|
Romance › Please I Need 5 Thousand Naira Urgently. by Anto2001(op): 4:50pm On Jul 13, 2024 |
If you can please spare the money, kindly do.  |
Romance › Re: PPIA, QQIA, DCMA. Abeg Who Be Dis? by Anto2001(op): 10:03pm On Mar 14, 2023 |
Mumu |
Romance › PPIA, QQIA, DCMA. Abeg Who Be Dis? by Anto2001(op): 9:43pm On Mar 14, 2023 |
PPIA QQIA DCMA |
Romance › Re: I Wish Nigerian Women Will Grow Vaginas Like These South Korean Women! by Anto2001(m): 12:08pm On Mar 13, 2023 |
Draslo: Keep quiet there. Take your preaching to Bigo Live, Buzzcast, Snapchat and Tinder. Your sisters are plenty there. They know the value of PENIS Nor be money dem dey find |
Romance › Re: Why Do Men Are More Interested In Sex? by Anto2001(m): 2:05pm On Mar 08, 2023 |
advanceDNA: Who is exposing who they slept with?? People share their sexual experience when they have questions without mentioning names or bragging about it.... Since when did it become shame to have sex or talk about sex.?? Its the pretending that make u women see sex as shameful D sex thread wen full Nairaland. Many nor be question, na story and brag. Dem dey talk about sex dey insult d women untop. Nor dey lie abeg |
Romance › Re: Why Do Men Are More Interested In Sex? by Anto2001(m): 1:58pm On Mar 08, 2023 |
advanceDNA: Thats the reason women are condemned cos its always shocking when the gender that claim not to like sex, claim virgin, claim they have only two boy friend is spreading legs everywhere...
... will it surprise u if u hear a man has 3 girlfriends.?? NO..thats because men talk about sex freely and dont pretend.....
on the other hand, u go shock when u hear say ur 21 year old female neighbor was fvcked by 3 guys yesterday alone...
.....so ur brain supppse tell u women pretend alot.......both men and women like sex..no difference... no be only pretend. E not make sense 2 dey talk about who u dey sleep wit. If show say women come get shame pass men. Hw u go dey use sex to dey brag. Make everybody keep him affair private jor |
Romance › Re: Why Do Men Are More Interested In Sex? by Anto2001(m): 1:54pm On Mar 08, 2023 |
headbasher96: When a lady has only s3x to offer what then do u want the guys to expect if not sex
Had it been your ladies have something better it could have have been different U nor fit discuss money. Abi dem use sex curse u. For Ur full life na only woman and sex I Sabi |
Romance › Re: What Birthday Gift Can I Get For Her With ₦ 3,000 by Anto2001(m): 1:42pm On Mar 08, 2023 |
|
Romance › Re: Can You Marry A Virgin?,i Think It's Overrated by Anto2001(m): 3:31pm On Mar 07, 2023 |
Tickles001: I wonder where you people pick this line from. Nobody said virginity is the only or the ultimate quality a woman should possess. Even the character you talk about is nothing if it's the only good thing about her.
Let me ask you. If you are presented with two good ladies in their mid 20s that are identical in every way, except for one aspect. Lady A is a virgin but not naive, and Lady B has been having sex since she was 16 and has accumulated an impressive body count. Which of them will you choose? oga no 2 women re alike. Nor dey 2 assume. One fit get bad character. Even if dem 2 good, one go better for smth. Na so life be. Even twins nor dey d same |
|
Romance › Omo See Did Girl Oo by Anto2001(op): 4:14pm On Feb 25, 2023*. Modified: 9:35am On Feb 28, 2023 |
|
|
Romance › I Need A Male Friend. Drop Whatsapp Number by Anto2001(op): 3:59pm On Feb 08, 2023 |
Hi. I only need a rich man. Or a yahoo boy. Dont be poor. Drop ur whstsapp |
Romance › Are Der Rich Men On Nairaland? by Anto2001(op): 3:38pm On Feb 08, 2023 |
|
|
Romance › Re: Pls I Need 2 K. by Anto2001(op): 9:45pm On Feb 03, 2023 |
Pls! |
Romance › Pls I Need 2 K. by Anto2001(op): 9:43pm On Feb 03, 2023 |
Hello. Pls anyone should help me. I need 2k.  |
|
Romance › Any1 Send Me Airtime? I Nor Get Shishi. Make I Find Food Chop by Anto2001(op): 9:23am On Jan 18, 2023 |
Abeg oooo |
|
Politics › Re: To Those Who Say Bbnaija Is Being Aired To Distract The Youths. by Anto2001(m): 10:30pm On Jan 15, 2023 |
. |
Romance › Re: How Much Dating Allowance Do You Give Your Girlfriend? by Anto2001(m): 11:31am On Jan 09, 2023 |
How much Ur man dey give u |
Romance › Re: We Men Are A Disgrace To Women by Anto2001(m): 7:59am On Jan 08, 2023 |
AndroidAI: This just proved my assertion. Let me give you further readings.
Your mother so much destroyed your dignity as a man to the point you almost want nothing to do with men.
You are always in the company of women, even though you never get the cookie.
You gossip with them, clap like them, and now you are wondering if you are a man or a woman.
Your specific type of simp always ends up being transgendered if the money is there.
And the funny aspect is that you will beg those men you despise for a drop of cum.
Even the two balls inbetween your legs are ashamed of you.
No to single mothers!!! Una mumu Die. U nor get sense 2 knw say he dey troll Una. Abi? I dey shame for my gender. |
Romance › Re: Bald Head Attack. Who Can Love Me Without Wearing Cap?? by Anto2001(m): 7:57am On Jan 08, 2023 |
Nyascobar1414: Na she suppose dey pray make you no leave am, but dis one you dey fear make she no leave you,mean say you are a finished man. nor dey mumu yourself abeg. |
Romance › See Shameful Topic A Whole Man Create by Anto2001(op): 4:37pm On Dec 24, 2022 |
|
Romance › Re: My Boyfriend Is Forcing Me To Invest by Anto2001(m): 10:16pm On Dec 19, 2022 |
Fake acct Carey Ur 2 hairy Ballz commot from here abeg |
Romance › Re: Why Is It That Almost All Nigerian Girls Are H*es??? by Anto2001(m): 5:59pm On Sep 20, 2022 |
Ur mother? |
Romance › Re: Men Only: How Women Manipulate Simps (format Busted!) by Anto2001(m): 5:42pm On Jul 01, 2022 |
RAZOR619: No single lie in this thread.  god punish I u |
|
Romance › Re: Men Hating Machines( MHM) Resurrection : Since Men Won't Stop Female Bashings by Anto2001(m): 5:34pm On Jul 01, 2022 |
Fira09: Do you know this people...... give a brief explanation about them. dem be lesbo. Dey gather dey chop yahoo boy money. U kn scamupdate nd senomi. Nah 2 ashawo yahoo boys be dis. |
Romance › Re: Dis girl nah confam Is A -lesbo. by Anto2001(op): 5:31pm On Jul 01, 2022 |
Scamupdates: send it before you die of hunger Ur mama na ashawo. Nor go find beta work do. Dey here dey chase woman. F00l I get feeling say u be senomi. Mumu boy |