Amstamon's Posts
Nairaland Forum › Amstamon's Profile › Amstamon's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 116 pages)
Sa |
I NEED CLEAN SAMSUNG A5 (2016),WITH DEAD PANEL 08038130918 |
midolian:Are you normal? |
I strongly believe this bandit are still Bokoharam, using this method to gather money for a massive purchase of massive/sophisticated weapons for a taliban/Afghanistan replica in Nigeria. Trust me, most top governments knows this and sees this norths kidnappings as a best means to sponsor/contributions for this weapons purchases. It's not too late for us to shine our eyes and act, instead na cruise we dey catch up and down for stupid bigbrother naija wey dem(islamist) hate die. Wake up naija! If vote from the North could determine winners in an election, then nothing could stop them when it's time to kick start this their master plan. Just imagine how much this terrorists must have made in total through kidnapping.master strategy of this whole plans is planting their army in disguised of been repentant into the people as spies and informants. I weep for this nation |
Even scrap cars still get those features u listed there. Convince me why should I buy ur naija used for 2.2 when I can get a toks for 2.5/2.6 |
I need a mini flat around governor Road, council, egbada, alimosho lagos |
Shey tinubu no fit come tell us with his mouth ni? Why a governor telling us. I think something is not right |
Bekermann:And he's still a better defender than pique even till now. Still an important player with liecester |
Gwizatasie:Na rubbish u dey yarn. Same guadiola dat met a ready made team and even excess that he had to let some players like Ronaldinho, deco, even eto but the African get strong head so he chose to stay. U sef think am, how person no go buy players and still pursue some players away? Na because better players at their peak plenty for ground na. OK now tell me, why u think say him japa? Na simply because the players are tired, real Madrid and athletico are in form and trophies are not coming in, even barca sef no get much money to spent on big players after wasting money on zlatan deal. Same thing with bayern where he ran to, those one no ready to buy big names outside bundesliga because dey own the league, hence the scarcity of champion league trophies. Pep no sabi nothing except money dey. If e sure for am make him leave mancity go arsenal . Stupid coach dat has no plan B. Imagine the tactics a whole coach used in the final with chelsea? Parading a team without natural '4' and '9' and u Wan win? Only fools would do such. Still wondering why mancity still keeping him after greanlish 100million proposal. U no win CL u still Wan buy 100m over hyped player after all the millions club don spent. Try that with Madrid if dem born u well ![]() |
Mine was when I still dey school o (adewole estate, atiku Rd ilorin). Na sleep I dey sleep one afternoon with only boxer on when my very pretty and soo innocent neighbour enter. I was alone in the room when all of sudden I jst dey feel somehow, she dey smooch my dick. But I was so stupid not knacking her that very moment because she was already breathing fast and soo in the mood. As I wake up she just acted like she was watching TV. Till now I still dey ask mysef why I woke up surprisingly which really scared her and made her felt some guilt, instead of slowly touching her in return while still sleeping, she go get the message and knacking process go begin. |
Airwavez:Dey ask mumu questions.. Nigerian police can arrest you for no reason even while walking on the street (ask people in ajegunle and agege) police even don arrest me around 2006 sake of say porn dey the laptop I was supposed to help a friend format.. Dem say na act of immorality be my offence I swear to god. Imagine a graduate as at then o. |
Topmaike007:Hahahahahhahaha ![]() Oliver twist. Shey dat ur 1960 model transformer and those old rusted high tension cables fit carry 24hrs light ni? Abi u want make kanji dam dry ni? Oga manage the small one u see jorr ![]() |
Topmaike007:Wetin make u think say u no go complain if dem leave am reach 10am because our 100 meters hurdle wey our naija carry first dey start second round by 10:30 ![]() |
Topmaike007:Una too dey complain for this kontri sef . Dem carry am for afternoon u complain, carry am for night u complain, now dem give u for night, carry am for morning u still dey complain ![]() |
Nursy:You sure say u no go later chew that ur heart Las Las bayi? Dem still no go qualify even if dem win. Lost there previous matches ![]() |
Fourth quarter begins 69 56 ![]() |
timay:My Oga, sebi we dey watch am togeda, we go soon see how e go unfold. Foi I don't insult people, na cruise I dey catch o ![]() Abi make i send you my account? Na UBA I dey use ![]() |
Mopolchi:Messi should be ban then!!! |
NASS should send LIAR MOHAMMED AND ABBA KIYARI THE SUPER CURRUPT! .I think they are our best bet to secure this deal .But on a serious note, even lie mohammed statement of denying there was never a deal, is enough to still reject meetings with the delegates sef. Imagine minister still dey lie even when the US dey complain say the govt dey too lie and Corrupt . the old fool lai mohammed go soon see wetin him dey find aswear |
. |
Why we no get 1 sense bayi? I think we need a very good psychological coach that'll let our athletes understands the difference between heats and finals. After aunty done exhaust her strength on heats finish, she go kon carry kpo (last) for quarter final. I'm sure she had run her best on heats. You see that Jamaica athlete for second? NA SHE GET THE GOLD!! stake your money on her and thank me later. |
Av |
And yet that mumu for asorock still kept mute over this whole issues abi? This country is dead |
Hangmnk:You are really dumb. Trust me you are. Infact you are not suppose to use a phone with data on it.. You are just dumb, trust me |
Unigrad:Me now |
NwaAmaikpe:If kingruddy is a ferrari, Peter a corolla, wetin come be blackface? ![]() |
90k for a used note 9s...bros abeg how much is the new? In xiaomi world, that phone is old I know you'll say its 6gb /128.. There are better xiaomi phone you can get new with same ram and memory size at that price. |
Sa. |
Na lie jor. Why someone among dem no wear caftan or jalamia. Atleast one of dem suppose wear native attire. Aboki too mumu and daft, their brain no fit do yahoo except to carry cow waka enter another state |
HottieCoach:Baranda ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 67 68 69 70 71 72 73 74 75 (of 116 pages)
.
