm On Sep 04, 2018 |
making you my mentor is not a bad idea though. i hail you o 1 Like 1 Share |
Jokes Etc › Re: Show us how good and creative you are with your use of words... Fun all the way by amos1999: 10:59pm On Aug 27, 2018 |
something is inside it check it out |
Literature › Re: Kings (where Evil Men Dwells, Bad Things Follow) by amos1999: 12:59pm On Aug 22, 2018 |
oh boy this write up dey interesting ooo.i can't imagine myself devoting more of my time to reading this story.this story got my attention right from the first page.bobo SILVER i doff my hat for you oo.but wait where pious dey now i mean francis' brother. |