Business › Re: Man Sits At ATM ABU Zaria With POS, Gives Cash To People At Different Charges by apexJ(m): 1:27pm On Mar 22, 2018 |
figment232: Tell me something am interested.How do I get d quickteller stuff? actually u have to be an agent and u get paid commission 4 each transaction u make |
Business › Re: Man Sits At ATM ABU Zaria With POS, Gives Cash To People At Different Charges by apexJ(m): 7:38am On Mar 22, 2018 |
quickteller better pass dis 1 sef
wit quickteller u fit pay 4 anytin and collect money |
Celebrities › Re: Susan Peters Owing Tonia Mua As Makeup Artist Gives Her 24 Hours To Pay (Photos) by apexJ(m): 7:33am On Mar 22, 2018 |
all dis yeyebrities dem go de owe money up and down yet
dem go come social media de flaunt dier fake lifestyles
WHY!!!! |
|
Celebrities › Re: Simi Slays In Beautiful Outfit, Her Mother Gives Hilarious Reaction by apexJ(m): 7:06am On Mar 22, 2018 |
better than all these moms wey go de quote bible 4 pesin social media page |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh And Mimi Orjikwe Celebrates Mothers Day Together by apexJ(m): 6:29am On Mar 13, 2018 |
dis wan tonto de white so
abi na dem fries wey she de chop?? |
Sports › Re: Kanu Nwankwo, His Wife Amara And Their Children In Adorable Family Photo by apexJ(m): 6:26am On Mar 13, 2018 |
one of our all tym legend |
Celebrities › Re: DJ Cuppy And Her Bullet Proof G-Wagon Pictured by apexJ(m): 6:20am On Mar 13, 2018 |
i kinda like her though........evn though she don shw her sef too much of late |
Car Talk › Re: The Top 10 Futuristic Cars At Geneva Motor Show 2018 by apexJ(m): 6:17am On Mar 13, 2018 |
all dos cars wey we de see for sc-fi movies go still become reality
if u can imagine it.......u can do it |
Celebrities › Re: Nicki Minaj Suffers Wardrobe Malfunction, Bôôbs Spillover While Performing by apexJ(m): 6:13am On Mar 13, 2018 |
always suffering wardrope malfunction
she no geh friends wey de talk to her |
Celebrities › Re: Tonto Dikeh Falls In Love Again, Says She Love Her New Man And Submissive To Him by apexJ(m): 7:15am On Mar 10, 2018 |
na so e de start very she go wan kill us with complain and unwanted drama |
Family › Re: Meet The Young Lady Who Gave Birth To A Baby Without Knowing She Pregnant by apexJ(m): 6:50am On Mar 07, 2018 |
there is always an exception to the rules
this is clearly one
luckily for her she is not from this part of world were every little weird thing is attributed to witchcratf |
Crime › Re: Fulani Herdsmen Attack Eche Ikwo In Ebonyi State, Kill Many (Graphic) by apexJ(m): 6:32am On Mar 07, 2018 |
i still dont understand the motive behind this insensitive killings
blood thirsty nomads |
Celebrities › Re: Forbes Releases Five Richest Hip Hop Artists 2018 by apexJ(m): 5:44pm On Mar 03, 2018 |
boiz de count hundreds of millions niam boiz still de find 1500 airtime
social desparity |
Education › Re: Bayode Olawunmi Treasures Breaks Guinness World Record Longest Reading Marathon by apexJ(m): 5:39pm On Mar 03, 2018 |
niyi20: 5days nonstop it's no child's play my brother dats true sha
bt ask am mak hin tell ya d titles of d books wey hin read i doubt hin go fit |
Education › Re: Bayode Olawunmi Treasures Breaks Guinness World Record Longest Reading Marathon by apexJ(m): 5:08pm On Mar 03, 2018 |
No b be to read b d koko...... na to rememba weytin u read
if too say na jst reading boiz 4 no de fail exam |
Celebrities › Re: Tiwa Savage Shares Vacation Photos With Jamil As They Rock USA Together by apexJ(m): 7:08pm On Mar 01, 2018 |
the boy no suppose de skul nw?? |
Crime › Re: Pastor Arranges Fake Kidnap In Imo In Order Scam Members With Prophecy. Photos by apexJ(m): 7:06pm On Mar 01, 2018 |
watching in ma rear view mirror as tribal bigotry will ensue
and as Daddy Freeze will react |
Family › Re: Photos That Will Make Even The Toughest Person Shed A Tear by apexJ(m): 1:38pm On Mar 01, 2018 |
d boy who completed the mini-triathlon
u can see the determination in his eyes
bt the 1 dah really gat me is the son making his dad's dream come true
would want to do sometin lyk dah 4 ma mom |
Sports › Re: Morata Scams Chelsea! Lifts Pregnant Wife But Claims He Has Back Injury by apexJ(m): 7:57pm On Feb 12, 2018 |
mak una free d guy
hin no wan b part of defeated team or mak dem blame am wen chelsea lose match cus hin no score |
Crime › Re: Fulani Herdsmen Kill Man In Nasarawa State (Graphic Photos) by apexJ(m): 7:48pm On Feb 12, 2018 |
very soon fulani killings won't be news again
nigerians would be like
reporter: fulani herdsmen kill 12
Nigerians be like:only 12 dah wan no b news again na
we go all soon tire 4 d news |
Car Talk › Re: Range Rover Sport Climbs To Heaven’s Gate In China (Photos) by apexJ(m): 5:11pm On Feb 12, 2018 |
dope ride.
naija is still celebrating 36m stolen |
Business › Re: Funny Tweet Between FCMB Bank And The Nigerian Snake (photos) by apexJ(m): 6:38am On Feb 12, 2018 |
d way naija pple de find humor in everytin is very funny
serious matter lyk dis naim dem don turn to national joke |
Celebrities › Re: Lady Tattooed Davido's Face In-between Her Stretched Boobs (photo & Video) by apexJ(m): 11:05pm On Feb 11, 2018 |
pesin wey do d tatoo suppose return her money
e no evn look lyk davido
saggy tits
crazy gals all ova naija nw |
Romance › Re: Man Ask Girl Out To Prom On Twitter. See What Happens! by apexJ(m): 6:44pm On Feb 10, 2018 |
bitch gat no excuse blike me sef go try dis tin wit DJ CUPPY wen i do,i nid our support NL  |
Crime › Re: Yahoo Boy Caught Cleaning Someone's Urine With Handkerchief In Delta, Beaten by apexJ(m): 8:45pm On Feb 08, 2018 |
Troublemaker007: I just consulted the gods Using ur moniker. Your piss is as useless as the “P” in Psychology.  your own moniker says it all* troublemaker* |
Celebrities › Re: 'what Did I Miss In Big Brother Naija?' - New Mum Asks From Her Hospital Bed by apexJ(m): 3:46pm On Feb 08, 2018 |
so she the tink abt BBN wen she de maternity ward somebody borrow her sense pls |
Food › Re: See The Top 4 Most Eaten Foods In The World by apexJ(m): 3:38pm On Feb 08, 2018 |
if garri no de their pesin wey do d survey d dead wrong
bsides wen chocolate and ice cream become food |
Health › Re: Kenyan Doctors Attach Hand 10 Hours After Being Cut (PICS) by apexJ(m): 3:34pm On Feb 08, 2018 |
evn Kenya don de do surgery well naim federal teaching hospitals 4 naija no de geh oxygen to give emergency patients
naija is a zoo!!!!
me wan commot frm naija go my village |
Celebrities › Re: 6 Years After Losing His Babe To OAP Suave, Man Gets Compensated by apexJ(m): 3:27pm On Feb 08, 2018 |
so broke boiz mak una no too vex wen rich nigga collect una babe
payday might jst b ahead |
Crime › Re: Yahoo Boy Caught Cleaning Someone's Urine With Handkerchief In Delta, Beaten by apexJ(m): 3:21pm On Feb 08, 2018 |
so pesin no fit *piss* in *peace* again ni??
witout the fear of u making millions for somebody?
very soon pple go start to piss 4 their clothes because of these yahoo boiz dem |
Romance › Re: See What Man Said He Would Do Should His Son Ever Come Out A Gay Man by apexJ(m): 7:40pm On Feb 06, 2018 |
pocohantas: Why are lots of men very intolerant of gays? Is it the thought of a fellow man drilling your butt that freaks you out? when i could be the one doing the drilling on a beautiful girl |